ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 119 pages)
The thread is now a hundred pages, Nice work Element and all the sweeties of nland ![]() Thread Locked!!! |
*swaggers in* EL!!!!, WHERE MY CHAMPAGNE ![]() |
abi now, fine girl no dey dull herself, let her show wat she's made of ![]() |
woah, woah, woah, Stud, are u hitting on my princess Taz ![]() |
so el, how things dey run 4 ya side now |
nice intro el, i love it. thumbs up |
awww, i guess av missed a lot. its 100 pages already, where oga ben now? and by d way who's making d new thread ![]() |
taz sweerie, i gotta go see ya later ![]() |
ur welcome sweerie ![]() |
*sighs* Taz, dat was just an expression |
Amen, and u too ![]() |
please stop pulling my legs ![]() |
things dey run wella jor, work just dey flow like no man's business ![]() |
Taz don turn to princess for nland ![]() |
Taz u don start to dey dish out dis ur bad wicked crazy classic yarns ![]() |
Naughty boy ![]() |
Taz, u fit act? ![]() |
ur welcome ![]() |
Taz, u know ur better dan dat, abeg leave dem jor ![]() |
dont mind him, he's just scared of it ![]() |
chicco, y u dey vex ![]() |
abeg i no fit wait reach dat time, el go carry pin burst am jor ![]() |
thanks girl ![]() |
see im mouth, na God fit save u ![]() |
Efe, u dey mind JM, na because say im never chop lunch na y im dey malfunction ![]() |
dats even true, wats ur new year resolution vicks ![]() |
how ur life changed around ![]() |
El Guapo:woah |
at last, av made her laugh , *packs his bags*, my work is done here |
dis one wey u don change, jist me na, wetin do u wey ur life turn around because i know say ur own level don pass preaching as they say, experience (partial or not) is d best teacher ![]() |
Idowuogbo:yepa, vicks ur oga don dey call u ooo ![]() |
JM, abeg go hug transformer, na Efe i give joke dont worry ur turn will come ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 119 pages)