ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 119 pages)
Vic2k3: common vick, i thought we were through wit dat |
chai see chaos for nairaland |
blacksta:hmm *thinking* dats true, dats true, as they say, "whatever sango has joined together let no man put asunder" ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=481795.msg6581124#msg6581124 date=1281967194] Wicked Soul!! [/quote]wicked ke? no be u bring up d idea of swooping body parts and by d way d part wey dem wan commot, u no to need am abi shey u need am ![]() |
cynthoney:hey cynthoney oooo, chai so u bad like dis anyway, take it easy on blacksta oooo ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=481795.msg6581096#msg6581096 date=1281966820] You mean you and Hotwire are G.ay?? or una dey swing both ways??!! ok, I rest my case then. . . **quickly exits this thread. . .**[/quote]God forbid bad thing, me ke, i no fit be G,ay now? As they say, there is a woman behind everyman's success, na lie, instead it is there is a woman behind every man's abnormality ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=481795.msg6581066#msg6581066 date=1281966501]Let me help you finish that sentence. . .and the more men just can't or berra still, won't do without us!![/quote]maybe u havent heard d word G.ay lolzzz ![]() |
kk see ya later ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=496201.msg6581033#msg6581033 date=1281966217]**Bros enjoy it while you can - cause it won't last long, trust me. . . **[/quote]and y do u say dat |
abi na true naaa |
efe, what is the similarity btwn a woman and liability? The more they grow, the more ur expenses increases ![]() |
hmmm, i see *gone soft huh?* ![]() |
cynthoney:hey cynthoney, y u dey do me like dis, no be u use ur own hand commot im teeth, u come use style push am for my head, pity me now |
[quote author=Efemena_xy link=topic=481795.msg6580921#msg6580921 date=1281965164]<smiles> Hotwire - you flatter me! [/quote]oh boy efe so u be 4wheel drive, e no easy oooo ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=479799.msg6580904#msg6580904 date=1281965035]and here's one more - a bit rude but hey. . . A bloke suffers 60% burns on his legs, hes in pain and summons the nurse. Is there anything you can give me for the pain? The nurse thinks for a minute, "Yes Viagra" she says, "Viagra?" says the patient. Yes, it will keep the sheet off your burns [/quote]efe y u dey do me like dis, all my trousers don wet for piss ![]() |
God forbid bad thing ![]() |
@blacksta, u see i told u, everyday no be christmas, see now, u don lose ur incissors |
efe see wetin u don cause, in fact i no go check ur posts again, i don dey piss for body already naaa ![]() |
@blacksta u never knw dis chicks mood and u wan hug dem, d day wey be say na teeth dem go take welcome u still dey come ![]() |
makajibbz:oh boy make i tell u d truth, if u carry dat kind name waka for road, chicks go dey die for ur back |
[quote author=Efemena_xy link=topic=400205.msg6580789#msg6580789 date=1281963847]I wouldn't worry about it if I were you. . . [/quote]yeah i knw but its just dat i dont feel comfortable when am kinda not in gud talking terms wit a friend |
abeg efe take am small small, u no dey even let vibration stop for my ribs before u crack am again ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=493230.msg6580712#msg6580712 date=1281963161]Here's another good one (but it isn't rude sha) ![]() Mother Nature Two guys work for the city, one digs holes the other fills them up. A man watching them can't understand what they are doing. Finally he says "I see how hard you guys are working, but, I am confused, one of you digs the holes, but then the other one fills them in again!" The hole digger says "yeah I know, the guy who plants the trees is sick today" ![/quote]Gosh, see daftility of d highest order, nice one efe, nice one ![]() |
so efe as i said, is he still suspecting me cos i really was clean yesterday |
[quote author=Efemena_xy link=topic=489399.msg6580673#msg6580673 date=1281962749]Hope y'all remember the nursery rhyme . . . Mary had a little lamb?? Mary had a little lamb, Her father shot it dead. Now it goes to school with her, between two chunks of bread. [/quote]abeg efe u don start again, no kill me for here ooo ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=479799.msg6580602#msg6580602 date=1281962205]Thanks all - glad u like 'em [/quote]of course we do, ur creative and dat must be appreciated |
efe i dey feel your swaggs oooo, who no like better thing ![]() |
u wey talk say make me and ben no spoil u, shey as u dey now if one guy wey get everything complete approach u now, shey u go tell am no |
[quote author=Ben-10 link=topic=497852.msg6580541#msg6580541 date=1281961533]This' been posted before. Thought still funny. [/quote]hmmm, okay i'll get some other classic jokes |
[quote author=Efemena_xy link=topic=497865.msg6580529#msg6580529 date=1281961427]Lol! Element & Ben - abeg make una nor spoil me jor! I never open eye yet!![/quote]huh, u wey u dey talk now, tell me say if one guy wey dey complete approach u now, u go talk no, if u do honestly i will turn to capital letter Q ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=497865.msg6580504#msg6580504 date=1281961092]Lol. . .in my area, you must have both BMW and a horse thing. The babes here has big eyes. [/quote]thanks man ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=497865.msg6580504#msg6580504 date=1281961092]Lol. . .in my area, you must have both BMW and a horse thing. The babes here has big eyes. [/quote]how do u survive in dat kind of place, o ga oooo ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 119 pages)
**
[/quote]yeah i knw but its just dat i dont feel comfortable when am kinda not in gud talking terms wit a friend