₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,507 members, 8,512,218 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 05:35 AM

Toggle theme

Ebuka10box's Posts

Nairaland Forum › Ebuka10box's Profile › Ebuka10box's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 34 pages)

Politics › Re: Gbajabiamila Is On Course To Become Speaker - Tunji-ojo, Reps-elect Chairman by ebuka10box(m): 8:00pm On May 21, 2019
Wetin man no go see for this world ooooo, girls and their shakara can deceive pepsin ehhhhh.... On a fateful Monday morning I met this babe, u gats see shape na. Babe na coke bottle shape( figure cool, we were flowing like we have known each other for years , u need to see the way I was looking into her eyes like she was the chosen one. Trust girls she come dey blush anyhow ........ PROBLEM: I decided to add her up on social platforms , I was like :::babe ,are you on facebook ?? She purposely wanted to fall my hand ,she was like :no , Facebook is for kids,fake likes and comments.... I was impressed cos maybe this babe seems reserved... Next question :Cynthia are you on whatsapphuh See her reply ,d tin wey pain me na d way she answer am with confidence ..... Cynthia: no, I'm on MTN ...........my face come be like say I soak am for 3500 agbo and shekpe..... Y dis life hard like this na
Politics › Re: Ex-aides Sue Adebayo Shittu Over Alleged N21.5m Unpaid Salaries by ebuka10box(m): 7:49pm On May 21, 2019
Wetin man no go see for this world ooooo, girls and their shakara can deceive pepsin ehhhhh.... On a fateful Monday morning I met this babe, u gats see shape na. Babe na coke bottle shape( figure cool, we were flowing like we have known each other for years , u need to see the way I was looking into her eyes like she was the chosen one. Trust girls she come dey blush anyhow ........ PROBLEM: I decided to add her up on social platforms , I was like :::babe ,are you on facebook ?? She purposely wanted to fall my hand ,she was like :no , Facebook is for kids,fake likes and comments.... I was impressed cos maybe this babe seems reserved... Next question :Cynthia are you on whatsapphuh See her reply ,d tin wey pain me na d way she answer am with confidence ..... Cynthia: no, I'm on MTN ...........my face come be like say I soak am for 3500 agbo and shekpe..... Y dis life hard like this na
Romance › Re: She Bagged A Degree & Became A Fiancée At The Same Time, Sparks Argument (pix) by ebuka10box(m): 7:49pm On May 21, 2019
Wetin man no go see for this world ooooo, girls and their shakara can deceive pepsin ehhhhh.... On a fateful Monday morning I met this babe, u gats see shape na. Babe na coke bottle shape( figure cool, we were flowing like we have known each other for years , u need to see the way I was looking into her eyes like she was the chosen one. Trust girls she come dey blush anyhow ........ PROBLEM: I decided to add her up on social platforms , I was like :::babe ,are you on facebook ?? She purposely wanted to fall my hand ,she was like :no , Facebook is for kids,fake likes and comments.... I was impressed cos maybe this babe seems reserved... Next question :Cynthia are you on whatsapphuh See her reply ,d tin wey pain me na d way she answer am with confidence ..... Cynthia: no, I'm on MTN ...........my face come be like say I soak am for 3500 agbo and shekpe..... Y dis life hard like this na
Politics › Re: ''kogi Koya...kogi Ko Bello'' - Senator Dino Melaye Releases A New Music Video by ebuka10box(m): 7:48pm On May 21, 2019
Wetin man no go see for this world ooooo, girls and their shakara can deceive pepsin ehhhhh.... On a fateful Monday morning I met this babe, u gats see shape na. Babe na coke bottle shape( figure cool, we were flowing like we have known each other for years , u need to see the way I was looking into her eyes like she was the chosen one. Trust girls she come dey blush anyhow ........ PROBLEM: I decided to add her up on social platforms , I was like :::babe ,are you on facebook ?? She purposely wanted to fall my hand ,she was like :no , Facebook is for kids,fake likes and comments.... I was impressed cos maybe this babe seems reserved... Next question :Cynthia are you on whatsapphuh See her reply ,d tin wey pain me na d way she answer am with confidence ..... Cynthia: no, I'm on MTN ...........my face come be like say I soak am for 3500 agbo and shekpe..... Y dis life hard like this na
Celebrities › Re: Genevieve Nnaji's Elder Sister And Niece (Photos) by ebuka10box(m): 11:54am On May 21, 2019
Michaelkings:
guy I still dey frustratated too,though ur story funny,but I like sing just like wizkid and Davido,but for me to tone my voice for the beat na wahala,i just tire
Just take it easy,forget whizzy and Davido .do ur thing
Celebrities › Re: Omoni Oboli Had A Flat Tyre At 2am On 3rd Mainland Bridge (Photos) by ebuka10box(m): 10:51am On May 21, 2019
Lagos has got hustle spirit ehhh, by 2am people still dey road,life is not fair at all. The real hustlers suffer while the lucky ones enjoy....
TV/Movies › Re: 'Game Of Thrones' Leaves Water Bottle In Series Finale Scene by ebuka10box(m): 10:26am On May 21, 2019
My people this life hard oooooo!!! I think say God do butter my bread by giving me one foreign babe, u know all these half caste color na .i think say I don arrive oooo, say I no need do yahoo before I buy Benz . This babe dey call me sugar, I dey call her honey ,na so our love strong oooo. Problem come start when I notice say she no from America or France oooo, she from malabor and her mama from chad, dem dey beg for a living sef. Now the girl come tell me say make we marry ,say our children go dey beg for us dey bring money we go save travel go Sierra leone go do picnic . I almost commit suicide oooo by hanging but I put the rope for waist sha, na nice experience sha cause e come be like I dey janglover. Oya I try drink sniper but I hear say na bitter death so I rinse d cup then pour the sniper away come put sugar and milk, sniper residue suppose dey d cup na but I no gree die but the tea sweet sha.... Oya yesterday I think say oluwa don pick my call, one number call me say I don win 2million for one mtn programme. I shout tire ehhh,even order drinks sef on credit . When I use my mumsi number call d mtn number wey call me.......see Wetin I hear for background ::::: Biko su akpu (pound fufu ) , kam me ofe akpu(make I do akpu soup), I come dey hear when the man dey shout hold that goat oooooo, dis new maga go still drop more goats Maka Odika owu ewu.... Wait na me this man dey call goat, which one be akpu soup again na......y this life hard like this sef
Career › Re: LPPC Shortlists Adegboruwa, 13 Professors, Others For SAN Award by ebuka10box(m): 10:20am On May 21, 2019

