Flexystar's Posts
Nairaland Forum › Flexystar's Profile › Flexystar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
nothing does u keep it up. |
ekeroyal:I believe say dis one is better to run cuz thiers surly some space left in d hard drive, u don even start? what about Norton con, om 11.0 |
i go donate cutlass alongside cutleries (for self defence) incase of any commotion like dat one wey i see for first page |
na wetin dany do una wey una no one let him be amebo zone |
na fever wey join hand too |
who asked 4 ur opinion? |
soldier come, soldier go, barack still remains. Find another girl and stop pestering her life again abey u no dey tire. |
nobody don answer danny question wetin happen. |
he would not do anything better dan locking and repeating threads ![]() |
dis kind joke don pass boundary abeg. |
na wetin dey happen here i say f***k up dey come callam mess up na wa to dis moderators |
guy i belieave u where having a field and jobless time thinking obout asses, wetin consine Rita go consine pig?, dem resemble for face or may be u don see her ass b4 nai make u go use pig upon all d whole animal wey dey dis world. my friend!!! u got to be straight on your Comic performance or i go treat your mess up , moro head, as a matter of fact i like her and i wont keep shut when sloth like u insult her,Idiotynothinkingcalculity. ![]() |
his blind eyes are loading up to vision. ![]() |
dani1luv:hahahahahahahahahahahaaha I really wonder. but den u no suppose vex no be u be d disable |
My pix don take all d space 4 my profile i no know sey ehn go big like that, i beg if u no how i go fit reduce am abeg tell me, when i see studio own i no like am, if i no reduce am i will be left with no option than to remove it and of cause i wont like to. pliz u guys shuld tell me how to make it smaller. 10nx. |
so na kisses, laughter & smile nai full dis thread, bah wahala, make una karry goooo |
wetin dis guy mean sef ![]() |
kudos!! Ben u try. |
Na wetin super eagle do with Tunishia me i no fit understand becouse dat one no be play na do dem do, I hear d 1st goal for our coach mind "we don qualify" i no go tell una lie sey me and super eagles players been dey celebrate forget our self sey ball never finish wen i hear another goallllllllllllllllllll my mind tell me sey na niger wey score before i go sey Jack Robinson i see 1-1 na there i fear fear. but d won wey pain me pass for where super eagles dey be say, Tunishia day break defence like sey nothing dey happen . 2-1 SUPER EAGLES no fit defend I no even talk of d one wey dem dey buy dem for club like Pompey, Napoley or whether na tampolene, wen dem no dey show for world cup finals how person go fit buy them for club wey make sense. D point wey dem get now nai tire me if dem dey bribe world cup Super Eagles for buy am or better still arrange Niger Delta soccertant make dem go kidnapp d cup or else we don float. But den if una organize fasting for dis house a miracle will be on d way. make una no vex e for good make una vote d Prophet, Prophetess, ushers moderators etc. infact we already get moderator make dem no snatch him post. |
wetin una dey see sef, abi una no see Ben10 wey say na only one eye wey give am joy. if i dey lie check am wen he will chat. |
CrazyMan:no mind am make him open dat him cocroach infested mouth wey no get teeth. |
chei Ben u see ur life, 10nk God sey no b only me wey see u, u for deny, na tyty wey 1st see u. |
rokiatu:see ur teeth like grasscutter, donbonies like u. |
oh my gudness, what a nasty picture, no doubt e b like sey na ben favourite Goat ![]() |
happy buffday Dickelle, @ Abbey, hip-hip-hip-popotamus |
@crazyman, abeg who b kelevra ![]() |
@cuteangel, abeg which kia u mean abi na kia motors ![]() |
sylve go where glasses till his last second by luck God no go see him face. |
Ben since u come dis earth u don do this kind thing before or na your first time be dis, d wast long past d longest snake ![]() |
dis house don tire me na only me dey talk dey reply abey make una dey stay small reach 8 at least its so lonely |
and my next tommorow will better dan tommorow. |
wetin dey happen anytime wey i come dis house people dey commot abi una no dey browse for night? mere 8 una don commot. |


, moro head, as a matter of fact i like her and i wont keep shut when sloth like u insult her,

i no know sey ehn go big like that, i beg if u no how i go fit reduce am abeg tell me, when i see studio own i no like am, if i no reduce am i will be left with no option than to remove it and of cause i wont like to. pliz u guys shuld tell me how to make it smaller. 
. 2-1 SUPER EAGLES no fit defend