Ebamma's Posts
Nairaland Forum › Ebamma's Profile › Ebamma's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 149 pages)
yuzedo: We doesn't worry about money in BANANA ISLAND where i lives!as a gateman abi? |
. |
wetin u dey talk abeg if na joke stop am wetin u mean by the end ? |
guys is the story boring is it worth a read, should i stop or should i continue, i'mwaiting for your opinions |
Ubong come boil dis soup were been remain make na him u go chop go school, his mother ordered, he rushed to the makeshift kitchen outside the hut and made the fire, garri for breakfast, garri for lunch and garri for supper, he whispered to himself, and he remembered what his social studies teacher told him 'too much of everything is a disease', soon he was through with his meal and after a bath, he put on his 'patch patch' uniform, and was off to school. |
He was eating rice and chicken when all of a sudden, he felt two lashes of a whip on his back, its then he realised that it was just a dream and rice and chicken was such an expensive meal to be savoured before christmas It was his mother waking him up from his sleep as usual, his mother has always complained that he slept like a dead man and the only way to confirm if he was still alive,was by wiping him. He jumped up from the mat and rushed outside to wash his face, day don break another day another wahala he told himself |
garri waits for no man, but here i am waiting for a woman, ishilove update now or else ........ |
Did u pay+The mods+or seun to=Bring this topic to the frontpage |
Garri+Ijebu garri+White Garri+Yellow garri=Overfeeding |
[quote author=بوكو حرام][size=18pt]I need a Gun, and Ill do almost anything![/size][/quote]visit the nearest police station na there dem dey sell am |
collins123: [size=14pt]another fool at 40, i pray u dont remain a fool forever |
[quote author=huni_naija]Seems like a good film.. Can't wait to watch half of a yellow sun by chimamanda..[/quote]me too i cant wait to watch half of an ijebu garri by ebamma mbamma |
How do you tell a Poster that he is trying to form stories to make frontpage? |
. |
Augustinaz: Second to comment.better luck next time |
Abeg Na lack of topics abi na lack of sense dey worry dis mods? |
na bible were u suppose dey read for church be dis? |
guys abeg as uba no wan give me africard which other bank card dem dey accept for ladbrokes for deposit and withdrawals? |
please aunty ishie come and update this story oh |
Where is Abel taraabt of Qpr, that guy is good |
. Will he be able to satisfy me in bed #i can |
.MAMA IYABO SALARY:you use it to pay food credit and it lasts for only one day GARRI SALARY: you use it to chop only food and it lasts for atleast 30days MOLUE/OKADA SALARY: you use it only to pay transport to work and it may last for atleast 20days BB SALARY: you use it only to buy blackberry for your girlfriend and it last only one day PASTOR SALARY:you use it only to pay tithes and offering in the church and after sunday its gone |
Monday=new pictures of tonto dike Tuesday=new pictures of omotola ekeinde Wednesday=new pictures of mercy johnson Thursday=new pictures of Dakore Akande Friday=new pictures of Anne macauley and 2face Idibia And today Saturday=new pictures of Nuella njigbo Na pay them dey pay una abi na lack of better topic to put for frontpage? |
Giving a car to somebody who already owns cars is the height of stupidity, na people like me where the jump from okada to molue to brt were dem suppose give this kind gift |
victorD3: Inem itidEya mmi, aked idiok etok ayin ami, usuko ufehe ekamba awo nte mi, etok ayin usonoyen |
[quote author=Itoroetti ]Idem mfo asuk asong?[/quote]abiong andong, yem ndidia nno dia |
A dead company trying to hurt another dying company #i dey laugh oh |
My Gf:ebamma xup Ebamma: i dey My Gf:i dey come your house for evening, buy plenty condom, i wan make u phuck me 3 times today Ebamma:no be me u go kill #confident girls no dey pretend dem dey always talk wetin dey their mind |
Another thing Op, remember say na person money u wan hold so, wetin those people sabi na to say after six weeks u go tidy them their 250k interest, them no wan hear say u go buy bad wood were no gree produce charcoal, or forestry officials seize your wood were u wan use produce the charcoal, are u sure u will be ready for this becos pesin money na wahala, why u no continue dey use ur money do am or take loan from bank? |
@op have u intimated your potential investors of the risks involved before telling them to invest their money, because wetin dem dey only see na dat 250k profit were u promise them in six weeks time? |
If una like make una call me angel of doom but my advice to those who want to invest their money is, if u are not based in the same location as the op, and have met him/her live dont send your money to him/her, and also remember that in any business there is always a profit or loss, if the op says otherwise then i will know she is scammer |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 149 pages)

[/s]