₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,661 members, 8,513,017 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 11:14 AM

Toggle theme

Favour32's Posts

Nairaland Forum › Favour32's Profile › Favour32's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 235 236 237 238 239 240 241 242 243 (of 262 pages)

Travel › Re: I Am Traveling From Asaba To Onitsha Today, This Is How Prepared I Am (Photos) by favour32(m): 9:19pm On Mar 28, 2020
AnonymousRebec:
Everytime them dey say na zero protection but everywhere in China them dey wear am like that. Abeg make person just dey wear am like that. It's better than nothing.
If you like double am na still zero percent protection against coronavirus.
Look their own wella, nor be the same as all these cosmetic ones wey naija people dey take dey dengei grin
Travel › Re: I Am Traveling From Asaba To Onitsha Today, This Is How Prepared I Am (Photos) by favour32(m): 9:18pm On Mar 28, 2020
AnonymousRebec:
Everytime them dey say na zero protection but everywhere in China them dey wear am like that. Abeg make person just dey wear am like that. It's better than nothing.
If you like double am na still zero percent protection against coronavirus.
Look their own wella, nor be the same as all these cosmetic ones wey naija people dey take dey dengei
Travel › Re: I Am Traveling From Asaba To Onitsha Today, This Is How Prepared I Am (Photos) by favour32(m): 4:38pm On Mar 28, 2020
GOVERNMENTBOY20:
why? Let's know
I for talk more but...
scientifically,this surgical masks na to protect blood splatter and other fluids during surgery.
E nor prevent NOTHING for covid19, bacteria or bacteriophages and other demons dem grin
Na special mask nai fit prevent covid19 and only few hours nai he dey work.
Travel › Re: I Am Traveling From Asaba To Onitsha Today, This Is How Prepared I Am (Photos) by favour32(m): 3:40pm On Mar 28, 2020
That surgical mask na zero protection against covid19.
If you know you know
Politics › Re: Reps Take Delivery Of Exotic Cars, Begin Distribution by favour32(m): 6:02am On Mar 27, 2020
Shout lockdown!
Na only their own dem know!
No single palliative for the common man who depends on daily earning for survival.
Na nature go fight dem.
Politics › Re: Two Close Contacts With Bala Mohammed Test Positive For Coronavirus by favour32(m): 7:56pm On Mar 26, 2020
E be like say na okpolo lukuluku eyes dem use dey share the covid19?
Health › Re: Level Of Compliance On Social Distancing In Delta Amid COVID-19 Pandemic by favour32(m): 7:41pm On Mar 26, 2020
stormborn28:
this guy, you go dey Fvck well well oooooo
I don retire.I leave the kpekuses for una.
Health › Re: Level Of Compliance On Social Distancing In Delta Amid COVID-19 Pandemic by favour32(m): 6:48pm On Mar 26, 2020
CAUSTIC002:
We all need to take this social distancing thing serious .
Oan, Agbor, l Had a very good time there, Fresh food and all. l remember Sunny inn. Nice place!
Na kpekus you go knack dem say dem full everywhere for Agbor, Delta state.
Celebrities › Re: I Have 3 Types Of Vibrators - Toke Makinwa Advises Every Lady To Have One by favour32(m): 10:23am On Mar 26, 2020
Nothing sweet reach organic food grin grin cheesy shocked
Romance › Re: Why Do Women Love Those Guys That Treat Them Like Trash??? by favour32(m): 6:19am On Mar 26, 2020
noisy45:
Guys who treat women as trash are the guys who fvck them better. They the ladies stalk these guys like super mario
How you know guy? grin
Politics › Re: Buhari Self-isolates After Showing Signs Of COVID-19 Despite Testing Negative. by favour32(m): 5:47am On Mar 25, 2020
skylarr:
I wish him sound health. Truth be told, Abba Kyari acted reckless. Despite travelling to a country with the outbreak of the virus, he came back and refused to quarantine himself, disregarding the advice of the NCDC. Now he is putting a lot of people at risk. Very irresponsible of him
This one tell you how dem dey rule the country as their parlour.
Celebrities › Re: Manu Dibango Has Died Of Coronavirus. by favour32(m): 12:03pm On Mar 24, 2020
Na so e kill my man,Aurlus Mabele...the Loketo man huh
Politics › Re: Abba Kyari Reportedly Sick, Suspected Of Contracting Coronavirus - SR by favour32(m): 5:15am On Mar 24, 2020
Get well nothing do you,.
Education › Re: Delta State Closes All Public And Private Primary And Secondary Schools by favour32(m): 7:44am On Mar 23, 2020
Una dey talk shut down markets shut this shut down that...make I tell una, Oyinbo people wey dey shut down almost everything get plan B survival strategy but Nigeria nor get NOTHING in plan B survival strategy na only the elites nai fit shut down essential things without any problems but 85% Nigerians go hear am.
No covid19 people dey hungry cos can't afford basic things of life..now wey covid19 dey how e go be for the poverty headquarters of the world?
Na this period nai Nigeria people go know say the political class dey use us dey survive.
Una wey be tribalists for this platform I sorry for una...you know why?
All politicians now na one!
All of dem nor worry.Lock down nor go affect dem.Dem get everything to survive even if na 6 months lock down.
Una wey be power Mike,Tyson and trolls dem, make una ready...hand go meet all of una...the elites wey una dey die for to talk anyhow, dey curse who fit born una bc na faceless forum nor send una. kiss
Events › Re: 8 Nigerian Entertainment Events Cancelled Because Of Coronavirus by favour32(m): 7:40pm On Mar 22, 2020
Greatzeus:
Na who dey helphuh
My brain be process am wrongly, I think say na pr!¢k, na when I look am closely na person shoe o grin grin grin
Events › Re: Groom Walks Out On Bride In Jos During Church Wedding by favour32(m): 4:44pm On Mar 22, 2020
This kind man wey nor dey forgive go wicked o if you mistake cross him path.
If you nor want again why not take off or bone the girl?
Every unmarried woman on Earth run from this man o
Romance › Re: My Boss' Girlfriend Is In Love With Me by favour32(m): 3:25pm On Mar 22, 2020
Go read laws of power number 1 by Robert Greene
Romance › Re: There Is Nothing Like A Broke, Lazy Good Man by favour32(m): 6:10am On Mar 22, 2020
seanwilliam:
we still saying something bahmi.. 100k self no be small money in this economy..I dey talk of broke guys wey no dey eat complete square meals or get better wears and crib...
No!
Broke guy suppose wash that sh!t comot for e body b4 e go talk of woman.
Broke guy be like mad man..bc e mental ability to process cognitive reasoning dey absolutely chaotic and poor.
Na how he go chop nai make up 99% of him brain...so e nor normal(Nigeria bad Sha.... Nigeria na factory of broke guys)
My explanation nor be for broke guy but for guys wey nor too get but not broke.
Romance › Re: There Is Nothing Like A Broke, Lazy Good Man by favour32(m): 5:57am On Mar 22, 2020
seanwilliam:
watch your words bro.. you still need money as a guy if you wanna fhuck any kpekus( you dont necessarily need to spend it on her)... you just need to g es t it to maintain your confidence....
money + self worth works together...
Without money, your confidence is limited...
Nai be the packaging na.If you get 100k ,you package as if na I million bro grin cool
Education › Re: What Course Did You Study In The Tertiary Institution And What's your job now? by favour32(m): 5:45am On Mar 22, 2020
Nigeria wey dey bend person face.
Nigeria wey dey convert who fine to ugly.
I read Chemical Engineering!
But I be writer/publisher shocked
Romance › Re: There Is Nothing Like A Broke, Lazy Good Man by favour32(m): 5:39am On Mar 22, 2020
Coolcalmcollect:
who asked you to believe me, what's my own. broke or not a nigger must play games. you don't need money to unpant a lady.
Man!
You dey there!
Guy wey nor get money... make he get mouth and balance...am with packaging, he go run things with any kpekus! grin
Art, Graphics & Video › Re: Pencil Drawings By Charles Osaro by favour32(m): 8:32pm On Mar 21, 2020
Barthley:
You're still learning for my side mate .