Sports › Re: C. Ronaldo And His Mother Pose With His Trophy. Throwback Vs Now Photos by ebuka10box(m): 10:15am On May 21, 2019

Celebrities › Re: B-red Buys A N120m House In Lagos by ebuka10box(m): 10:06am On May 21, 2019
TroubleMaker47:
He is from a rich home.
I think the dancing governor hopeful is his dad. Not sure though
Yes,that's his dad and he was formerly a senator.... His family is fucking rich,na change be that
Celebrities › Re: Genevieve Nnaji's Elder Sister And Niece (Photos) by ebuka10box(m): 9:56am On May 21, 2019
My people this life hard oooooo!!! I think say God do butter my bread by giving me one foreign babe, u know all these half caste color na .i think say I don arrive oooo, say I no need do yahoo before I buy Benz . This babe dey call me sugar, I dey call her honey ,na so our love strong oooo. Problem come start when I notice say she no from America or France oooo, she from malabor and her mama from chad, dem dey beg for a living sef. Now the girl come tell me say make we marry ,say our children go dey beg for us dey bring money we go save travel go Sierra leone go do picnic . I almost commit suicide oooo by hanging but I put the rope for waist sha, na nice experience sha cause e come be like I dey janglover. Oya I try drink sniper but I hear say na bitter death so I rinse d cup then pour the sniper away come put sugar and milk, sniper residue suppose dey d cup na but I no gree die but the tea sweet sha.... Oya yesterday I think say oluwa don pick my call, one number call me say I don win 2million for one mtn programme. I shout tire ehhh,even order drinks sef on credit . When I use my mumsi number call d mtn number wey call me.......see Wetin I hear for background ::::: Biko su akpu (pound fufu ) , kam me ofe akpu(make I do akpu soup), I come dey hear when the man dey shout hold that goat oooooo, dis new maga go still drop more goats Maka Odika owu ewu.... Wait na me this man dey call goat, which one be akpu soup again na......y this life hard like this sef
Education › Re: Finally, Buhari Increases NYSC Allowance, See Amount by ebuka10box(m): 9:51am On May 21, 2019

