Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 103 104 105 106 107 108 109 110 111 (of 194 pages)
Once you can control your John Thomas 80% of your problem as a man is solved. Problem wey John Thomas go put man, him money no fit solve am. |
Mtchewwwwwwwwww Two over grown little children I better pass you You no better reach me fight....... Two of Dem just dey too childish WHEN YOU HAVE WHAT YOU CANT HANDLE NA WERTIN DEY HAPPEN BE DIS MTCHEWWWWWWWWWW |
😂😂🤣😅🤣😂🤣😅 😂😂🤣😅🤣😅🤣🤣 😂😂😅🤣😅😅😅😅 Election don dey near for Edo state Is time for civil servants to rejoice and after election, two things are involved Either go back to former standard Or agreed to be owed some months salary. Na only election dey make a normal Nigerian polithiefcians do the right thing Wereysssss |
Person no be your agemate You say.... Shebi na small e take pass me Na that same small gangan, make am no be your mate Obaseki oooooo Shuaibu oooooo Dem still be Oshiomole pikin anytime anyday. |
Political jobberman Anywhere belle face people... Before you skin Bwalla alive Him and Peter OBI dey the same category... Political jumpology group |
🤣🤣😅😂😅😂😅 🤣🤣😂😅😂😅😂 Weaken keh...... Una dey use jagabans play 🤣🤣😅😂😅😂😅 If he no complete the eight years make l see wertin cause am. Nothing can stop him Except God himself....... He will complete his right years comfortably and hand over to who the northern oligarchy wants. Very very simple as that. Make una dey play |
Dem don start... Na because of useless groups like this, make the country lawless. |
Amaechi is on the fence Observing proceedings... Waiting to jump on the side that will butter his bread.... But for now, things are not looking favourable to him. No benefits for him for now. |
Unsettled South West keh They are not on the first 50 discussion list of a true born south Westerner..... Dis one na media imagination. Unsettled how, when, where.... ![]() ![]() ![]() |
Polithiefcians eeeeehn Make Funbara do popularity test by conducting local government elections I wan see something...... I swear he no fit |
Tinubu is the target not, Ganduje Tinubu go teach Dem Politics 001 Ganduje stays, Ganduje goes TINUBU second term ticket is unquestionable They really wanted to test is political might I laugh Dem all 😂😂🤣😅🤣🤣🤣🤣🤣 😂😂🤣🤣😅😅😅😂😂 Make Dem go ask, president BUHARI and his cabal, the kind shege wey Tinubu show Dem. TINUBU rugged oooooooooooo |
🤣🤣😂😅🤣😅😂😂 🤣🤣😅😂😅😂🤣😅😅 If God no do anything for me again As long as e no create me in this region of wailers and Pathetic creatures THANK YOU GOD. Always crying wolf everywhere Nigerian crying mantis |
The name said it all HE-RAN |
Bully MI keh...... ![]() ![]() ![]() ![]() I no wan no who your Papa or mama be You bully me , you will regret doing that I no go report you to anybody Na me and you go settle am once and for all Primary school one babalawo boy like that try am with me, l beat the juju comot from him body, just once he never tried again till we graduate. Secondary school one guy obinna try am , na once l settle am with sudden slap. Na fear dey make people bully you, you go come accept.... No fear change am for am. I prefer to die than endure being bullied. |
That part he said EFCC is an illegal organization 😅😂🤣🤣🤣😂🤣🤣🤣 😅😅😂🤣😂😂😅😅😂 E reach Bello turn, EFCC suddenly became an illegal organization. Seriously, Bello just shut himself on his foot. |
jazzman7711:Everything thing you have said here and much more , l wish your present generation and your unborn generation. Thank you |
babasolution:What are you saying, wrong as in Is your state ministry of education not aware.... ![]() ![]() ??Wertin concern you concern Indian schools if no be say bad belle dey worry you. Na your money Dem take dey pay their children school fees.... ![]() ![]() ?What exactly is you people's problem |
Hand go touch Bello, he can only run run With this kind of behavior of his It will be very difficult for him to argue out his bail, if and when hand finally touch am. He go enjoy efcc cell small |
Indians are in large numbers in ilupeju, if they create schools for themselves Wertin be Una own problems Una too like cry cry for this country. Wertin your children sef dey find go Indian schools sef.... ![]() ![]() ![]() Make una stop all dis cry cry stuff abeg |
tochez24:That your Mum part Take good care of her E get why........ Show her enough love brother |
Say whatever Agreement na agreement. Na wertin person wey betray agreement eyes dey see be dis.... Funbara wey say Wike no go sleep Himself no go rest. If Funbara think he is popular among his people, let him conduct local government elections first. Person wey pass you no be your mate. Na Nigeria l learn say You can occupy a powerful position and be powerless. |
🤣🤣😅😂😅😂😅 🤣🤣😂😅😂😅😂 See who dey advise person But, na who get money dey send pikin go private universities na...... Even private schools of any kind sef. The loan is in order by the government Make common man pikin see something Hope on education wise.... BATMAN don take say Him go soon consider artisan and their application is for registration is online since last month |
They were the most consistent team in serial A this season.... All their games were a joy to watch I never missed any. |
What Russia is trying to prevent by invading Ukraine is actually happening before there own very eyes and they can do nothing about it.... But to just watch and talk , talk , talk Poland will get whatever they want from the West and Russia will do nothing but threaten has usual. Let somebody remind PUTIN POLAND IS NOT UKRAINE POLAND IS A FULL FLEDGE NATO MEMBER. |
Imagine lgboho being named Yoruba nation president after exit from Nigeria 🤣🤣😂😅😂😅😅😂 🤣🤣😅😂😂😅😂😂 Abi being made the defense minister Very very funny people Political thug finally become a freedom fighter E dey funny me.... |
Women and ego Wahalaaaaaa pro Max For who carry two women put for house One devil is enough You get mind carry two. You no get pity for yourself |
Mindlog:🤣🤣😅😂😅😂😅😅 Na wertin Nnamdi Kanu think be that Wey make am go there We all know, how it ends. |
😂😅😅🤣😂🤣😂😅🤣 😂😂😅🤣😅🤣😂😅😂 Except he escaped from the Kenya prison service..... Once he lands in Nigeria...... He go too old here, except foreign diplomatic negotiation prevailed. Make e come ask NNAMDI KANU NIGERIA DON HUMBLE THE ARROGANT BASTARD and his supporters. |
🤣😂😅😂😅🤣😂😂😂 😅😅🤣😂🤣🤣😅😅🤣 Core Northerner vote for Yanmiri You dey whine me Mtchewwwwwwwwww May in 2090 election |
Your point exactly..... ![]() ![]() ![]() ![]() So to you, it is now a game of comparison You don go smoke carton or what...... ![]() ![]() ![]() Dem catch thief, you dey say, no be him go first thief, say wertin he thief Ma wertin people dey thief well well now.... You sure say your brain never shift so... ? |
Dis labour party negotiation wing are very funny...... We are yet to have a viable and functional states that can pay, tangible and reasonable salaries.... Wereys are demanding for more states and LGAs..... Dem dis one don craze wallai Labour just turn to Night of a thousand laugh show since OBI NWANNE join Dem..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 103 104 105 106 107 108 109 110 111 (of 194 pages)

