Experimentist's Posts
Nairaland Forum › Experimentist's Profile › Experimentist's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 164 pages)
Sunymoore: Guy you be confirmed aboki.Walahi sai a hankali ka gane ko? Yanzu sai a gida na ke nada mandula aiy ![]() Kasan komai lokaci ne, watarana sai labari. |
Prettielle: Dat u ll quit smoking!nne, odiro'n fecha o. Nga awa ikem. ![]() |
[quote author=nene_blazing95]you neva quit be tat niyen!!! you stil enjoy smoking abi ur liver neva compress yet..chei,nija don spoil finish,exploitation,corruption evrywhere..d bad eggs ar alwys rottening d systm!!! prison wey suppose be a rehab centre, don turn crime zone![/quote]I wan stop oh nene. I no knw as I go tek stop ni. Every time na so d tin go dey call me. E be like na to switch off my phone o ![]() |
Justeenaleo: Hahaha I know many skulls,pray its not u lolI no go pray oh, abi wan come arrest me again? U be police. Btw, na me be d #1 skull of Nigeria, aka.....erm ![]() ![]() |
Make I shapally comment before e enter 2 page. |
*crying profusely* |
Nastydroid: the prison yard must be very wide.tennis court,mosque,footabll pitch,church,phone booth,e.t.c inside dat place wetin una need again? eeermm just t.v,bar and lounge to watch chelsea vs manchesteryes it is wide, but na table tenis I dey yarn about. E get vip section where dem dey lock big men sha, tv fit dey there. |
Henry46: **yawns**nagode mutumina ![]() |
360command: @ OP, I do want to believe that one of the things that kept you going despite the stress in there was the fact that you knew you will be released soon. Your case was not so severe like that. unlike other prisoners who have no clue on their date of release or how they will get the money. No matter how happy the prisoners might be, no one will be happy been locked up.Na d koko be dat oh. I can't imagine me living in dat deadly zone for 2 week not say 1 month. God no go let us c bad tin oh. |
elijah24: experimentist u be kporist and ashawo too ooooo am talking abt that babe wen llow u enter isreal but refuse make u enter jerusalem u know d post wen i dey talk abt na,i go end u one pix observe and follow d direction on d pix and u are home and dry,but first u must be a chelsea fan.as for all delsu students here make una come sch oooo lectures d ey go on oooo am typing live from abk ![]() ![]() Na wetin carry you go dat place ![]() |
Justeenaleo: @op I slept off readin d update nd I was dreamin of scofield,please hurry up,I dnt wnt to start hvin nightmares abt bedbugs You kno me? I don die! how come? I don fuvk be dat oh ![]() Na lie jor! Oya describe me. |
As I dropped my stuffs under DPO bed I make sure I hid it well so that someone that needs it more that me won't come and do way with it. I headed back out again cos the bell wasn't rang yet. I met saw crow at the pitch area I knew AA and the rest will be watching soccer so I went straight to look for them. I found them without strees they were gisting, laughing and smoking cigarettes. There's was a guy amongst us that has been crying out loud evry time "I want to go home, I want to go home" he cried. "They go na, go tell that warder for gate say u wan go house. Dem go open gate for you" AA said to the cryind dude as he pointed his finger to the direction where a warder was standing in front of the mighty prison gate as they all busted in laughter. "Na single cell you jam ursef if u tryam" I said playfully. Yahaya came and told me that he forgot to tell me that tomorrow is their adjournment day. As in he is to appear in court the next day. He asked me pray for him for hsi case to be discharged and acquitted. I said ok no problem. I prayed for at the same time in my mind. Just we were discussion, the bell rang and we all walked back to our cell. It's about 1:30-1:45pm or so, we spread the bed bugs and lice stricken blanket and the flow and panjied to our post. Alarm start to they blow me like say I don smoke some couple of jumbos of high grade sticky brown weed (my favourite ). "Dis fasting don dey show himself o, abeg make 6 knack make pesin find something chop o" I complained within me. "This kain yeye food wey man pikin dey flex here sef, e beta mek peson even do dry fasting sef" I added. Some minutes later I saw DPO himself came into the cell, the rest others too and cell was locked and keyed. We started gisting me and the mean looking DPO. Main looking at the guy's face you know that he is always in vexed mode. He barely spark a smile. I knw the guy must be very a very ruthless criminal. He always appeared worried. He wants to be free, he tire of getting locked in a cell all days of his life. He told me he has been working and saving money tirelessly to secure his release. He do dry cleaning and shoe shinning job for mostly the warders, maybe some other prison worker. He said most of the have savings account with the warders and they pay a certain amount to the warders for keeping the money for them. I forgot how the money is been shared. He said he needs about 300k to process his bail conditions. He ask me if I can help him if I get out, I said I will try. He also gave me a number I can use to call him. He also begged me to pls visit him and bring somethings for him from time time and I said I will. |
