₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,007 members, 8,419,899 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 06:49 AM

Toggle theme

Gben5's Posts

Nairaland ForumGben5's ProfileGben5's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)

Christianity EtcWhy Did God Created Us And Watch Us Sin And Die And Go To Hell Fire. by Gben5(op): 2:55pm On May 01, 2022
according to the Bible God is a compassionate God,so why will he create us in he's image and watch us die and burn in hellfire for live
Christianity EtcWhy Did God Created Us And Watch Us Sin And Die And Go To Hell Fire. by Gben5(op): 2:43pm On May 01, 2022
when he knew us before we were even born.?...why will create us and watch us sin and died?
PoliticsRe: ACP Emmanuel Idowu Asufi Slumps, Dies In Office (Photo) by Gben5: 4:59pm On Apr 20, 2022
grin
BabalawoPikin:
Okokobioko tongue always remember one day death will come.. All the wealth u got won't save u cry
Oga police, sey you do good when u dey alivehuh Idiot can't reply. He's gone.. No
Rip to waste. Devils
Y na GUY, NA GOD go SAVE YOU....u do make me laugh tire here
PoliticsRe: ACP Emmanuel Idowu Asufi Slumps, Dies In Office (Photo) by Gben5: 4:57pm On Apr 20, 2022
grin
BabalawoPikin:
Okokobioko tongue always remember one day death will come.. All the wealth u got won't save u cry
Oga police, sey you do good when u dey alivehuh Idiot can't reply. He's gone.. No
Rip to waste. Devils
y GUY NA GOD SAVE YOU....don make laugh tire here grin
BabalawoPikin:
Okokobioko tongue always remember one day death will come.. All the wealth u got won't save u cry
Oga police, sey you do good when u dey alivehuh Idiot can't reply. He's gone.. No
Rip to waste. Devils
y GUY NA GOD SAVE YOU....don make laugh tire here
Christianity EtcRe: Brands, companies celebrate Easter with Creative designs (Photos) by Gben5: 3:12pm On Apr 17, 2022
The police brand look's like obituary ;DThe police brand look's like obituary
CrimeRe: They Opened His Chest And Removed His Kidney - Blackaxe & Vikings In Lagos PIX by Gben5: 11:02pm On Apr 16, 2022
tutudesz:
Just imagine running from Imo cult war to Anambra, Anambra to Delta, Delta to Edo, Edo to Ogun, Ogun to Lagos undecided
What a life undecided
olohun eni make sense..... watin dem dey see for this cultism self?....is there any benefit?....I beg I wan no....e get one boy for my area na so this guy no fit go out of his area because of cult wey him join...if u like invite am from island to mainland him no come undecided
tutudesz:
Just imagine running from Imo cult war to Anambra, Anambra to Delta, Delta to Edo, Edo to Ogun, Ogun to Lagos undecided
What a life undecided
olohun e no at all make sense..... watin dem dey see for this cultism self?....is there any benefit?....I beg I wan no....e get one boy for my area na so this guy no fit go out of his area because of cult wey him join...if u like invite am from island to mainland him no come
CrimeRe: They Opened His Chest And Removed His Kidney - Blackaxe & Vikings In Lagos PIX by Gben5: 11:01pm On Apr 16, 2022
tutudesz:
Just imagine running from Imo cult war to Anambra, Anambra to Delta, Delta to Edo, Edo to Ogun, Ogun to Lagos undecided
What a life undecided
olohun eni make sense..... watin dem dey see for this cultism self?....is there any benefit?....I beg I wan no....e get one boy for my area na so this guy no fit go out of his area because of cult wey him join...if u like invite am from island to mainland him no come undecided
tutudesz:
Just imagine running from Imo cult war to Anambra, Anambra to Delta, Delta to Edo, Edo to Ogun, Ogun to Lagos undecided
What a life undecided
olohun eni make sense..... watin dem dey see for this cultism self?....is there any benefit?....I beg I wan no....e get one boy for my area na so this guy no fit go out of his area because of cult wey him join...if u like invite am from island to mainland him no come
TravelRe: Welcome To Lagos, Most Beautiful City In West Africa by Gben5: 5:38pm On Apr 15, 2022
Legalcriminal:
Most beautiful in Nigeria no lie but you don use coloring spoil the pics like u dey do Tye and dye
abi oh na Watin I being wan talk..... grin
Legalcriminal:
Most beautiful in Nigeria no lie but you don use coloring spoil the pics like u dey do Tye and dye
abi oh na Watin I being wan talk.....
CrimeRe: Woman Beats Up Her 2 Year Old Daughter After She Was Raped”- Says Fault Is From by Gben5: 10:57am On Apr 15, 2022
FAKE NEWS.... FAKE FUNKING NEWS!
RomanceRe: She's Also A Virgin, And She Accepted Me by Gben5: 9:14pm On Apr 14, 2022
Olohun if u wan catch cruse na here ;DOlohun if u wan catch cruse na here
RomanceRe: She's Also A Virgin, And She Accepted Me by Gben5: 9:14pm On Apr 14, 2022
Olohun if u wan catch cruse na here
RomanceRe: I Bleep A Girl I Met On Facebook by Gben5: 9:02pm On Apr 14, 2022
I beg as i dey so I dey weak... I no fit 😄 laugh
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Everton Vs Manchester United (1 - 0) On 9th April 2022 by Gben5: 2:43pm On Apr 09, 2022
Tonymegabush1:
Everton-man u= o2.5... everton wins
Arsenal - brighton= ov2.5... arsenal wins
Southampton-chelsea= 1-4.... Chelsea wins
Watford- leeds= 0-1 leeds wins
Villa-spurs.. 2-3. Spurs wins
Brentford- west ham.. w.ham wins
Man city-livrrpool.. 2-2.. X
na go just dey talk rubbish like una wan play the match
CelebritiesRe: Gospel Artist, Osinachi Nwachukwu Is Dead by Gben5: 11:00pm On Apr 08, 2022
Romanoff:
Na you dey take roll call for heaven, abi na hell you dey report from?

