Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 194 pages)
OBI presidency in PDP..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Who dey deceive una Shey na PDP abi na OBI As long as Atiku dey alive OBI no go smell that presidency If fit see VP under Atiku sha. But if Obi go back to PDP under any circumstances, He no get integrity at all at all He will be the worst politician, l have ever known in Nigeria political history. |
Obituaries go dey call this guy traitor now... A house built on fraud Awon Gbajueeeeeeee |
Waiting for our Minister of LAMENTATION to come and speak on this.... ![]() ?Where is OBI.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ?E go do like e no see dis one. WAEC no go change timetable because of some set of riff rats threatening their own people, who are fully embracing them. Any paper missed on that day is missed forever... Go and collect your missed paper results from ipob/ESN. |
PlasmaTV:Landlord should repair it because He is living with you Gus right... ?Something all of you are using but If he increases house rent now, he is a wicked person.... |
Dem don return the werey back to the people he betrayed..... The boy is good is now back to face what he betrayed. Yeye bwoi |
🤣🤣😅😂🤣😅😂😂 🤣🤣😅😂😅😅😅🤣 Three members does not even form a quorum to do anything legislative... ![]() ??Who dey advise Funbara sef... Dem no dey use unconstitutionality solve another unconstitutionality. Anything done by the three members is illegal and void. Who dey deceive Funbara na. |
Ma where people dey run go for medical treatment be dis... Dem don dash Dem weed and cocaine blood So called advanced country Mtchewwwwww |
😂😂😅😅🤣🤣😂😂😅🤣 😂😂😂😅🤣😅😅😂😂😂 Yoruba people go say E stubborn like ibo fan.... Dis one think say, Dem dey follow am play By the time e reach 100 years for Nigerian prison, E go get sense. Make he just dey do agidi like ibo fan there |
I said something about helping a fellow man... Men will always reciprocate help no matter how little and how long it takes..... But that Eve gender.... Hmmmmmmmmmmm Help Dem at your own risk and peril |
sleek214:Tell am again... E dey comment wertin he no understand. |
This Banex people don too do Dem don jam their waterloo today. Very very fraudulent center. Una mind no go touch ground today. The wahalaaaaaa wey una dey find Una don finally jam am. |
😂😂😅🤣😅🤣😂😅 🤣😂😂😅🤣🤣😂😂 Unsettled who...... ![]() ![]() ![]() Dis one na from the obituary media team. Atiku go come bi OBI vice abi wertin una dey think..... ![]() ![]() ![]() ??Be like una dey whine Atiku abi na Atiku dey whine una...... It happened before, we knew how it ended. Whichever way it goes The best OBI can get in PDP is vice. Quote be anywhere...!!!!!!!!!! |
Kettle calling pot black.... Grass cutter sef don get mouth dey talk... Orisirisi |
Atiku dey whine Dem Atiku drop his ambition for Obi.... ??E be like una no no who Atiku be. Worse case be say He go allow OBI be him vice but Ogi water na still ogi Dem go jointly lule. |
Political prophet don start Show me one prophecy this man said that came to past...... ![]() ![]() ?Very very shameless prophet You dey talk Your prophecy dey fail You still get mind dey talk Very very shameless Man. |
😂😂😅🤣😅🤣😅😅 😂🤣🤣😅🤣😅🤣🤣 Plea bargain keh I think say Dem don keeee am since. This guy dint know the pain, trauma and depression he has caused those kidnapped sha. Please what exactly is he going to plead for |
Delayed/owned salaries No off days No weekend No public holidays Run oooooooooooo oooooooooooo |
coputa:I wasn't referring to Emefiele I was talking about the accountant general under BUHARI that stole #80biliion |
Bail keh, Make he join him brother japa... |
coputa:So the one that embezzled #80billion under BUHARI, received order from him to do so right... Make una just dey play.... Funbara go just shoot himself for leg. Probe get levels. |
What's funny is The former accountant general of the previous administration now governor, wants to probe the former government of which he was fully part of..... Abeg, how he wan take start the probe, without involving himself. I still dey wait. So he go say I was asked to release the sum of so so so For so so so and l did. The probe sef go funny I wan see am |
pansophist:My brother, am not lgbo But that lgbo proverb or saying is golden IT SHOULD BE INSCRIBED ON EVERY MAN'S FOREHEAD.... WELL DONE SIR... |
😂😂😅🤣😅🤣😅😂 🤣🤣😅😂😅😂😅🤣 Our kind abi na type of democracy will baffles those who invent it. Vagabonds in power |
Dis guy don chop liver He talks too much now.... He supposed go low-key dey punch Wike on the low... Below the belt... Too much talk na weak people get am |
SisterAnn:Rich Ass Urgent 2k well done... Oya clap for your generation |
Look good for fans.... ![]() ??Low self esteem Adult children yeyebrities everywhere. |
As a man Help men more than women Women no dey remember who help Dem, when road clear for them. I dey tell you from my experiences Help more men, no dey reason am say Shebi you be Man like me Let's say you help 100 women, if at all 30 remember you, na to ask for help again. But men case no be like that . Help men more. E get why |
Baba na trap oooooooooooo You go think say, una two dey enjoy Until she relocate to the highest bidder. Tell her to stop Or walk away..... Na trap oooooooooooo |
Dis one come beg for him oga Boy boy governor..... Make your oga come out first White lion Don turn albino rat. What a shame |
Before nko I remember one politician for my area Baba just lost primary election to become the LGA chairman People still full him house, dey ask for Food House rent Money for naming ceremony School fees.... Etc I dey with am dey hear, all this stuff, l just dey laugh, na so the man dey para for all of Dem say.... Why una wicked like this |
Everybody for Rivers dey fight for their own pockets not the people including the traditional leaders.... All of Dem be same same Greedy thieves |
Name and Shame them Where are the names..... I came to read the names jooooooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 194 pages)