Prettielle: #Op..U welcome madam P. Abeg na wetin be dat? |
Na midnight upadat tins o, 2-3am tinz ![]() |
We all took a stroll round the premises. We got to a place where we saw that looks where burkutu is being prepared. There was a big drum on a stove, fire wooods everywhere. The place seemed like where a massive fire incident has take place. "O boy na for here dem dey cook our food oh" I said as we stand there looking at the scene. Some convicted inmates were there working. "So na dis people dey cook food wey we dey chop?" AA asked wit his mouth wide open. "No wonder dem their rice dey always be like tuwo. Dem be mumu, dem no sabi cook" I said as we walked on. We got to another spot where we people queuing, I went to confirm what was goin on and found out that it was a clinic. People are queuing to receive treatment. Mostly all the inmates have one or two illness on their bodies. Some carries eyesore types of wounds. O boy if u see wound you masss. Wound wey be say you fit take am chop bread :We past them past a church were worshippers are busy worshipping. AA noticed that they sharing something after worship, "e be like say dem dey share bread for dat church oh, I go-go confirm" he said as he make his way to the church. "Guy hw far na" yahaya greeted me behun. "I just dey o baba which level" I said as I shook his hand. We both walk to a table tennis joint and stood there watching as some guys playing. Probly gambling. I just felt like smoking a stick of cigarette before I remember I was on fasting. I try to forget about smoke "omo I don miss igboh gan o" I complain. "Na wa for u oh, me wey don dey here for 2 months nko? Wetin make I do?" He said smiling wit his big tooth. I just pity the I swear. "So dis guy don dey here for 2 months dey suffer like dis? Everyday same eish! Na wao. Some people are even here for more than 3 years. Some na life imprisonment |
elijah24: young must work abeg no fail yo open ur own oooooo i don recommend dis story gve all ma criminal friend s in warri for them to read and change oooo ,especially d confra guys for ma sch dts delsu abk so dat dem go change ooo so abeg open ur thread ooo i dey follow d story scatter,as for our current author experimentalist bros 1million gbosa for u ooooo i wan give u on warri babe ooo u go take if yes add me on watsapp with 08063841151thnx man. D babe dey lagos? ![]() |
Peculiar ni: Now make we vote if you want make experimentist stop smoking weed(igbo) click like ![]() No rigging oh abeg, we need a credible election(vote) ![]() ![]() |
Prettielle:omo dis ya name sweet o. Prettielle I go continue soon, I don dey type. |
[quote author=PAGAN 9JA]Good. Keep it up. I was about to commend you before but I didnt get the opportunity since I was banned till yesterday.[/quote]lol, thank God u r freed. Thnx man. |
Invaluable Gem: The fact that you wrote 'you go laff scatter' makes this more annoying. I was reall hoping to laugh scatter.ok no vexx. Next time e go funny diiiiieeeee! ![]() ![]() |
jree: u mean am?... dy tin dry pass hair dryer? ![]() |
[quote author=nene_blazing95]ahhh,no ooo...kill ke?!..sum addict dey take pass 10sticks per day..i dey wait oooo,hop say d write-up don reach 90%[/quote]na true u talk but I no dey tek 10 wrap a day. Highest na 5 ![]() |
Continuation As we were all sleeping uncomfortably, some inmates were already awake. Guys want to cook their food for sahur (ramadan), some want to make ablution, others want to hit d lavatory. Na so dem just dey cross person for ground anyhow as person dey sleep mstchw. Dat tin vexx me gan! And na dat time d sleep come dey sweet, "which whala be dis na" I said to no one but myself. Soon the place start heating, stoves have been on fire which made the whole room be like a bakery. "Which kain life be dis for God sake? So as we dey outside dey flex na so people dey suffer for here?" I wondered. "Abeg mek morning quick reach make I go call my padi Z to knw hw far abt my bail oh. Dis place no be yaam oh" I reasoned. "Orgbeni comot ur leg for road na! Abi u tink say na ya papa house u dey" one idiot screamed at me. I opened my eyes and saw the whole house busy, everyone doing one thing or the other I looked up at the clock on the wall it was just 4am. "Mtschw, abeg na sleep sure pass jor" I said and adjusted my legs and continue sleepin even as vapours of heat flowws all over my head side from DPO's stove. I frequently woke up to adjust my head when d heat