grin
help me ask the craze guy oh angry
Romanoff:
Na you dey take roll call for heaven, abi na hell you dey report from?

grin
help me ask the craze guy oh
PoliticsRe: Terrorism In South East And The Complicit Silence Of Celebrities by Gben5: 8:30pm On Apr 07, 2022
immortalcrown:
Did you complain about the celebrities' silence when Python Dance happened? I do not support destruction of human lives. But selective justice is the highest form of injustice. I am not a member of IPOB but I hate hypocrisy. IPOB was using only words of mouth until the government started killing IPOB members. I do not support war. But when a war is brought on a sane man, he defends himself. If Nigeria is a democratic country, why is IPOB's word of mouth a crime punishable by a massacre? Can there be democracy without freedom of expression? Meanwhile, I do not know if the attack in Soludo's LGA was by IPOB/ESN or not. I was not there.
bro I agree u 100pct...spot on...no much talk
CrimeRe: Man, 62, Docked For handling Breasts Of Girl, 13 by Gben5: 7:55am On Apr 07, 2022
I KNOW DON'T ... ALWAYS THIS SO CALL PM NEWS THAT ALWAYS CARRY NEWS LIKE THAT....FAKE NEWS
RomanceRe: Tecno Spark 7pro For Urgent Sale by Gben5: 2:11pm On Apr 04, 2022
how much u wan sell am?
RomanceRe: Have Anyone Caught U While Having Sex by Gben5: 1:33am On Mar 30, 2022
Meteng:
I remember banging one girl like that in her sisters Parlour when konji no gree us hold body again. With people in the room and we in the sitting room, she shifted her pant to one side, sat on me and pumped, and I discharged after a while, no disturbances. Then the devil came in. She said she’s not satisfied. She then removed her pant completely, lifted her wrapper up, laid back on the sofa, I pushed my trouser down and enters. Was pumping furiously when something just told me to look back, I did and behold, her aunty was right behind us watching quietly. My dvck soft immediately, I withdrew, shame no gree the girl close leg, na so her puna just open the look the two of us. The woman just quietly walked away. I guess she actually enjoyed the show.
bad guy grin

