Gemale's Posts
Nairaland Forum › Gemale's Profile › Gemale's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 60 pages)
Una don 4get rubber game wey u go throw throw rubber band dey pray say make u 'chop'. If u come chop plenty rubber, c as u go happy ehn. CHAI! Childhood sweet gan. Den we fit use anything around us play. |
utenwuson:Wt all our so called culture & tradition, where r we in d world? Ordinary malaria dey kill us even pass HIV/AIDS. U mock d absence of a white man's culture & yet can't survive wt out d products of his progressive & superior civilization. #hypocrite. Wt all our 'good' culture & tradition, we still can't successfully fight corruption & provide basic standard of living 4 most of our pple. Shame. |
Truly George Orwell words ring true "We Sleep Peacefully in our Beds at Night Only Because Rough Men Stand Ready to Do Violence on our Behalf". We owe every man risking life & limb 4 us a huge debt dt can neva b paid fully. |
CHAI!!! NLers r wicked o! C sweet, thoughtful, deep poem person write few pple dey comment. If na Tonto Dike drop pant dey news, u go c up 2 10 pages of comments. No b hw I dey try use nairaland raise awareness 4 police killing innocent pple wt #disarmroadsidepolice. Nobody even try lend support. Instead of using NL 2 try & make little difference, dem go dey 1 side dey wail & abuse each other. |
Abeg make dem do d 1 wey guys fit use smoke Igbo. Na dt 1 go confam pass. |
utenwuson:We cannot do dt because pple differ on opinion. D law is a leveler used 2 @ least reach a relatively acceptable consensus. As 4 corrupt judges, we need 2 radically reform d jury. A practical impartial external board shld b set up 2 luk in2 any case of judicial corruption & d offenders shld face lengthy jail & disbarment. We can't say because of conjunctivitis (Apollo), we gouge out d entire eye; no we use eye drops. Only in d face of brazen, unrepentant judicial compromise shld buhari overrule d court. |
Of cos PDP wldnt b stupid enuf 2 collect d money directly. It's something called plausible deniability in criminology. D money 4rm Dasuki was collected by their members 2 further party interests & dey r claiming ignorance? Dis is an apt case of "d hand of esau bt d voice of Jacob". |
princealexndre:I'm nt condemning anyone. In fact I tnk I'm quite tolerant of pple regardless of their differences. I just find it quite hypocritical 2 demand 4 somtn u dnt show odas & start crying foul when odas do wat u do 2 odas. Afta all kit was Jesus dt said "do unto odas wt u want dem 2 do unto u". |
utenwuson:Oga Aristotle once said "d law is reason free 4rm passion". Sentiments shld b banished 2 D minimum when d law is concerned. So imagine a scenario where buhari's 'clean' conscience prompts him 2 go 4 a 3rd term even when d constitution States oda wise, D constitution & court orders wld have 2 go 2 blazes ryt? & since he has gotten away wt it once wt stops him 4rm trying again. As 4 me, I dnt want 2 b governed by d dictates of buhari's /any man's conscience because d human conscience is @ its core a liar & wld seek 2 justify any action however evil as long as it suits its interests. D constitution hw Eva flawed is a beta option. If we agree 2 buhari's contempt 4 rule of law & due process, we r unwittingly forging d chains dt might bind us shld he bcom a dictator. |
brunkfrank:Nigga fear God small. U c topic name come dey post dis 1 4 am. |
I just dey imagine if 2 say na Nigerian lecturer d boy daze lyk dt. D way im go carry dt course ehn na until Im pikin mates join am b4 im go pass am. |
princealexndre:Were u being sarcastic? If yes, my bad. |
Blackfire:Sorry didn't notice. As 4 Dem jihadist, let Dem come. I dey gidigba dey wait 4 Dem. (sharpens matchete). |
iamrealdeji:Guy u no watch her sextape & early episodes of "keeping up wt d Kardashians" na y u dey talk lyk dis. Person wey just dey @ best average in looks & body structure com suddenly bcom shapey & sexy? Babanla Dr 90210 @ work. |
While Trump's acts & ideologies r unxtian, 1 can't deny dt he's acting d way most Arab nations & Islamic Republics act;wt Intolerance & bigotry 2 oda religions. Wts he's doing is wrong bt muslims shldnt complain. If dey dnt lyk it den let Muslim countries relax their discrimination 1st dey can start talking. |
princealexndre:U sound lyk an isis/Bokoharam member. |
Blackfire:R u sure he didn't fight any war? Cos I read dt he lost some teeth while fighting in a battle. |
Eke471:It's utterances lyk dis dt make pple tnk muslims r terrorists. I hope dis isn't d mentality promoted by Islam because if it is, I wld start supporting Trump's ideology. |
2 gv d biatch credit, she's a tough liar. C as d ho dey deny until she c hard evidence bt d guy sef... Hw im take Sabi say na d girl nude pics when she no show her face? Im 4 don explore her geography wellas. Bt seriously, na beta 1 chance I'm enta. My advice? Fvck d $hit outta dt biatch den dump her a$$. |
Nkemp:Valid as in which way? Trying 2 diminish som1's self confidence & comfort in her natural look? Y can't some1 attend an interview wt her natural hair? Y shldnt 9ja women b comfortable in their natural look? Just take an extra dosed chill pill. |
Election wey d number of cancelled vote was more Dan d difference of votes btw d 2 contestants. Nawa 4 9ja o. |
Dt BDSM ish is madly freaky... Handcuffs & whipping? No, nt 4 me. I don chop too much whipping 4rm my papa & mama when I been dey grow up & y I go lyk make person dey Handcuff me when I no b criminal? Imagine if d person com lost key? Wetin man go do 4 dt kain yawa? Anoda 1 wey I no dey feel 4 nw na anal bt maybe 4 future I fit Change mind because as e dey so pvssy neva tire me bt who Sabi if e go tire me 1 day? |
(in falz voice) welcome ladiz & gentumons 2 dis intreztn post titled "stories dt touch". Plz as u get/got relazd sippn on d aromatic brew of cock & bull cocktail farrmentd by d op, know dt blifn it makez u a fool". |
(in falz voice) welcome ladiz & gentumons 2 a post titled "stories dt touch". Plz as u get/got relazd sippn on d aromatic brew of cock & bull cocktail farrmentd by d op, know dt blifn it makez u a fool". |
Cute pic... D Lil nigga' s head shape though ![]() |
I no Sabi y long throat & Oju kokoro no fit comot some girls' eye... Make any girl try dt 1 wt me make she c if I no Para die in top her head. I hate am gan make person dey pick food 4rm my plate especially if I no invite dem. |
Obviously she's a top agent of D daughters of jezebel sent 2 put oga in trouble on his wedding day. |
Boroba:No mind dem cowardly human rights abusers. Na only 2 dey form hard-core dem sabi. When e mata, D way Dem go disappear fast fast, u go tnk say na jazz. |
"police is ur friend". Greatest lie ever told in d history of 9ja. |
My broda. D powers dt b don put sugar 4 ur mouth. It wld b a crime 2 spit it out. Kpoka dem both. B a generous giver. It seems dem both dey deficient in vit D. |
Na lie! Y I no go marry woman wt wide puna when pvssy tightening cream & soap dey. Even if e no dey, fisting tins ![]() |
pablobellins:Nawa o! Una kakaraka o! U & ur lover must really luv d job. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 60 pages)

