Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 146 pages)
So in short na your aristo. ![]() Dis small small pikins and wetin dem dey do ehn... ![]() |
Wetin concern people with you. Nigerians no send you Mr Liar. ![]() |
OK, somebody received bribe, what about the person who offered the bribe? ![]() CABAL at work. ![]() |
All of dem na almajiris wey northeners don radicalize, wey no go school, wey no learn any trade, wey no get any value at stake, wey the northern leaders and elders don ignore for years, wey dy vex with Naija, wey ready to die now now because life dey useless and meaningless to dem, many of dem are not Nigerians the list is endless. ![]() #Buharimustgo |
How can an ill-educated terrorists-godfather appreciate education. Na who b fool. ![]() Ask ASUU and the current universities and you will know whatsup. ![]() |
The man is either wicked or seriously sick down there but lack the honesty to disclose. 4 years , some women go don do "thingz" which you cannot crucify them for when dem no b sister nun. ![]() |
We are all sinners sir, so... ![]() |
Mumu ![]() wey d groundnut and cotton ![]() |
People with bad mind. ![]() |
Abeg make Ghana president educate am small o, make e get small sense. ![]() |
Keep your grazing route in the North, we no want malu on the streets. This is the 21st century. Your govt need to go and learn how other serious countries rear animals for meat. ![]() |
For your mind, you win election. ![]() Malu generation with outdated brain in the 21st century. ![]() |
Some Nigerian celebrities and infidelity na 5 and 6 but really a lot of decent folks plenty Wella among them. ![]() |
Malu generation with expired brains in the 21st century. ![]() |
God use Tope Alabi to make Yinka Alaseyori blow. Na God o. |
Door openers you mean. ![]() |
Leave that environment brother ��� |
He's a bad boy and we will treat his f*ckup. He supports terrorists and lies like a fish. ![]() |
The truth MUST be revealed and let the culprit be dealt with. Shikena |
#saynotograzingreserveinnigeria |
No thanks to the importers of gunmen and criminal fulanis into Naija. ![]() |
Those who know know. It is called irony. ![]() |
He carry arms give em cousins from Niger and Mali ![]() |
Abegi, go and sit down jare. First na 7 yr old gal lie wey backfire, now na you again on set for that matter |
When humans take pleasure in execution of humans, wickedness multiplies. Too bad |
Ignoramus in Aso rock. If a single town in Nigeria is not OK, then Naija is not OK. ![]() All states matter Mr. ghostworker. ![]() |
If na Mmd one Christian group compare to another human being, una a** go don cry foul dey threaten people all over the place. You people lack tolerance yet you want to talk justice ![]() |
Your tenure will soon expire. ![]() |
Now wey "REAL MEN" don reply una a**, if dem born una and una cows wella make una do any sh*t for Niger-Delta. Na una papa for Aso go first cry for help. ![]() |
Future nurse. God save her in Jesus name |
Not people like Buhari ![]() |
Those who killed Abiola will not go unpunished. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 146 pages)