Quote me. If you need my service
I beg we go sign u to be FG jester grin grin grin
Art, Graphics & Video › Re: Pencil Drawings By Charles Osaro by favour32(m): 8:28pm On Mar 21, 2020
OlawaleBammie:
Oga a don laff taya for ur mata oo, belle don dey pain me sef gringringrin


U mean with dis nonsense and agbari egbere u drew??

Agbonmiregun ooo grin
This Barthley na comedian with a difference.
I laf I taya
Politics › Re: Ayodele Oke: Senate Probes $289m Cash Payment To Ex-NIA DG by favour32(m): 6:32pm On Mar 21, 2020
Patrioticman007:
What a corrupt elite, where are the Mr clueless president hailers & lovers. Imagine 56 billion naira stolen in just one day by one president called GEJ the drunkard. PDP una try ooooooo.
E be like say na upside-down nai u read this article to know say no presidencial approval for this money wey dem corner put for their pockets.
Education › Re: My Jamb Result Without Any Expo by favour32(m): 12:10pm On Mar 21, 2020
When I do corrosive course, I nor know weda anything like MAT?
I beg anything like MAT?
Celebrities › Re: Kenny Rogers Dies At 81 (Photos) by favour32(m): 11:43am On Mar 21, 2020
Olanipekun1:
angry cry

RIP legend

my favorite of his song

On a warm summer's eve
On a train bound for nowhere
I met up with the gambler
We were both too tired to sleep
So we took turns a-starin'
Out the window at the darkness
The boredom overtook us,
And he began to speak