is gettin too much. I opened and noticed that DPO was warming the jollof rice that was share by NASFAT just last night. At 5am I was woken up by yahaya. Everyone has started eating, DPO called me and ask me to join him. I joined him and ate reluctantly but I managed to fill my stomach since I wanted to fast. After eating I went to perform my ablution. The lav was congested as mostly everybody want to do d same thing. I joined d queue, perform ablution and prayer commenced. After we resume another round of sleep yet in a sardine setting mode. No be small tin. As early as 7am the gate will was open, not for the whole inmates but only for the OC lavatory who is do dispose big paint rubber containing sh'it aka igbe na so d guy go marry the sh'it plastic, hug am, carry am go troway then wash am come back. The DPO is also allowed out the damn cell and some other top prisoner like the presido and his vice. The other OC lavatory will commence washing the lav. All I do is lay on the floor facing up as some that were sleepin before had either got up or gone out. We waited till 10-10:15am when the gate is to be opened. The gate was open and I feel like a freeman again. At least I'm free to walk around inside the yard even thou it's just for 1 hour and some minutes. at all at all na winch Immediately I came out I started looking for AA who is also in my ward. I saw him and Iman and we all headed out of the ward. Yahaya and Sunday were also with us. "Guy I wan make call oh" I announced. "Na true oh, me sef wan make call, make we dat side dem they call there" AA said and we all head to the direction were the call shop was. We got there and the queue we met there is too much. "O boy c queue, abi dem dey share food here ni" AA said jokingly. "Yes na, dem share food go collect" I replied him. "Guy I no dey go anywhere I must make dis control now" I said as I joined the queue. AA alos joined and we waited for about 10 minutes before it got to our turn. I called the numbers I wanted to call for the lady warder, abi na warden to dial. She dialled the numbers and gave the phone to me. "Hello guy hw far na skull dey yarn, wetin dey sup?" I said hurriedly. "Eh homeboy, how far?" My guy replied from d other end. "O boy e far gaan o, men dey roast push trucks, trains and planes here oh" I said and he busted in laughter. "Guy no worry, we don dey work on una bail and we don dey process am. Probly today or tomrrow you go comot there" my guy assured me. "Ok no eish, guy abeg make una visit us oh.. Beta food no day here oh, pesin go murd o" I cried. "Ok I go try show today" he said. I hung the call and the ugly corrupt woman said my bill is 60 bucks. "Ah now now, wetin hapen na fast forward e dey" almost ask d woman who is staring at me with bad eyes. I quickly paid and left the shop. I waited outside for AA to finish his call. He came out and told me that some of our friends are coming to visit us today. |
[quote author=«—M®×L¹MPºPº ™]He was servin his jail term in a prison not gay-home. brainles cow[/quote]guy gud dwn na. Abi u nor kno say men dey rape boys for some prison?! |
[quote author=nene_blazing95] ![]() yhu sure !..d 1wey yhu still dey take 10per day....oya cum drop sum write-up naa...i don dey forget d story-line small smal sef![/quote]yes. 10per day?![]() |
arowstev2000: u still smoke?No/Yes |
Sarah a: No mind the experiment habi na experince self? Op, u better rush back and finish what you have started . Haba ! What Nonses.lwkmdmadam Sarah, I'm back at ya ![]() @sugarbelly no be small experience o.. No vex, upadting coming in 30mins time. 1% loading... |
popoboy: op since my years on nairaland i have neva followed a topic so passionately as i followed ur story. abeg complete this story on time nawno vex, I don begin dey type. |
Justeenaleo: @op u don't mean to tell me dat nobody in dat prison thought of busting ur A-S-S,dey all straight? Abi u no pretty ni?oh yeah, I forgot to add that same sex eish in my previous update. Same sex abi na a'ss burstin anyhw u call am, is a very serious offence for ogba oO! If dem catch you eenh, ur own don done be dat. In other words, you don jam am! LOL! My anus made it out safely dear ![]() |
![]() ![]() ![]() 49.8B? Make dem jux gi mi di 8B on top make I package. FG abeg na. |
[quote author=nene_blazing95]morning experimentist,abi na mr experience..chei,na wa oo..tank God say dem don flush ur system of dose despicable bacteria's..buh on a serious note,i wud advise yhu stop/curb ur smoking habit,i undastand it makes yhu guys feel high(abv normal)bet ehmm won ni "oun ton dun lon panii"..no matter hw littl yhu smoke per day,it sure has an accumulated effect wich must burst out someday!!!..av a nyc day![/quote]thnx fo d advice dear. I go stop for own good. In fact I av stop. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 164 pages)








