Dreyton36's Posts
Nairaland Forum › Dreyton36's Profile › Dreyton36's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 126 pages)
Them no dey take selfies for this kind gate ok I no even dey find babe come this kind house sef I remember when I dey date one military man pikin dat year She con say if I truly love her make I find her come house She say her papa travel make I no fear Mumu me ooooo She con send me Bobby picture na so my brain travel cuz me no dey use eye see breast wey yellow I gather lever go the house , imagine ordinary me , soldiers dey tell me welcome For my mind , " shey no be soldier wey i dey even fear for dream be this"? Las Las e no funny Sha sooooo........ Who even ask me now sef ? This Arizona strong Sha Lights up my kpoli in peace |
You see that thing called Gbola ehn , that gbola don make many men for Lagos stranded without homes Them no fit go village , no transport sef , toto don collect all their savings But you see Konji ? Fear Konji Na man go tell you say he broke , and he no get food stuff for house but once him phone ring Olosho: I'm coming over and I'm hornyyyy Immediately money go come from no where , he go forget all him problems but once he don CUM Na day time regret go come Dem come forget say no matter how gbola big reach , gbola no fit kill woman except na drug u use Wetin I even they talk sef ![]() Who ask me now ? Lights up my kpoli in peace |
Reno omokri my man I go bless you someday when we finally jam But unto say EFCC no let man rest and Interpol that's why we they hide ourselves If you think Reno omokri always speak facts but he's underrated click like , if it's opposite click share Lights up my kpoli in peace |
I don't want no northern leader No Igbo leader No Yoruba leader These set of people are the problem of this country In a country where tribalism is the biggest disease , no good thing can come out of it In my opinion we need to do something similar like that of the old Mexicans where they used to have three presidents for one day Until we find someone good enough then we're good , but marijuana must be legalized Sha , na that one gan gan I dey concerned about Lights up my kpoli in premium peace |
I don't want no northern leader No Igbo leader No Yoruba leader These set of people are the problem of this country In a country where tribalism is the biggest disease , no good thing can come out of it In my opinion we need to do something similar like that of the old Mexicans where they used to have three presidents for one day Until we find someone good enough then we're good , but marijuana must be legalized Sha , na that one gan gan I dey concerned about Lights up my kpoli in peace |
Put some respek on that name pirate These are bandits , hoodlums How person go be pirate and he no fresh ![]() Lights up my kpoli in peace |
Mide3367:Tourist |
United Arab Emirates is sweet for sure Who wan apply I dey run am o Lights up my kpoli in peace |
kenzysmith:Sadist |
I they kill mosquito welli welli Small doctor |
Goalnaldo:Olamide is deep I'll explain His banana means dick , and once a man can control his dick he's controlled 99% of his problems The other banana means banana island in Lagos , the current most expensive place to stay in Lagos In summary When you focus on making money than focusing on wooing women , you'll achieve more in life , it'll determine if you'll live in banana island of oshodi Lights up my kpoli in peace |
Tony142:Bros chill no be fight ![]() Live your life , I'm living mine If it pays me fine , if it doesn't fine Drop aza make I shoot u bar But na Yahoo money Sha So drop am make I shock ur aza Lights up my kpoli in peace |
Imagine declaring marijuana a drug ![]() Imagine criticizing something that's medicinal ![]() Imagine disrespectively displaying marijuana anyhow ![]() Oh sweet sweet medication ![]() Now imagine legalizing the innocent marijuana , Nigeria will emerge as the top 10 richest country in the world Lights up my kpoli in peace |
The day you believe covid is real Na that day covid go begin naked follow u Lights up my kpoli in peace |
How's that an achievement ![]() Useless country Useless president Useless leaders Useless neighbours Useless oloshos Useless police Useless s*****s no be me una go put for trouble Lights up my kpoli in peace |
kenzysmith:Lol E pain u abi , idiaatt like you Never you say ill things about someone else's mother next time , respect people's mothers and yours will be respected Now go out today and go apologize to any older woman you've once used this ur rotten mouth to insult so that your life will be better idiaaattt ![]() Lights up my kpoli in peace |
Jumaat Mubarak to everyone May we never come across players and Heartbreakers in our lifetime Ameen Lights up my ***** in peace |
Your location ? And can you ship abroad ? |
kenzysmith:I didn't want to reply to this but I dislike haters who don't like the good news of others But here's my question according to your disrespectful comment which you surely won't find funny Q. Must every woman be like ur mom? How u feel am for body ? Na so the person mama pikin go feel am for body when he/she see ur comment , you idiaatt Lights up my kpoli in peace |
In wizkid's voice " I don see where pressure make man wreckle , so make you live your life jeje no regret am In seyi vibes voice "Brokenness fit make a man craze, and most times craze no they show for face, Go away Biti je bi jare Ajdkckckskxkxk. Jdjdkcjck That way no be ur way Lights up my kpoli in peace |
Y'all call everyone a Yahoo boy/girl Yahoo don't receive funds in naira but in dollars , euros , pounds , Yuan and so on , but never in naira get that right This is 419 besides this format na 2012 format Lights up my kpoli in peace |
[center][/center] [right][/right][left][/left] marvelck:Nonsense post |
Ok we don hear Buhari nko Lights up my kpoli in peace |
Chai na person sure client just die so As long as you get him details you fit still control the aza and pull out funds yourself asap before the bank they alerted Lights up my kpoli in peace |
EndRape2:You're right bro I need help please help me ![]() Btw I'm a psychologist |
Chai wetin Toto go cause ehn Meanwhile no be the guy fault , na konji See ehn konji power no be beans o That's why a white man once said " the best way to avoid temptation is to fall for it" But no be this kind woman suppose make man gbola stand na Wetin concern me , who Dem fvck na her Toto suffer am Who Dem cheat on na him heart go suffer am and ogogoro Who sleep with person wife , na him body go tell am Make me find where I go put preek jare , naija na too much trouble dey am Lights up my kpoli in peace |
yungchop:Replied |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 126 pages)