He said, "Son, I've made a life
Out of readin' people's faces
Knowin' what the cards were
By the way they held their eyes
So if you don't mind me sayin'
I can see you're out of aces
For a taste of your whiskey
I'll give you some advice"

So I handed him my bottle
And he drank down my last swallow
Then he bummed a cigarette
And asked me for a light
And the night got deathly quiet
And his faced lost all expression
He said, "If you're gonna play the game, boy
You gotta learn to play it right

You've got to know when to hold 'em
Know when to fold 'em
Know when to walk away
And know when to run
You never count your money
When you're sittin' at the table
There'll be time enough for countin'
When the dealin's done


Every gambler knows
That the secret to survivin'
Is knowin' what to throw away
And knowin' what to keep
'Cause every hand's a winner
And every hand's a loser
And the best that you can hope for is to die
in your sleep

And when he finished speakin'
He turned back toward the window
Crushed out his cigarette
And faded off to sleep
And somewhere in the darkness
The gambler he broke even
But in his final words
I found an ace that I could keep

You've got to know when to hold 'em
Know when to fold 'em
Know when to walk away
And know when to run
You never count your money
When you're sittin' at the table
There'll be time enough for countin'
When the dealin's done

You've got to know when to hold 'em (when to hold 'em)
Know when to fold 'em (when to fold 'em)
Know when to walk away
And know when to run
You never count your money
When you're sittin' at the table
There'll be time enough for countin'
When the dealin's done

You've got to know when to hold 'em
Know when to fold 'em
Know when to walk away
And know when to run
You never count your money
When you're sittin' at the table
There'll be time enough for countin'
When the dealin's done
This na the correct song then but now indomie children no go understand anything... na noise them like these days.
Health › Re: Coronavirus: No Need For Panic Buying, Sanwo-Olu Tells Lagosians by favour32(m): 6:08am On Mar 21, 2020
fairfora:
I never liked this guy's style before but I think my opinion is changing the way he's been up and doingn on the Coronavirus issue. People should come first in every thing government does because they're not governing animals.

My concern still goes to the way president Buhari is handling the matter. He didn't even come to the media except once. He keeps speaking through garba shehu and oshiomohle. Who knows if garba shehu was the one who sent himself and baba didn't seem to be aware if it. World presidents allay fears by coming on air to address their people on a regular basis . This isn't good enough as a leader.
All normal President dey address their people.
Education › Re: Teachers Sent To Prison For Shaving Pupil’s Hair by favour32(m): 9:02pm On Mar 20, 2020
Davash222:
Aunty Florence, you shaved my hair back in primary school. I went home, my mom gave me 100 to go to the salon and have a clean cut. I went to school the following day, Aunty Florence used me as example of how good and neat pupils should look.
Aunty Florence taught me how to keep clean hair cut. I was wondering then, how come my mom didn't notice my bushy hair?

Today's parents are worse!! Yes, I said it.


God bless our Teachers!
Bad parents nai arrest the teachers.If you nor want make dem control and mold ur pikin make e kuku stay home make una dey teach am.
Health › Re: Oreoluwa Finnih: Patients With Chloroquine Poisoning Now Being Admitted In Lagos by favour32(m): 7:41pm On Mar 20, 2020
helinues:
So Nigerians are now abusing Chloroquine?

Chloroquine that is itchy

Hahahaha
If Chloroquine scratch you eh...you go say why you nor kuku choose hell fire rather than Chloroquine scratching tongue embarassed lipsrsealed undecided
Health › Re: Oreoluwa Finnih: Patients With Chloroquine Poisoning Now Being Admitted In Lagos by favour32(m): 7:34pm On Mar 20, 2020
helinues:
So Nigerians are now abusing Chloroquine?

Chloroquine that is itchy

Hahahaha
If Chloroquine scratch you eh...you go say why you nor kuku choose hell fire than Chloroquine scratching tongue undecided
Crime › Re: My Beautiful Experience With The Nigerian Police by favour32(m): 6:15am On Mar 20, 2020
mmsen:
You think there are no crooked graduates? lipsrsealed

Clearly you have not been to the immigration office in Port Harcourt - all graduates, all thieves.

And you have forgotten about your useless political class.

Or your avaricious lecturers - those ones aren't graduates?

Why do you people think like retarded goats?
You be don talk well but na the last line nai spoil everything.
I nor know wetin people dey enjoy with toxic words?
Politics › Re: Yahaya Bello Is 44, His Mother Dies At 101 — Did She Have Him At 57? by favour32(m): 4:22am On Mar 20, 2020
phylshan:
True. But Bello is educated. He should know his mother's exact age
Nai be say any educated nor dey lie grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 235 236 237 238 239 240 241 242 243 (of 262 pages)