Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 146 pages)
Bandits dey advice Buhari. ![]() |
Na Buhari send dem but God pass am. Demon in Aso rock. ![]() |
Which oil dey north? Dem dey dream. Maybe now, those wey never believe say we no get legislature don see am korokoro. ![]() Demons in authority. ![]() |
Another lie from a demonic agent. ![]() Buhari pray for yourself to repent and not end up like your Oga Sani Abacha. ![]() |
They first denied that they invaded Sunday Igboho's house and then later they admitted. So it's their blood demonic goons to lie like Buhari and Liar Mohammed. Lori iro #Igbohoisnotacriminal |
It's a plea because it started with "Please". ![]() |
This gives Buhari joy. Awon demons buruku. ![]() Na Sunday Igboho make e dey fin wey em people dey forment terror. ![]() |
They want to extract police bullet and claim something else. Nigerian police can be very criminal. ![]() |
Anoda old man don dey lie again. ![]() Africa, who did this to us? ![]() |
Wey d farm wey your bandit brodas don invade? ![]() No wonder you and Lai dey lie like fish. Old men wey dey lie na hell una dey go so. ![]() |
Buhari has failed Nigerians and will end up a TOTAL FAILURE. Afterall, he failed WAEC he will fail with his fulani agenda. ![]() |
Why una dey leave dem for yeye police wey dey follow order from bandits? ![]() |
Dis gal na Buhari second another bandit in da oda room. ![]() |
Am sure people now understand thst "It is a waste of time expecting demons to do what is right or good". Nigerians have put demons in Aso rock and now the demons are carrying out their evil agenda. ![]() |
Force dem nau if dem no come so u go fit extend ur hacking abi. ![]() |
Dis wan don go gaga, se na apology b dat. ![]() Make she just dey calm down and humble hersef shikena ![]() |
Very soon, it will be the people VS the govt in this country. ![]() How many fulani herdsmen arms and ammunitions were seized, how many bandits were arrested, how many killers and kidnappers were surrounded by this govt. ![]() Buhari MUST know this, whether he likes it or not, his time will soon be up and then THE TABLES WILL TURN. ![]() |
If Igboho's house can be invaded in this manner, no where in the south-west is safe. The earlier the Yorubas spoke with one voice, the better. These terrorists are not joking and Yoruba jazz is highly needed to tackle these terrorists. ![]() |
Some girls sef, wetin she dey find. ![]() |
What about: - the armed fulani army imported from other west African countries by Buhari and his friends Miyetti devils - armed bandits funded by Buhari and northern elders - killer herdsmen all over the south - nepotism in your govt - lack of ideas to foster growth and development - increasing rate of banditry and kidnapping in the country especially nothern part - terrorists in your cabinet ![]() A leader who is pointing accusing finger at others has the other four pointing at him. Your time will soon be up na then una go hear wennnn |
Welcome Sancho but I hope this will not be another flop. ![]() |
Wey your side chick Iyabo? Abi she don comot for yankee ![]() |
Ghana don step up, Naija leaders dey go back to cattle rearing. If na you , you go embrace industrialization abi early man mentality? ![]() |
How many Boko devil's and bandits have been arrested? ![]() The tables will soon turn |
Iyabo Ojo and Princess will not go scotfree if anything happens to dis guy. If their case is genuine , the law will take its course but if not they will face the music for using a minor to set a colleague up and doctoring the footage thereof. ![]() |
Warn him to STOP and REPENT if you truly love him. He's threading a dangerous path. ![]() |
Olosho wan tarnish Yoruba movie industry image. Olorun oni fun won se. ![]() All the men buying them cars and houses should call their ho to order o. ![]() |
Tell Bubu and em cousins ![]() Evil people funding terrorists ![]() |
And you still call her your girlfriend? ![]() |
That's good . Long overdue reward for her courage and brevity. |
Investment ko, kalokalo ni. No bi Ibori loot wey una promise UK say una go use complete the expressway and other federal projects. ![]() All these demons wey dey Aso rock sef. ![]() |
Nigeria is not poor we have EXPIRED BRAINS up there. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 146 pages)