Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 194 pages)
Bad as e bad no semester wey l no dey get at least one A in any of the three units courses No matter how bad the semester be for me One A is sure in any of the three units courses |
😂🤣😅😅🤔🤣🤣🤣😂😅😅🤣😂 Iran really do Trump wertin no good Dem just no send him Papa Iran really shows the world how to really deal with the USA. Just get longer , powerful and destructive missiles. No need for nuclear bomb. You don hear USA threaten North Korea before.... ??!!?? |
Shut down south African embassy and chase away all their diplomats like goats. Let other African countries do same African Union or what do they call themselves Are very very useless South Africa will pay a big price in the future for this nonsense |
It is expected........ If truly they are political savvy They should be expecting such incidence No matter how big you think you are, you are never bigger than any political party. If you think otherwise Go and float your own party to see how easy it is and test your popularity. |
Every man you have dated that cheated on you, you have cheated back and allowed to be caught on the act...... Very very shameless people Public property End time children abi na wife l go call am |
Respectful keh Wey you don suck breast already Confused adult children. |
Structure of criminalities everywhere |
Kog45:Ancient of days Father Abraham Well done |
Kog45:Nobody force anybody fight No be compulsory If you sef get interest enter ring Make dem uppercut your brain comot from your head. |
😅🤣😂😂🤣😅🤣🤣🤣 😂😅😅🤣😅😅😅😅😅 Lizzy go send lyabo go six feet Lizzy na another online portable She dey find how to pour her anger on lyabo Iyabo no go last two round before she faint. |
😅🤣🤣😂🤣🤣🤣🤣 😅😂😂🤣😂😂😂😂 10M indeed, make we see as election go be |
You go still change am for her again because she no go change and dem no born you well make you no go that errand Dem no born your fore fore generation well make you no go that message . Except you leave that house to your own house. As long as you are living in that house, your fore fore fathers no reach, you must go that errand. |
That's no news na He thinks dem go just dash you power Because you have online unruly, disrespectful and anyhow people supporting your ambition. Life no be like that ooooo, politics come worse Dem no dash person power for politics oooo You go work tirelessly for am. The real people that play politics are not online oooooooo Na their errands boys and girls dey help them make noise online. |
😂😂🤣😅🤣🤣🤣😅😅 😂🤣🤣😅🤣😅🤣🤣🤣 Back to his vomit 😂😂😅😅🤣😅😅😂🤣 😅😂😂🤣🤣😂😂😂😂 Follow follow politician And this one sef na some people Messiah Very very anyhow people Adult children |
Thunder fire all of una You go cry tire Is all about appointment and chopping money Like all his cry is for a better governance It is all about himself No common hope for the masses in all these stupid write up. Your cry go dey surplus Birds of a feather. |
Two adults children behaving actually like children.... Make una two get out of here. |
LP, ADC, ND were peaceful political parties Until Giringori joined The celebrity politician is cursed. |
Chelsea 0 Firest 4 |
Chelsea 0 Forest. 4 |
So as l no get money for to match I should bring working naked because of the fear of being termed poor fashion. Thunder fire you there Anything wey fit my body and l feel comfortable in , l wear Na my clothes I dash you the headache |
Chelsea 0 Forest 4 |
Peter was supposed to be a rock But this Peter, na problem dey follow am Anywhere he goes |
Chelsea 0 Forest 4 Chelsea still dey bonanza mood Chelsea dey do promo |
The USA turn back and flee the area Na madness dey cure madness Everybody don wise |
This is not street credibility This is violence I just pray say No be jungle justice go end this narcotic boy life............. |
Una dey madtttttt Una dey burn candle where people dey lodge Ogun wan keeee all of una ni At least shut the place down for 2-3days if the prayer is more importantly to you guys than the money Which kind yeye play be that |
You wey no like yourself How people wan take like you.... You no even rate yourself at all Just because people say you are handsome, does not really mean you are attractive There are more to physical look Your communication skills Your posture Your intelligence level Your confidence level all count alot. |
Dare keh Person wey dey run tiki taka dey pursue himself. No need to pursue am again Na.... As long as the opposition is not united Tinubu is at rest |
For the educated illiterate and the online lawyers, that are arguing blindly yesterday about this. The party you are arguing in favour of, already knows the implications of this. He resigned and no formal letter was written to INEC to delist the name on the server until someone have to make it public. Una just no get sense All the opposition put together are very very useless. What if the guy came out and said, he didn't resign, the rats and goats on the Internet will say, he is APC mole Foooooollllllllssssssssssss |
babajero:It is an EXCO political position It is not a mere legal none partisan post. Be talking from an inform position Stop creating problems for the opposition with your analysis |
😂😂😅🤣😅🤣🤣 😂😂😅🤣😅😅😅🤣😅 Their stupid supporters will not talk now When INEC hammer hit them now They will say it is APC fault. Why are these set of opposition so daft like this na. They just want power by any means |
Political Fulani herdsmen. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 194 pages)
??!!??