Jobs/Vacancies › Re: Beware Of This Man, He Goes To Churches To Scam by ebuka10box(m): 9:50am On May 21, 2019

Crime › Re: Daniel Owolo, Covenant University N180M Fraud: What Actually Transpired by ebuka10box(m): 9:48am On May 21, 2019

Celebrities › Re: Churchill Features In UNN Exam Question, Today by ebuka10box(m): 10:17pm On May 20, 2019
Omo e get one group I join for Facebook wey I feel say I go get oyibo babe ,then later I go get green card. My brodas and sister no be so I see am ooooo, dem wan even collect from me wey no get. One babe tell me say Nigeria get natural resource and dem no get, I still dey reason that talk cause I no be crude oil na.....las last if u see pictures them dey upload for the group ehhhh, sagem mx1 and sendo still dey ,no doubt me cos na the phones most of them dey use snap pictures. The pictures go be like say them rub 2,000 naira Vaseline for face or maybe na burial pictures....y this life just hard like this na....
Politics › Re: Buhari Releases Names Of 161 Aides – See Who Made The List by ebuka10box(m): 12:58pm On May 20, 2019
Omo e get one group I join for Facebook wey I feel say I go get oyibo babe ,then later I go get green card. My brodas and sister no be so I see am ooooo, dem wan even collect from me wey no get. One babe tell me say Nigeria get natural resource and dem no get, I still dey reason that talk cause I no be crude oil na.....las last if u see pictures them dey upload for the group ehhhh, sagem mx1 and sendo still dey ,no doubt me cos na the phones most of them dey use snap pictures. The pictures go be like say them rub 2,000 naira Vaseline for face or maybe na burial pictures....y this life just hard like this na....
Travel › Re: Major Power Failure At Manchester Airport Leaves Flights Grounded by ebuka10box(m): 12:58pm On May 20, 2019
Omo e get one group I join for Facebook wey I feel say I go get oyibo babe ,then later I go get green card. My brodas and sister no be so I see am ooooo, dem wan even collect from me wey no get. One babe tell me say Nigeria get natural resource and dem no get, I still dey reason that talk cause I no be crude oil na.....las last if u see pictures them dey upload for the group ehhhh, sagem mx1 and sendo still dey ,no doubt me cos na the phones most of them dey use snap pictures. The pictures go be like say them rub 2,000 naira Vaseline for face or maybe na burial pictures....y this life just hard like this na....
Celebrities › Re: Man Mocks Naira Marley: Those Hailing You Have Now Abandoned You by ebuka10box(m): 7:41am On May 20, 2019
Zlatan and Rahman jago na all yahoo boys but seems like this guy did something very bad. Maybe he has scanned a known personality in the country . He is not the first g guy efcc has caught na,others pay fine. Have u asked yourself why na jail term dey wan give am
Family › Re: At What Age Did U Start Achieving / Living Your Desired Dream. by ebuka10box(op): 7:34am On May 20, 2019
Raalsalghul:
Welcome to the club!
You're not the only one
I'm in same shoes as you
Lol, sincerely the thing tire me and the way time dey run ehhh
Family › At What Age Did U Start Achieving / Living Your Desired Dream. by ebuka10box(op): 7:26am On May 20, 2019
Nairalanders I want to know when you started living large or when things in your life started working out as planned. I'm 27 and I don't even know what the future holds cause I haven't started achieving. To the elders in the house ,what age did your life take a turn ... I know imma be successful but my age keeps making me scared ,u know time waits for no one....
Crime › Re: Man Arrested For Attempting To Dupe Police Commissioner In Ogun State by ebuka10box(m): 9:03pm On May 19, 2019
Afonnnnnn...gini........ Afonjaaaaaaz
Health › Re: My Fiancée Has Amyotrophic Lateral Sclerosis (ALS), She Is Always In Pains by ebuka10box(m): 12:26pm On May 19, 2019
My brother she wild live long,doctors are not God... Na only God know when she go end.... I wish her quick recovery
Celebrities › Re: Lamar Odom: I Am A Sex Addict, I Have Slept With Over 2000 Women by ebuka10box(m): 10:31pm On May 15, 2019
Me wey don sleep with just 15 come dey fear
Politics › Re: Senate Threatens To Shutdown Bet9ja by ebuka10box(m): 9:37pm On May 14, 2019
They should shut it down ASAP . This company has wrecked a lotta youths in the country , almost wrecked my life but thank God I'm alive.... Bet9ja na big scam
Properties › Estate /house Agents Lets Gather Here To Know Ourselves by ebuka10box(op): 9:35pm On May 14, 2019
My fellow agents lets gather here to know ourselves and know where we operate..
Crime › Re: N287k Withdrawn From 87-Year-Old Man's Union Bank Account, Leaving N1k by ebuka10box(m): 12:06pm On May 14, 2019
GoTV:
sad Every yahoo boy reading this will die young. You and your family members will have cancer of the lungs, cancer of the brain, every terrible disease shall never depart your house hold. You will never enjoy peace and fruit of your fraudulent ways. Every yahoo boy, their friends and family in support of their fraudulent activities will die a miserable death. May Fulani herdsmen visit all your relatives in the village so they can have a share of the pain you people caused others. It shall never be well with everyone on the side of fraud.

