Dreyton36's Posts
Nairaland Forum › Dreyton36's Profile › Dreyton36's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 126 pages)
Anyone? |
lkillbrokehoes:Just STFU you idiotttttttt He's catching cruise and if you got a problem with that then huh transformer Been noticing the way you react to people's comment on this NL for a while Sadist Wahala for who no they catch cruise o Lights up my kpoli in peace |
Ndokwagirl:How's that now his problem? Oversabi |
If that kind Switzerland prison dey naija make them con add Arizona with coooold Pepsi join am with steady cold water Make them add mp3 join too with olosho I swear na everyday people go they call police for phone they claim crime wey them no commit Boy: hello officer , I just slap one old woman in her 80's and she faint , i know say I suppose collect like 2yrs imprisonment abeg quick come God go bless u in advance Police: oga if u like kill buhari na me and my family members space remain for here , go and sin more you idiot Lights up my kpoli in peace |
This Biden seems to love all race He must be a stoner ![]() Drunkards no they think (TRUMP) Stoners think right all the time (Biden) Lights up my kpoli in peace |
See head like who wahala naked follow Lights up my kpoli in peace |
edo3:Happy birthday, more stacks of endless funds |
The boy and the girl dey craze From my weed eye , make. I first start from the guy body Oboy you mumu, na wetin u dey find naim u see so As you seek market disgrace, u collect market disgrace Never too believe in any woman just because they call you 24/7 saying they love you Replying ur messages on time and giving you head , telling you if you leave them they'll die This babe no even resemble person wey fit bring u peace of mind Na adamu go they help u pour sperm while u do doggy , you they raise almajiri kids codedly To the girl .... But why na ehn okpo U suppose know say husband scarce na U see boy wey wan commot u from hookup and heavy gbola association you still dey do yanga ![]() U fvck up big time aje Conclusion .... Make una just continue to the fvçk jare Oga go Ethiopia go find wife abd naija own no like you after all you look like boy wey they try for the street sef Go swallow Emzor 5 you go forget the fvck up instantly Who ask me sef ![]() Lights up my kpoli in peace |
Whether eye service oo Whether hyprocity ok Atiku has done more good with his eye service job that buhari Lights up my kpoli in peace |
HAIRYANUS1:Advice: no go insult the wrong people o , E get why Lights up my kpoli in peace |
Ladyhippolyta88:$100k? Or N100k? Besides that young man doesn't look like someone that can afford even a cold can of rose beer here in UAE , so just let him continue running his ishawuru mouth Lights up my kpoli in peace |
A retired olosho once said Religion Tribalism These are Nigeria's biggest problems and not the government Lights up my kpoli in peace |
This girl score pass all the Chelsea squad ![]() £200m + spent on buying havertz , Werner , ziyech and others yet them no fit make top 7 ![]() GGMU Chelsea must relegate Lights up my kpoli in peace |
Runtown come add this one join abeg ![]() Lights up my kpoli in peace |
The question be say you Don chop ? Lights up my kpoli in peace |
E shock me say Dem no add covid 19 join as usual Anyway R.I.P we go all meet there Las Las Lights up my kpoli in peace |
To those hyping Facebook already , make una hear ok No be every woman Dem dey follow for Facebook, I don follow one chat one time We enter room, I insert my gbola omo the kind Pomo wey I perceive ehn chai tufiakwa I dey do doggy they shed tears , she even get mind dey tell me harder For my mind , na ogun go kill u Lights up my kpoli in peace |
No be naija olokpa? Dem go gree before ?? R.i.p to the deceased , buhari is a failure Lights up my kpoli in peace |
Wahala for who no they support man United ![]() United for fvcking life mehn Lights up my kpoli in peace |
I'm not promiscuous so I don't know Edo men are very faithful date only Edo men Lights up my kpoli in peace |
Who's listened to Iceprince ft tekno _make up ur mind ![]() Iceprince : just last week my guy turn billionaire, when police come he guys dissapear E get why , tunde short man , fear women and apologize to baba nla make insta let u rest Lights up my kpoli in peace |
Middleman work hard like bricklayer work even more sef Na middleman they make work get head , naim they also make work no get head And middleman no fit hold money na aza man or who get the access to the account fit move money The punishment na for am to talk where aza man they make them burst am, even devil himself go confess for this kind treatment And for those rippers una time go come one by one , those why they dile men money make una ready too this na 2021 red eyes all round Wahala for sho go come preach for me below , na ogun go kii u ijn amen Lights up my kpoli in peace |
Naah I can't get into this kinda places , make them no go reduce my dick size spiritually But if them go allow me smoke my Arizona and loud Sha , I fit use red eye enter Sha , with my Oraimo mp3 and very cold Pepsi and chill bottle water Vibing to wizkid Burna boy 2face Craig David Barry jhay Seyi vibes 2pac Bob Marley With one fly chick with big breast , yes I love breast wey clean Slim tall and sexy with a good smell With two more of my nighaz , we go they fine Just come gimme one silent long pistol make I take protect myself from Ogberaga Dem Lights up my kpoli in peace |
At least Trump is gone , remaining BUBU Lights up my kpoli in peace |
Asgard13:Wida? |
Gossipmill naija , cruise page ![]() Happy bday to Wizkid hater , we Wizkid lovers don't know hate cuz we don't stress Lights up my kpoli in premium peace |
Gaston3114:Seyi vibes ones said : I like to free my mind , I'm always on trips all day |
Yahman1:Sabi guy , I sight u |
Chai this woman you carry this matter reach nairaland ![]() Shey you don see true true say you talk too much I go tell your husband ![]() Just kidding though. Listen darling, give him time Focus on other things that matters, give your baby so much love and care Erase his name from your head entirely for now Don't seek his attention just be yourself Time heals everything And hey, don't forget to learn how to close your mouth, that's the reason why he ignores you all the time, and that's why your tears don't even move him because women that talk too much, no one takes them serious Lights up my kpoli in peace |
FalseProphet1:And i see you not waking up to see tomorrow oni iranu oshi And I see him going higher and higher Lights up my kpoli in peace |
wallay77:And it will be much more in Jesus name Amen |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 126 pages)




