Dreyton36's Posts
Nairaland Forum › Dreyton36's Profile › Dreyton36's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 126 pages)
How are they monsters What pushed you into the act in the first place when you knew they're monsters , Oni iranu oshi Lights up my kpoli in peace |
This north needs total wiping out Sense Dem nor get , protest Dem nor join Palliatives them even still return am Na Dem get money pass for naija Na dem still dey suffer pass for naija Na Dem beg pass for naija Na Dem dey backward pass Yet Dem nor dey see anything wrong in the bad governance of their brother Buhari and the Almighty liar Mr Lai Mohammed Me don tire for anything wey concern north , and na Dem go still quote you say u dey wrong No day goes by without a bad news coming from the north Even nairaland mods sef don tire sotay Dem no dey bother read the news before them push am come front page as long as North is mentioned Lights up my kpoli in peace |
Bro 60k serious buyer |
Ahmed0336:Cruise ![]() |
KingMack:Msg sent |
I see Chelsea winning this easily From a Manchester United fan Lights up my kpoli in peace |
That's how those bloggers end up destroying the careers of upcoming souls Imagine comparing laycon to vector Vector that will murder any rapper in naija and won't back down , make them ask wetin M.i see for body Laycon is over hyped , it's good he didn't fall for such tricks Laycon needs more lecturing cuz his songs don't ry makes sense , no hate though , I like the guy but his music nor reach Lights up my kpoli in peace |
When you smoke you don't get high, you get medicated God bless every stoner out there Lights up my kpoli in peace |
Uzomacharles:Stop being unintelligent oga Your topic is about "Scar" so face that and stop being stupid |
sim37:Gwe mo |
KingMack:Auchi meh ri Kira , Ebu Kira wi auchi? |
Why u no go continue with her Marry her mama join sef Idiot Lights up my kpoli in peace |
Wow ur I.Q low oo You don't have to have scares to prove you had a wonderful childhood experience You use sand play , another man pikin use cake play You chop red sand another man pikin chop burger You drink akamu , another man pikin drink custard You catch fun with boju boju, another man pikin catch fun with Nintendo and Sega e.t.c Bottomline be say my brother hustle ok Make ur pikin no post this kind topic for future but money posts amen Lights up my kpoli in peace Las Las all fun na fun |
You , your girlfriend , buhari , cows, are all fools Lights up my kpoli in peace |
Listen freaky freaky Doing what you love doing will bring you more rest of mind and ginger your efforts than what you saw others doing that is paying them Lights up my kpoli in peace |
Women can beef themselves ehn they hardly help themselves lol Na woman with small yansh go they beef woman with big yansh Small breast they beef big breast ![]() Lights up my kpoli in peace |
Number 1 The realest in the block with no noise |
Just go mushin under bridge, but the boys plenty smoke and drink, show them the picture of the machine, them go bring am come meet you for your house Lights up my kpoli in peace |
My brother I'll even choose cleaner in Russia Lights up my kpoli in peace |
Akpekpe secondary school , Auchi Edo state Lights up my kpoli in peace |
Nothing is true until it's proven affirmative Rapist kill una der As if their toto even carry grace ![]() Lights up my kpoli in peace |
TributeNG:The time is quarter to blow |
The babe is so cute especially with that world best football club Jersey she's putting on Lights up my kpoli in peace |
Silent treatment Lights up my kpoli in peace |
Correct nigga who knows the value of Mary j Your medication makes me high Damien marley once said : when you smoke you don't get high , you get medicated How which buhari they weed he for they reason well and everywhere go stew Any man wey no they weed no fit rule naija What do I know LIGHTS UP MY KPOLI IN PEACE |
But the way husband take scarce these days ehn No nigga wan they hear daddy oyoyo What do I know Lights up my kpoli in peace |
IfGodbeforus:Na you they intelligent na Chop the intelligence na Janet Lights up my kpoli in peace |
Them wan use heavy gbola kill this one ![]() This one wey u even come social media come get advise I wonder how big the gbola go they chai wisdom wan finish me Lights up my kpoli in peace |
When you don send her transport to come and she con tell you say she don they road And as a bad guy you con go take kayamata say u must tear her kpekus Las Las na scam she no con show up ![]() U know the rest , na the rest he they do so (Frustration) Lights up my kpoli in peace |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 126 pages)


