Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 194 pages)
Nothing special about the invite Let her go there with her lawyer.... Make we no dey attached every invite by agencies to criminality . Na she accused person, still collect lawyer on top, make she go with her lawyer. THE ACCUSATION NO BE SMALL MATTER |
Very very funny Man They should withdraw from the part of their own country you annexed..... ![]() ![]() When you give them an inch, they will still demand for some miles later. You steal from a man and still tell the man to forget what you stole and enjoy the rest you didn't steal Is that supposed to be a joke....!!!!!! And you want peace.... ![]() ![]() |
Funbara wey dey joke... Funbara dey whine Wike... ![]() ![]() ![]() ?Wike go press him kneck for the next four years. Funbara no be match for Wike at all at all |
Eluuuupppppppp Form top to bottom Wole Soyinka said " GBAJUE" |
😅😅😂🤣😂🤣🤣😂 😅😅🤣😂🤣😂🤣🤣 Smart West Use Russian money to fund Russian invasion They should do more of this often This is a very very smart move. |
Funny thing LP and PDP sef follow for this decision And some people are hoping on such party for a better and greater Nigeria.... Comedians 😅😅😂🤣😂😂🤣 Una think say good governance na by party... ![]() ![]() ? |
🤣🤣😂😅😅😂😅😂 🤣🤣😅😂😅😂😅😅 🤣🤣🤣😂😅😅😂🤣 Na Eyimba first start fight Na Dem still get injury Nonsense Everything no be by gragra. |
[quote author=YouAreNobody post=130468493]You and your kind are daft dolts. To your small minds, igboland ends in the 5 south east states, and you even foolishly forget that during the war most of those states haven't even been created. It's quite a pity Awolowo's free education did little to end illiteracy in his region[/quote Educated land grabber So because the states weren't created, it belong to owner.... Anything to justify land grabbing is welcomed by you. Well done Keep grabbing. BTW what's wrong with the 5 eastern states... ![]() Must you annexed what belongs to others to be okay...![]() ![]() |
After retaking the land for the original owners from the famous and unrepentant land grabbers..... So they actually grabbed Port Harcourt and claim it to be theirs... ![]() ![]() ![]() ??Wonders shall never end from the generation of the land grabbers.... BE LIKE LAND GRABBING IS THEIR GENERATIONAL HOBBIES |
289 useless souls... Zero impact |
People who think you are 20 are madddddd |
Plenty talk Lead by example Set the standard first.... Politicians and cho cho cho cho NO WORKINGS |
Finally Atiku shows wertin he takes pass the headless mobs...... Politics without bitterness |
😅😅😂🤣😂🤣😅😅 😂😂🤣😅🤣😅😂😂 Make Dem come recruit all this Nairaland people wey dey use mouth fight for Russia. |
Pikin wey you no train well go disgrace you last last All your monies can't buy character and integrity........ Papa at old age is still doing well for himself Pikin wey supposed do well pass him Papa Don dey near prison small small. |
People wey dey sell okrika bend down select for 2by2 shops sef Go follow dey interprete court judgement on Nairaland.... Nairaland sef Home of madness. |
Two useless couples You carry mouth call your wife liability Well As e dey for man E also dey for women. Every mallam with him own kettle |
Hell Rufai murdered Kaduna Treasury Dem go come TV dey preach good governance dey practice bad governance in private.... Na why l dey like make polithiefcians dey fight be dis.... Dem go dey leak each other secret. Let the GBASGBOS continue |
Shuaibu the prodigal son He don join him Papa fold back. Hmmmmmmmmmmm Werey boy Dem go do Obaseki stronger things Obaseki wey dey fight Oba of Benin too Obaseki go chop cander very very soon. |
Progressive minded OMOLUABIS Always setting the pace . God bless the OMOLUABIS That's how it should, irrespective of your political affiliations or beliefs The interest of the region is very very important. Come see hatred and jealousy from the Nigerian Jews. News like this makes them very very bitter and sad. Person wey no fit put him house in order go dey pray say, make every other houses scatter like him own So that he go fit tell people say NO BE ONLY ME |
Court issue judgment, attorney general dey interprete him own Yeyenism Court wey fit jail attorney general A state attorney general for that matter. Rivers state of madness |
😅😅😂😂😅🤣😂🤣 😅😅😂🤣🤣😂😂😂 Wike go do Funbara strong things Hmmmmmmmmmm You dey use Wicked Wike play. 😅😅🤣😂🤣🤣🤣😅😂 🤣🤣😅😅😂😂😅😅🤣 |
The omoluabis Irrespective of political affiliate Progress of the region is vital. If no be say the region accommodate goats join humans. We for no dey see all dis Katikati Orisirisi Baba nla nonsense for the region. |
Cho cho cho cho Show workings Mr Atiku, no evidence No results You go explain explain tire. Tinubu get results to show but Mr Atiku get plenty explanation to explain Mtchewwwwwwww |
Better to fight than sleep and be slaughtered. All is fair and welcome in war. |
Dem say comot money from church Nah there you go know who dey serve God Dem remove this one hand from chopping money... Baba ran away Mtchewwwwwwwwww PASTORPRENEUR You cannot be bigger than the founder under whose grace you have prospered. Pastor wey know like to be disciplined But want to discipline others. That one na Pastor.... ![]() ![]() ![]() Pastor my Ass. If he easy, make he run him own church na Let's see how far he will go. Scammers in the house of God. |
OUR darling Minister of LAMENTATION in diaspora on the beat again.... He go cry till next election He go still continue him cry after the next election ELEKUN EGBERE |
Nigeria sef Saraki sef dey talk Orisirisi person wey Dem supposed used do shooting practice..... |
Low budget PDP accusing her senior colleague of vandalisation........ Atiku and obi must hear of this It is a family affair. |
123yes:Wen Dem don thief money finish How the present governor wan function. Someone that is struggling to pay salaries because of incurred debts from past administration. Na wertin make Funbara para be dis Gbese wan finish am. |
Hell Rufai Hmmmmmmmmmmm His multi million dollar deal with Dangote still rings in my head. Baba don wack Kaduna dey Come dey form "Strong Man" Well Sani go stain am , but he can't do him jack |
I sha know say If Obi go dull lasan Atiku go scam am live and direct Imagine a Fulani scamming an lbo man E go too funny |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 194 pages)
