Flokii's Posts
Nairaland Forum › Flokii's Profile › Flokii's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 558 559 560 561 562 563 564 565 566 (of 612 pages)
Nnamdi was d plan B... after looting and killing Nigeria... they want to escape to their dreamland to enjoy the loots d gullible yeebos in Naija that dnt know left from right sef dey cry... FYI nobody is going anywhere till we recover all our stolen funds... and unravel d bokoharam mystery that has claimed so many lives yeebos be feeling smart since 1900AD |
muslim women dey fine shaa... see as our first lady make brain without exposing her body.. |
lol... which one be unlawful society? Kanu see yourself?... all those old olori pelebe men you were planning evil with abroad can't come down here to defend you.. |
nothing strange... na part of service.. buh why d field come be like prisonyard.. if not for deir khaki one would think they are convicts |
twoondei:it's called brainwashing.. just like some christians / muslims worship those GOs', prophets, imam and co. some fear them more than God and will readily do anything they say just because... they are men of God |
PLANETMARS:that guy for dat pix na ode... na so enemy dey take catch person... just one lit matchstick... datz all it takes |
shey we no go invent iron pants for our girls/ladies like this.. ![]() |
tivta:bro... na there you dey don't trust those oyinboos o... they can do and undo sad thing is... they test these evil things on Africaans |
Naija girls better start praying... with d way things are now.. no jobs, no money... guys dey find am hard to do fineboy talkless of marriage |
Seun na d oga boss na.... oga at d top |
Aminat508:o ti common ju ni ile yoruba... tho. it happens in other places but it is just too much here btw Happy new month oloju ede mi *winks |
yoruba pple sef.... person refuse to pay ur dowry.. you still go spread kitty for am dey born SMH |
PEJ words will surely come to pass... with the way things are unfolding.. GEJ will end up in jail.. feel free to quote me... only with reasonable points tho. |
I swear guys don suffer... ow person go get bending head with undefined complexion@ OP the guy dey always smile sheepishly like GEJ shey? na moronn he go be... run |
d naira mastercard wey we come get nko? wetin go.do.am |
shey d husband na goat ni? aye ma nika o ![]() |
hmmm... flokii would you? flokii: I honestly can't say |
@OP e don tey wey guys don dey use ur head shey? sowiii... can't imagine how many heartbreaks you've dealt with if I were you... I'd run for my dear life... cos that guy is into juju... native stuffs |
Agbani wetin happen na... you dnt look good atal |
adonbilivit: ![]() why you tire na?. |
Ahmeduana:you mean say she fit no be Peter pikin.. shey? |
shey drone no go tire.. abi d battery no go weak? Naija sef.. I wonder where we copy useless developments from where cctv dey... |
hybridtm:woli hybridtm ![]() I can't even die now... till I darugbo and just so you know... vultures dnt die in their prime... ewo orisha ni |
@OP did you end a relationship or got into a fight with someone? cos this is pure wickedness... like someone is set out to destroy you m afraid right now you're in danger cos someone might be stalking you already sites like eskimi are full of perverts, mental patients, ex-convicts, ritualists etc. etc. that's why I dnt buy d idea of posting pictures, contact details online... xpecially ladies I really feel so sorry... talk to a counsellor or security operatives |
I'd disconnect whatever support she is on and use 250k max. for burial... then invest no be person be Dangote, Otedola etc. kraze dey worry this OP sef... |
AfroKnight:praise God o!.. those that share his 'stealing is not corruption' mentality are not happy.. dem plenty for Nairaland... awon olee |
can't they arrest FFK too... let's see how he'll tweet from prison... fvcking PDPiigs |
Monalisa185: market bawo?what are they selling... m confused |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 558 559 560 561 562 563 564 565 566 (of 612 pages)

I swear guys don suffer... ow person go get bending head with undefined complexion
