Flexystar's Posts
Nairaland Forum › Flexystar's Profile › Flexystar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
as for me alchol no dey make me tipsy one bit even if i drink dem up to 4 bottles at once only wetin dey bother me be say na soft drink dey shark me like hell meeen, if i drink fanta or cock u no go believe d wey e go spin my head especially water!!!!!!!!!!! |
pomade why u dey where those black glasses u don turn blind or u no want make we see ur big eyes. |
tell her say na she be d only tissue wey u dey use clean yash, na she be d only cocraoch or skeleton in ur cuboard ifact na she be d only baboon u don ever luv. where is my head did i really spit out those word ![]() Guy please tellam wetin dey ur mind. nodey seek NLanders opinion if not if i give u any word believe me na me chike that ur babe if u think am lying go to a speech court of law. |
@poster, naaaaaaa ur student go give u correct wahala plus headache abeg tell dem when dey won pay school fees make dem buy panadol join am because d wey i see thier oral test its not encouraging xpecially those ur kids wey thier name no bomade oh sorry romade & dani2hate no ehhm yes dani1luv. abeg if dem nodey hear for class i no where dem dey sell koboko i fit get one for you ![]() |
@poster, naaaaaaa ur student go give u correct wahala plus headache abeg tell dem when dey won pay school fees make dem buy panadol join am because d wey i see thier oral test its not encouraging xpecially those ur kids wey thier name no bomade oh sorry romade & dani2hate no ehhm yes dani1luv. abeg if dem nodey hear for class i no where dem dey sell koboko i fit get one for you ![]() |
ur half closed eye dey block me kindly logout please |
ur half closed eye dey block me kindly logout please |
chei!! ben sory u hear, na him big head nai block u ![]() |
segyemaro:gban u don hearam |
Jesu dis boi u be proff for breaking of v***** i pity d babe sha. |
na wowooo d way Real_ truth & Elrazur dey exchange words i know just understand @ Real_ truth, aby dis guy don offend you before, forgive am, your words are harsh as if somebody offended u before u enter nairaland , Please if i should select ur speeches together amsure they will make sense. so u guys should stop raking, let the houz be in peace and tranquelity okay. |
wow what a suprise to d husband if na me be d lady i for use protection 4 d secon dick couse its embarrassing. ![]() |
@donfaszy, guy was that the only joke you gat for us am sorry to say its dry and dirty ![]() |
pliz u guys should let 2face be na "just b/cause say i no finish school, " nai ehn be d wahala wey him get, infact dis no consine school again na Sex education wey e need and urgently befor ehn strike another goal b/cus him be super striker |
@uspryl, u are a darling ![]() |
@spikedcylinder & @mrcrackles please if u guys are through with d arrangement you can send m a mail i wuld love to b d wedding planner ![]() |
@ D-Explorer, is it so important to paste their pictures bfore u grab what the post is all about or dont you know those popular musicians?. :oYet u call urself D-Explorer ![]() |



i pity d babe sha.
, Please if i should select ur speeches together amsure they will make sense. so u guys should stop raking, let the houz be in peace and tranquelity okay.
am sorry to say its dry and dirty 