₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,530 members, 8,512,332 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 09:28 AM

Toggle theme

ElementG's Posts

Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 119 pages)

Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 2:15pm On Aug 29, 2010
i no go church jor, na shrine i dey go

wink wink wink no mind me oo, na joke i dey joke, anyway i go church
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 2:08pm On Aug 29, 2010
huh efe, am sorry about getting mad at u yesterday sad sad sad
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 7:38pm On Aug 28, 2010
abeg make una no turn my specially made thread to shiit centre ooo lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 7:26pm On Aug 28, 2010
which one be d diet coke self, abeg send small for me ooo grin grin
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 7:20pm On Aug 28, 2010
Vic2k3:
Element no mind stud jare im gf na im grandfather o
shocked shocked shocked shocked ROTFLMAO
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 7:15pm On Aug 28, 2010
Studio CFR:
Wehuh No bro lol- i already have a gf lol
grin grin grin grin, ur very funny
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 7:09pm On Aug 28, 2010
Studio CFR:
Element, tarnims is razz - and na only dude wey razz like her she dey give face. . Lol - plus , u must get swagger tehehe
hmm dats true, tough words from stud, but dont worry sha, we can handle dat

Vic2k3:
And moreover element if i was 2 b girl i wud b glad 2 call u myown cos u're so caring
hmm thanks vicks
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 6:51pm On Aug 28, 2010
Vic2k3:
I was trying 2 say she been hard 2 please
oh ok i get it, well someone has to change someday

Studio CFR:
Not bad - lol.
I'm fine.
I like yo joke and please anything i talk here, take am as joke please.
oh ok lol
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 6:37pm On Aug 28, 2010
Studio CFR:
I reserve my comment
u knw? efe was right, we shouldnt really be doing this, so stud how ur nite, hope say mosquito no jam u
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 6:28pm On Aug 28, 2010
Vic2k3:
I observed dat u love her so much. But sorry 2 say it but shes taking 4 a ride
could u break dat down for me, am kinda confused about dat

Studio CFR:
Lol Element, tanimz too expensive for u.
No offence. Lol
oh pls cut me some slack, so is it u dat can now afford her lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 6:15pm On Aug 28, 2010
hmmm, thnx man but i think efe is right too, but anyway do u think am really on d verge of wat u think about tanimz and I
Jokes Etc › Re: Weekend Jokes by ElementG(m): 6:10pm On Aug 28, 2010
hmmmm lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 6:08pm On Aug 28, 2010
Vic2k3:
But frankly she said the truth. Didn't she? ;d
embarassed embarassed embarassed maybe i just got angry cos i was shocked dat she was right but do u think am not trying enough
*but its not dat am really falling for her ok, just dat i dont knw y, u just kinda get close to some people u know?*
Jokes Etc › Re: Weekend Jokes by ElementG(m): 6:06pm On Aug 28, 2010
grin grin grin, dats true, d joke just flows in our blood grin grin grin
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 5:58pm On Aug 28, 2010
i only left d other time cos i was angry, efe offended me a little undecided undecided
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 5:50pm On Aug 28, 2010
why everybody just commot for thread na
Jokes Etc › Re: Pliz Answer This Truthfully: by ElementG(m): 5:33pm On Aug 28, 2010
joerux60:
I hav been following your conversations. so thats why the question.
hmm u knw, ur kinda sayin d truth but if it isnt dat way, Nland wont be Nland
Jokes Etc › Re: Weekend Jokes by ElementG(m): 5:31pm On Aug 28, 2010
for where u see dis jokes, i swear i don dey laugh since when u post am,
still laughing as he speaks
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 4:55pm On Aug 28, 2010
hey stud, u still dey here
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 4:50pm On Aug 28, 2010
i swear efe offend me no be small sad sad sad
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 4:46pm On Aug 28, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=504490.msg6656307#msg6656307 date=1283010191]it's quite simple guys:

I am (lucky guy but can't keep up the pace) Ms T_z's sweet heart = Element[/quote]efe wetin be dis embarassment nw? even if i am which one is d "can't keep up d pace" angry angry angry

*element, picks up his phone, and leaves angrily*
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 4:43pm On Aug 28, 2010
Studio CFR:
Tanimz too clean - but na her types dey beg for my Phone number.  So why i go fight?
hmm, i never witness dat kind scene before ooo lipsrsealed lipsrsealed undecided undecided undecided
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 4:39pm On Aug 28, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=504490.msg6656277#msg6656277 date=1283009890]The 3 of una just resemble jungle wild animals wey dey fight for patch

okay make we see - pessin wen p.i.ss pass for tree. . .

to mark im claim go win Ms T_z's hand

On your marks! Get set!!. . .GO!!!

grin grin grin[/quote]people wey get swaggs like me no dey go around girl matter girl like dat ooo
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 4:38pm On Aug 28, 2010
Studio CFR:
Since when EFE  begin see for afternoon?
I think sey she be albino lol
hmm, no be me talk am ooo lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 4:31pm On Aug 28, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=504490.msg6656237#msg6656237 date=1283009365]see dem

shameless men  lipsrsealed[/quote]efe  shocked shocked shocked, na me u dey classify like dat, u no trust element angry angry angry
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 4:27pm On Aug 28, 2010
blacksta:
minus me - abeg - i no dey fight for second hand - lol
which one come be second hand, na because say u knw na y u dey talk like dat, even self who knw maybe d one wey u dey carry now na third hand undecided undecided undecided
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 4:22pm On Aug 28, 2010
stud, u don mad honestly grin grin
Jokes Etc › Re: Weekend Jokes by ElementG(m): 4:21pm On Aug 28, 2010
Vic2k3:
NOTHING FOR THE CHRISTMAS grin grin grin grin grin grin


A woman goes into a tattoo parlour and tells the tattoo artist that she wants a tattoo of a turkey on her right thigh just below her bikini line. She also wants him to put "Happy Thanksgiving" under the turkey.

So the guy does it and it comes out looking really good. The woman then instructs him to put a Santa tattoo with "Merry Christmas" up on her left thigh.

So the guy does it and it comes out looking good, too. As the woman is getting dressed to leave, the tattoo artist asks, "If you don't mind, could you tell me why you had me put such unusual tattoos on your thighs?"

She says "I'm sick and tired of my husband complaining all the time that there's nothing good to eat between Thanksgiving and Christmas!"
hmm vicks which one be dat one again ooo grin grin grin
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 4:17pm On Aug 28, 2010
abeg stud, no make me slap ur windpipe commot ooo, which one be d lie now angry angry angry
Jokes Etc › Re: Weekend Jokes by ElementG(m): 4:15pm On Aug 28, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=504878.msg6656154#msg6656154 date=1283008416]That nice  cheesy

Never heard the joke b/4 - but erm, breathing is a reflex action though isn't it?  tongue

not something u can really control  lipsrsealed[/quote]hmm dats true, but at d same time u can actually hold ur breath, breathing is kinda different in terms of being reflex compared to d heart beats, anyway dont let us turn dis place to science class, so lets stick to d joke

Vicks ur d best grin grin grin
Jokes Etc › Re: Weekend Jokes by ElementG(m): 4:14pm On Aug 28, 2010
vicks abeg, no let all d girls wey dey dis forumn ambush u oo grin grin grin
Jokes Etc › Re: The Camel (A thread for Tanimz) by ElementG(op): 4:11pm On Aug 28, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=504490.msg6656129#msg6656129 date=1283008155]see how 3 old men dey fight over 1 girl!!  grin grin grin

Walahi - una don lost, I tell u!!  tongue[/quote]minus me sha, thank God say u self u knw

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 119 pages)