Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 194 pages)
That lawyer should be used as an example Like send him to one year in prison without bail . You dey represent clients wey you no fit present for court. Useless SANs |
Isreal supposed attack Lebanon since but Opportunity never show Na opportunity don show. Na lranian government dey Lebanon Let's see what lran will do if and when isreal attack. US werey, Dem dey watch lran like referee wey dey blow whistle for match. |
Ashawo You wan chop the man money but you no wan do.... E be like your Papa or family members.... ?You wan eat your cake and still have it. Olosho coded. You wan dey chop person husband but you no wan make him chop you. |
Make Funbara do popularity test Make he conduct local government election first........ No be by cho cho cho cho Show WORKINGS |
Sheistoopretty:Na the one you chose to roll with. Na you dey follow the unproductive ones. Likes begat likes |
The great Kano Now in the news for all the wrong reasons Because of power Anything wey politics enter like dis No dey end well.... Kano , now have A STATE EMIR and A FEDERAL EMIR 🤣😂😂😅😂😂😂 🤣🤣😅😅😂😂😅 🤣🤣😂😅😅😂😂 UNA MIND NO GO TOUCH GROUND FOR KANO |
EmmyMaestro:Baba you get the point... Very very apt When was the last time, he gave the mother money.... ![]() ![]() ?He go dey give girl money Dey tell him Mama say Pepper no rest..... |
She no like you..... No come dey tell us say She be gold digger After all l did for HER Yen yen yen yen yen...... I don tell you the fact She no be gold digger SHE JUST NO LIKE YOU AT ALL NA YOU LIKE HER |
Gathering of the real enemies of Nigerians. |
Politics is all about interest Na poor people dey choose who to die for You see PDP eeeeeeehn That party can never ever die E go just dey float like water here and there until Atiku kpai..... Too many hands don too dey PDP neck Dem dey press am like toy |
Pepper body don start Chop your body na, abi Wertin come concern us online in-laws with your pepper body. If no be say You dey use the innocent girl do cash out Give him the baby, make we see wertin go do am...... ![]() ??All this clictoriptic people Mtchewwwwwwwwww |
Just like Atiku, you cannot stabilize your party but you want us to handover a whole country to you Which kind orisirisi nonsense play be that OBI think say, all of us for Nigeria come from Southeast....... 😂🤣😅😂😂😂😂😂😂 🤣🤣😂😂😅😂😅🤣🤣 😂😂🤣🤣😅😅😅😅😂 CLOWN |
Bobrisky would have preferred this But The He-She was not given option. Better than languishing in jail. Nigerian prison is not a place to experience at all at all |
Killing their own people is what they called freedom fight. Issokay............. Very daft, useless and empty set of people. |
Riverssssssssssss No be today Rivers don dey boil Dem kukuma wan cook am finally now. Funbara and Wike boiz on the beat |
So because your father is involved, you are so sad.... What ordinary Nigerians face daily Mtchewwwwwwwwww Una never see anything. E go touch everybody this time. Nature no get respect for human immunity |
Biden said if isreal attack further US will do dis US will do that Yen yen yen yen We Don tell una before say Isreal go attack and US no go do jack..... The Jews are the major financial of everything in the US. Most especially their politics. Una dey say tiny lsreal Needle don shook you before Needle tiny but if needle enter you Wella, you go see blood. |
😂😅😂😂😂🤣🤣😂 😅😅🤣😂🤣🤣🤣😅 😂😂🤣😅🤣🤣🤣😂 Kleptomaniacsssssss People wey dey do baby factory Why Dem no go steal hospital equipments. |
mrvitalis:🤣🤣😂😅😅🤣🤣😅 😂😂🤣😅😅😂😂🤣 😅😅😂😂🤣🤣😂😅 Chukwudi face your market Leave beer parlour talk Today na Monday It is too early to be drunk by this time |
Dis one go just use 4 years dey pursue Wike shadow up and down, before he knows Another election is here |
mrvitalis:🤣🤣😅😂😂😅😅🤣 😂😂😅🤣🤣😅😅😂 Worst hit...... ![]() ![]() ![]() ![]() By what exactly.... ![]() ![]() Bad belle is allowed. Check your statistics according to regional development. And see where the south west is positioned currently in Nigeria. Sometimes, it is good to be pained But no let painment make you talk ignorantly Shey na people wey no fit open their company or go to work every Monday Go develop pass............ |
Won ti ko eran mero Nothing meaningful will come out of this meeting........... |
Mtchewwwwwwwwww Na by force to go So who is at fault..... Una go just dey whine God anyhow |
What exactly is this.... ![]() ![]() Must they lie to people for what actually happened..... Why harassed an innocent soul. Church don dey behave like the Nigerian police force now |
I read am say " Only a fool said there is no God " Elon MUSK was asked in an interview that " Do you believe in God..... ?He said I BELIEVE, I BELIEVE. Dis one don buy Benz and get change for account, E dey challenge God existence Hmmmmmmmmm We shall hear from him soonest Na me talk We go hear from am see Wether God dey or not. |
LagosSuperStar:Soonest you go get full Joy and testimony. As you talk am publicly The world go soon hear you publicly. Congratulations in advance |
Ulogwe1:Senator Sekibi Yeah, l have heard severally |
Ulogwe1:Incase you are not aware WIKE as been active in politics for years, he was once a local government chairman, chief of staff to Amaechi. Read about the antecident of WIKE Compare to Funbara. Who was Funbara in Rivers politics... ?Be politically enlightened, no just dey disgrace yourself for social media. |
Who be Funbara in Rivers state politics if not for Wike...... Wike got a lot of bigwigs arrested, jailed and imprisoned because of Funbara. If l were Wike l will continue to press Funbara neck.... I no go ever let am drink water , drop cup lailai Some of you yarning yen yen yen yen yen Many of you are talking out of your political hatred for Wike not because you love Rivers people You guys will do worse to Funbara, if you were in wike's shoe. Wike ooooo Funbara oooooo Should go and die and go to hell Both of them are fucking greedyyyyyyyyyy |
Lovenorth:It will only consume Rivers people It will not consume the whole country No let social media talk deceive you No be today e dey happen for Nigeria political arena. Na common man on the street go die on their behalf and they will sort themselves out last last. E don tey for Nigerian political history, no be today. |
Just ignore Aisha for like a month, she go go into extinction.... The way the BUHARI administration act like Fayose is dead....... Na fayose later tire . No be everybody person dey respond to |
Na your Papa you go marry last last |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 194 pages)
?