bad guy
Foreign AffairsRe: Russia Conducts Military Drills On Isles Disputed With Japan by Gben5: 11:04am On Mar 27, 2022
Walkee:
Russia and Japan have been at war since World War 2 broke out. Japan is dumb for interfering in Ukraine war that doesn't concern them. They can nuke Japan for the third time and nothing will happen
just dey talk rubbish na so e easy....make them try now....Guy come u know watin u dey talk at all?
SportsRe: Ghana’s Plot To Destabilise Eagles With COVID-19 Uncovered by Gben5: 10:02am On Mar 24, 2022
rickpat:
this is just a total misconception and it's a shame it's coming from an African media outlet,PUNCH.

first of all,Ghana doesn't do the covid test to be use for the game,the test is done by a CAF independent laboratory...I think it's even a laboratory owned by an European country...that same laboratory would test Ghana players as well...that's how it's been done since the last afcon to avoid any irregularities... IT'S A SHAME HOW MEDIA OUTLET WOULD MISINFORM PEOPLE TO SELL THEIR HEADLINES!!
I'm very disappointed if it really coming from punch news paper...this uncalled for...
NYSCRe: The Real Powerful Herbalist In Nigeria by Gben5: 4:50am On Mar 24, 2022
grin grin grin 9ija....
RomanceRe: Wonders Shall Never End As Man Sees Death Wife In Yenagoa. by Gben5: 1:34pm On Mar 20, 2022
grin grin na this kind story I dey like
RomanceRe: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Gben5: 12:36pm On Mar 20, 2022
watin u wan take d Facebook do self another person Facebook you change d name ABi ?come begin dey use am bomb....bad guy
RomanceRe: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Gben5: 12:33pm On Mar 20, 2022
you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast[center]you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast[/center]you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast ;Dyou no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast[center]you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast[/center]you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast
CelebritiesRe: Portable Expecting 3rd Child With Omobewaji Oluwaferanmi by Gben5: 9:59pm On Mar 19, 2022
Maxxim:
Werey see how pancake full the lady's face
I think say na only me see am oh cheesy
Maxxim:
Werey see how pancake full the lady's face
I think say na only me see am oh
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: UEFA Champions League 2021/2022 Quarter Final Draw @ 12:00 PM by Gben5: 12:21pm On Mar 18, 2022
internationalman:
Chelsea vs Benfica.

This I've seen
for your dreams grin
Foreign AffairsRe: Yevgeny Alexeyevic Urges Putin To Fire A Nuclear Missile At America As A Warning by Gben5: 8:02am On Mar 16, 2022
grin
Rastaramsey:
Haaaa grin grin grin
This one wan kill Putin oooo
Wo Russia go chop am die grin grin grin grin
grin
Rastaramsey:
Haaaa grin grin grin
This one wan kill Putin oooo
Wo Russia go chop am die grin grin grin grin
they no born puttin well make him try that shit....the guy just dey hype him self
Foreign AffairsRe: Palestinians Warn Of Religious War If Jews ‘storm’ Temple Mount (Pics) by Gben5: 10:05pm On Mar 13, 2022
id4sho:
cool The world is over populated, reduction is welcomed.
#ilovevawulence
as you wish so shall you get it...Amen
CrimeRe: Man Had Sex With A Married Woman, Recorded It & Posted Nude Pics On Social Media by Gben5: 7:58pm On Mar 10, 2022
PM NEWS ..... AGAIN ...if not child molestation ...na rape ... ;DPM NEWS ..... AGAIN ...if not child molestation ...na rape ...
CrimeRe: Man Had Sex With A Married Woman, Recorded It & Posted Nude Pics On Social Media by Gben5: 7:57pm On Mar 10, 2022
PM NEWS ..... AGAIN ....FAKE .....NEWS
HealthRe: David Bennett Dies After 2 Months Of First Pig Heart Transplant by Gben5: 2:18pm On Mar 10, 2022
Malory:
He even look like one
guy no dey fear God oh....may God for give you

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)