Dreytonisback's Posts
Nairaland Forum › Dreytonisback's Profile › Dreytonisback's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 24 pages)
What a wasted sperm Na who life don tire naim they try Oba atokpeh EDO NO BE LAGOS Lights up my kpoli in peace |
This one come life just to fvck harder ![]() Somebody first son for that matter chai Lights up my kpoli in peace. |
To live is not easy , to even die is harder . Lights up my kpoli in peace |
HacheNoire: |
Take Uber |
I understand you perfectly Guy try get small money collect international passport Take your time and ensure you get a way into your mom's account and move out like 3-5M Japa from naija and never call anybody until they beg you , what nonsense How can someone's mum be this outdated and wicked ![]() Na these kind women most boys dey use plus Lights up my kpoli in peace |
Anything wey concern this okpo I no dey out mouth Nothing different from her and Tonto dikeh Lights up my kpoli in peace |
Buhari if them born your papa well, if you leave office , continue living that ordinary life where you can just move around as you like That's when you'll know how much you're hated, you pig Lights up my kpoli in peace |
Them go just find one big name for their thief companies For the media to report his wealth to be $7.2b Then he must be worth more than $40B , fear naij politicians Lights up my kpoli in peace |
This guy must be an ambassador of badluck Lights up my kpoli in peace |
WIZGUY69:Lol little minded people |
No matter how woman fine reach or do surgery reach , without man she no balance And a woman without big breast is a total waste of time Imagine Doggystyle with ur babe with big boobs , she come bend down while u hands pack the boobs for under , u come dey go in and out slowly like person wey don make am Omo that mood no just get mate at all , even if ur landlord knock sef u go swear for him papa ![]() Make she come get holy ghost ringing tone join ![]() Lights up my kpoli in peace
|
Them don they wear iron mask now oo ![]() Omo the day any thief go get mind near my car all in the name of stealing ehn , e go smoke tire I go even park , do am transfer join then tell am make we smoke say nothing dey this life Na third mainland I go push am enter Las Las Lights up my kpoli in peace
|
Honestly I wonder how some people enjoy money gotten from another human's life or blood Imagine riding Benz and fvcking expensive bit..ches when you know the money's from taking souls Omo naija no be wetin person for dey stay sef Lights up my kpoli in peace
|
![]() When wizkid said he doesn't believe in religion, many shallow minded people criticized him They don't know humans have being in existence before religion. Nairaland na cruise I swear ![]() Lights up my kpoli in peace
|
All these salary jobs Sha Even if I'm paid 500k monthly I won't do any salary job I'm not discouraging those doing it , it's just my own opinion . I'll rather take the risk of not sleeping than waking up at 4am to struggle for bus and prolly end up kidnapped in this buhari regime Lights up my kpoli in peace
|
The day you finally understand the spirituality that comes with smoking Canada loud You'll come back here to preach to us how your life has changed from better to best . Lights up my kpoli in peace |
These are the reasons why most people don't take those sick celebrities serious that seek for help In this life hustle oo As long as u no dey kidnap, take life ... And remember to they enter that your favourite joint once once go chop better thing for body , then you fvck better toto join . YOLO Lights up my kpoli in peace |
Hustle oo Forget wetin u wan take reply me Just ensure you hustle so hard that you'll see reasons why eating snakes is completely crazy Lights up my kpoli in peace |
lavamaestro:I don't know how to educate adults Who no get sense no fit get sense Wise ones get the message while the Lele ones just seek attention . HNY Light up my kpoli in peace |
Can one have his/her NIN done and receive it same day without stress when you have money to lobby them ? |
There's never an excuse for rape If you're tempted then approach her nicely , if she agrees cool, and if she doesn't just walk away at least u tried. I wonder how a sane person will forcefully slide his di.ck inside a woman's vagin.a without her permission and still have the guts to moan Penalty for rape should be instant death . And if you don't understand the pain and heartbreak that comes with rape , I'll give you an instance "IMAGINE SOMEONE FVCKING YOUR WIFE/GIRLFRIEND RIGHT IN YOUR PRESENCE ALL BC THEY'VE GOT A GUN AND YOUR WIFE IS CRYING AND MOANING TO THE HARDCORE" Lights up my kpoli in peace |
See this life ehn Ensure say you hustle ooo Once a man starts opting for loan just know say water don pass garri Just get the msg , HUSTLE Lights up my kpoli in peace |
Any person wey pull pant and toto no show na rubbish I came here to look for toto , just wasted 2mb for natin Shatta wale must hear of this ... Lights up my kpoli in peace |
Aidejay:Word bruh word |
One mod don collect token for this frontpage Gerrit? ![]() Lights up my kpoli in peace |
They're both very lucrative It's all about having much money to set them up to a higher standard and also be best at what you do. Lights up my kpoli in peace |
God forbid bad thing Maria type na fvcking type and never a wifey type Once you marry personike Maria, you and peace of mind don far from each other . Lights up my kpoli in peace |
In this kind of gathering , if you no get money and you come here, Omo na thinking go kill you when you reach house ![]() Lights up my kpoli in peace |
Baawaa:Her parents knows she's a waste , so it ain't no biggy Her real name is tobi she got a fat ass but her family background na so so fvck Lights up my kpoli in peace |



