Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 146 pages)
God is faithful |
Dis wan don kolo. ![]() |
Una go soon begin dey kill unasef as una don dey mess up with Naija. ![]() |
Na still una so-called next level package. ![]() |
A govt that is divided against itself cannot stand. ![]() May God give us true leaders in Nigeria. |
If no b condition, wetin southy get to offer our people? ![]() |
Eyah, what goes around comes around. See who dey preach peace,god is good o. |
CR na correct guy. |
El Rufai, kwantinuuu your cup go soon full. ![]() |
Even fake herbalist dey control pay. God deliver Naija from corrupt leaders and fraudulent pipus o. ![]() |
Who b fool ... ![]() |
You have quoted him wrongly. He was talking about sending them abroad for studies when as a parent you CANNOT afford it. ![]() |
Why una buy Innosin IVM ? ![]() Naija leaders and bad belle ! ![]() |
Congrats. |
same same ... ![]() |
Use APC, PDP, Afenifere and co will NOT say anything about this I bet you. ![]() One day,the tables will turn. ![]() |
If no b our leaders, wetin southy get to offer Nigerians? ![]() |
Another Trump drama. ![]() |
Ajimobi MUST be JAILED ! He messed up my alma mata, Lautech. ![]() |
Thank God say u never marry am. i hope say you get sense sha. ![]() |
O'l boy , park well. ![]() You don play your own abeg allow the boy play him football. Merci no b druggy. ![]() |
Move on sister |
You should be hanged because your govt is built on falsehood. ![]() Next level of FALSEHOOD. |
d bros waka well well o. ![]() |
Na dis kain story dey pain person dem suppose try seek help nau 17k. ![]() |
He didn't do anything about the bridge while in Aso rock. Buhari no go come there at all. ![]() |
Shame on the leaders of Nigeria and South Africa. both govts have no respect for their citizens. ![]() |
Wetin concern heaven with private jet? All these end-time "attention seekers" sef ! ![]() |
For the first time, we have someone putting culpability where culpability lies. |
He's taking another man's glory. NoNigerian government can do this in 5 months. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 146 pages)