The federal government should henceforth execute every convicted yahoo boy by firing squad on live TV so as to serve as deterence for other.

Supporting yahoo boys is like supporting armed robbery.

Armed robbers rob their victims with weapons, Yahoo boys rob their victim with gadgets ( phones, laptop, email deception).

Say no to fraud sad
bro have u been scammed beforehuh?i feel u have been scammed
Crime › Re: Police Receive List Of Animals To Sacrifice For Detaining Chief Priest In Edo by ebuka10box(m): 2:03pm On May 08, 2019
Abeg na the Gods dey chop that one ... The real God wey I sabi na praise and worship him dey chop oooo. Africa sha!!!!!maybe the Gods wan do pepper soup or wan marry bride so him go use am pay bride price... What do I know sef.....
Celebrities › Re: Dillish Mathews & Her Boyfriend, Emmanuel Adebayor Step Out For Date Night by ebuka10box(m): 9:09am On May 07, 2019
Oya give them adabayor!!!!!!!!
Investment › Re: I Have The Funds, Bring The Idea by ebuka10box(m): 5:16am On May 07, 2019
Bro try agriculture or real estate, it pays
Celebrities › Re: Charly Boy Feeds His 101-Year-Old Mother Food (Photos) by ebuka10box(m): 8:59pm On May 06, 2019
Wrong post.... This might be his grandmum na,not his mother.... So how old is chukwudifu oputa
Celebrities › Re: Mercy Johnson Becomes Third Most Followed Nollywood Actress On Instagram by ebuka10box(m): 11:42am On Apr 29, 2019
Fake news l have u checked funke akindele's insta handle , dem no see her back sef