Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 146 pages)
SHAME ON NIGERIAN GOVERNMENT ! Soon Nigerians will come for you !!!!!!!!!! ![]() |
If e no b Jakande, e no fit b like Jakande. These ones na corrupt errand boys of Jagaban. ![]() |
Na today ! ![]() |
President of the north. ![]() |
Na dem ! ![]() |
Another good side of VAR, no referee would have seen that. Not even the players noticed anything. ![]() |
SSS is suffering from lack of intelligence and integrity. ![]() How many armoured tanks Sowore and Kanu get? Mumu pipus. ![]() |
Good. |
Una be d same. That's why Dino is fighting dem. Useless morons ![]() I feel for the people of Kogi sha |
Why did she marry him when she knew she's pregnant for another man ? Wicked gal. ![]() |
One day go be one day for people like you wey think say una fit domesticate lions. ![]() |
People pay so much to kill themselves. ![]() |
Olodo, instead of advicing the English to adopt the expression, you dey do like mumu as if you no understand the gesture of asking someone how his/her night went. Over sabi dey worry you. ![]() |
He's making a mistake. I pray God opens his eyes to see that there is more to it than him just formalising things with this strange lady However, I think it's good to inform his parents. |
He go put anoda a-boki. ![]() |
As small as these gals be now, those animals go don dey force something inside their "privates" |
Mumu ! na where you carry out your survey? ![]() |
Dem no get work na em dey worry dem. Who tell dem say BBn na on national TV na cable channel. Stupid ignoramus. ![]() |
He doesn't need to study in Naija if JAMB dey mess-up. ![]() |
Nne your government is working jare. The government in Nigeria is sleeping that's why no one waits for them. What a SHAME ! ![]() |
STUDENTS indeed ! |
Now they are the ones imprisoning the country. ![]() |
Correct guy. |
No bank even pays cleaners that low so run for your life. Where you are working is not a bank but a slave camp |
Arrant nonesense ! wey d grass wey dem dey chop now? ![]() |
how many 39 years old dey him proposed cabinet ? ![]() |
You are good to go. Congrats Blast JAMB and you are in |
Only God has the final say. Una think say uns fit spoil Naija now because una wan rule for 2023. God pass all of una. ![]() |
All South-West traitors will face the music in due time |
ALL NIGERIAN POLITICIANS should be BANNED ! ![]() They are messing up our country to go and enjoy in the US |
Dem-dem politics. ![]() |
BAD GOVERNMENT ! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 146 pages)