Doncyn's Posts
Nairaland Forum › Doncyn's Profile › Doncyn's Posts
Don't even try to call jonathan weakling , because he is far more better Dan buhari who claim to b a military without balls .. quote author=tunjijones post=97214954]Then sack them already. Or is there something they know that we Nigerians dont know? Even as weakling as Jonathan was he changed his service chiefs.[/quote] |
laborious:Ur funny |
e concern me? USA matters |
Second face of covid 19,who no know no go know..let just be safe where ever we are |
Abia state is collecting 10k official fee for covid 19 test ,so no body is interested getting it done accept people dat wants to travel to outside country.... |
dragunov:U see any news where dey bash am? |
We never hear of dis in abia state ooooo dee paul ikonne |
Dis man won use davido trend,taa aaaa guy reject am oooooo..... waiting u won davido do? Federal government freeze ur account? DIS MAN SEF |
Na who video am nah,nawa oooo .. people just dey post anyhow..maybe she don hear her husband interview |
Fahdiga:Is dis a solution to dis particular article? |
Waooh very nice ooo |
Waayaaaaa dem .... |
God no go shame her at all..my star gurl,haters go hug transformer |
Live USA matter for Americans to decide FFK. Abortion! Who like abortion? Since our forefathers can't stop abortion nd gay,is it u dat will stop it? Ur supporting trump because birds of d same feathers flys together....how many wives u don marry? And how many did trump married....ur just there testing women up and down..if try come my side,u don jagba |
I have said it before,FFK PLEASE live USA for american to decide..lets talk any nigeria Quote author=Okoroawusa post=95905109]Before FFK was born gays n abortion don dey America... Wetin concern Nigeria inside?[/quote] |
Who cares abt ur opinion |
I wonder why people still worship with dis man,any dey don't worship him,dey worship God. |
Trump should come to aba and stay since other country has refused him |
Make una fly go vote for am......dat una match no make sense at All |
Dat place is far more better Dan aba town, osisioma junction... |
Dis is among d kill and destroy kanu was talking abt .....dat man needs to b apprehend honestly,he has cost so much damage in d country nd south east entirely |
Let ur stupid mentor come nd rescue u .. ipop god .... |
Una go suffer am.. as we are suffering because of banks affected in aba....no bank is open When we were telling u people to stop destroying tinx dey say no.. |
Amen because tinx are getting out of hand quote author=PissfulProtester post=95374491]Enough of this rubbish. No hoodlum, looter or protester should be spared in this trying times. The police and soldiers should be ready to kill all of them. I pray they are caught and dealt with[/quote] |
Wike na correct niggar .in d sense dat dose called demselves ipop are destructors any wia dey find dem selves due to d God dey worship.... I kn is a curse dt cannot b achieved d way dey are going abt it. How can a country b achieved by telling people to destroy or kill because as far as I kn,dats d only thing dat comes out from d mouth of dat lunatic ...for ur d curse to b achieved, embrace peace not destruction. ..nde kanyi ekwu kwa m otu oji diri m la obi |
So unhappy with so hoodlums and Dere damages/ looting..in one way the other,our earn hard money will enter in d rebuild |
Stupid statement from a stupid fellow...what has protest got to do with pdp ND apc? Wen don't u guys again.youth in charge we want |
[ quote author=COdeGenesis post=95230121] So u support them destroying police stations. You are evil just like them. How can you even think of that.[/quote]U are the evil one here..since police is Dere main problem since u and dem are mentally deranged...why should dey even destroy things,I follow did peaceful protest last week now dose stupid thugs controlled by nnamdi kanu are damaging tinx..I still stand no property should b demage.... |
The mam has spoken well...I hope dose thugs will listen |
I live in aba..is not protest anymore,is now riot..why cant nnamdi kanu who gave dem stupid order to control dem ? How can u destroy bank ? To get money in aba now is something else , honestly people are going to suffer ...it will b d same thugs dt will go Dere wen is being repaired to withdraw money... God will purnish those thugs .nonsense....can't dey see police stations to destroy? We have limited banks here in aba and dey are following d footsteps of lagos dt has banks on every street.woo to dem fools |
I remember buhari stageing protest against government during goodluck jonathan regime...who send army give am? |
Booking space..... |