Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 194 pages)
Headless mobs Dem don arrange head give una finally... 😂😂🤣😅🤣😅🤣 😂😂😅🤣😅🤣😅 |
First to do E no dey pain Second to do You go weep. You go dey slap person wey fit keeeee you Unprovoked...... Na you buy market, you must carry wertin you pay for. |
General Buba Marwa is working greatly FG should give him more protection... Baba dey burst Dem GBASGBOS |
Wahalaaaaaa don start Person don open wahalaaaaaa thread You go see as poor people wey no get work Go dey fight invisible battle with each over who is better between Messi and Ronaldo Whereas that's not what the topic is all about. Una go dey headache over people wey no wether Una don chop or not. ONIRANU PEOPLE Na so one carry matchet wan pieces him younger brother over Chelsea and Liverpool argument, thank God say Dem mama dey house. |
Any polithiefcians wey cry public eeeehn Na stunt Dem wan create content Content creators BUHARI do am Atiku do am OBI sef do am Fayose do am Now this scam too Make Dem dey use una play |
princepee:Says who..... ![]() ![]() ??Aregbesola OBI Oshiomole etc. How do they become governor... ?Despite contesting against wealthy powerful political opponents and parties.. ![]() ![]() ? |
Timiprey Silver The Jimi Agbaje of Bayelsa election. Regular customer..... |
Where is Dino my guy Dino don see say Election for Nigeria no be by noise E don go rest Jeje one place. Smart criminal. |
OBI minister of LAMENTATION have spoken OBI still dey reason say Atiku go step down for am 😅😅😂🤣😅😂😂😅 🤣🤣😂😅🤣🤣😂🤣 Atiku wey dey whine am. |
The group of persons that want to occupy Aso rock..... People who want a better Nigeria #30k pere Dem no fit pay. You see the kind of scam Nigerians avoided |
🤣🤣😂🤣🤣😂😅😅 🤣🤣😂😅😅😂😂🤣 Dis OBI Sabi Entertain person sha Linus OBI Peter Very very funny guy. Professor Wole Soyinka was right about this Obi... Guyman lie too much Very very double standard person. |
Orch1981:Do you even know what a polling unit is... ![]() ![]() ![]() Don't come and advertise your illiteracy on a public platform as this. |
Hmmmmmmmmmm His money could not save him His connection fail him Only JESUS SAVE |
This one wey Dem defeat for him poling unit sef dey talk.... Orisirisi... This LP people just get different categories and levels of Gbajue.... Na so Dem go dey tell OBI Say he won, he win OBI wey get sense Very very smart man. Himself no go court, tell court say he won. |
The General superintendent commander of serial contestant and lossing association of Nigeria as spoken..... You dey Dubai dey issue statement for Nigeria Nigerian in diaspora spokesperson |
The more reason why Tinubu planted you there... You only did your job perfectly. Well done |
Dem carry talkative do Emir Hmmmmmmmmmmmmm Yusuf go soon collect from Sanusi very very soon.... Sanusi be like El Rufai Dem no send anybody Papa E go talk am, as e be..... Na matter of time |
turmacs:And they should leave all the ones in the south East right..... ![]() ??You see how you people reason. If person talk now, Dem go gather say They hate us in this country. |
Arrest fireeee Arrest kwa.... Incase you are not aware The Bayeros and the Sanusis are all cousins and also families from the ruling class in Kano. Governor Yusuf just dey polarized family affairs because of politics and power. Dem go settle last last |
😅😅😂🤣😂😂🤣 😅😅😂😂🤣😅😂 Na National anthem be the bill wey una lawmakers dey sponsor and support now. You see how useless they are Very very useless... But we are too quick and fast to point fingers at the executives. Lawless lawmakers |
The Nigerian Jews, didn't migrate from isreal ANYWAYS........ So who sold them the story that, they were descendants of the Jews.... ![]() ![]() ![]() Kanu l think... Confused people Dem no even know their source How them no go dey disrespect elders anyhow Yoruba people go say Dem don join goat with people. |
Uzodinma God finally heard his cry..... His enemies are in perpetual pain No more calling him "Supreme Court Governor" God finally nack 15 inches nail for all his enemies mouth. If no be peer pressure sake Wertin concern LP concern governorship seat for lmo state...... ![]() ![]() ![]() ![]() ? |
Emefiele go soon turn to another Olisa Metuh By the time dis regime finish with am. Over humility gp wear am cloth |
😂😂🤣😅😅😅😅😅 😂😂🤣😅🤣😂🤣🤣 One person dey use Wike play Wicked Wike..... Una dey use Wike play abi. But seriously, if l be Wike I go use everything in heaven and on earth fight Funbara. I MEAN EVERYTHING IN MY CAPACITY FIGHT AM. |
The moment government chunk mouth for traditional matters.... Dem go spoil everything... Shey Obaseki wan chop Benin artefacts ni Something wey don dey long before Dem even born am. Small power like dis, Dem go wan flex muscle with tradition. All these traditional leaders know their levels and respect each other. But some egghead, political hallelujah boys Just wan create problems wey no dey before Dem go come politicize everything Scatter the age long status quo. Like Kano Like Benin |
OBI as president of Nigeria.... ![]() ![]() ![]() ??Na one big Gbajue Nigerians cannot afford Nigerians can't afford the pretentious fraud call OBI and his headless mobs. OBI go still cry in 2027 This l have seen. |
Contestant General of the Federal Republic of Nigeria.... Atiku be like Una give me president in peace or l die there Atikulate himself |
Dem don teach am, trick of how they escape justice in Nigeria. Do like you no well, make judge give you bail based on medical ground, then escape. E no go work dis time. You go try for prison eeeeeeehn |
IBB enjoy life sha... I just love the guy E Sabi go low-key.... E no too like noise |
Atiku the only reason PDP is dying and will continue to die.... Until Dem remove Atiku hand totally from PDP, the party will die a natural death. Atiku problem be say He dey think am say I get money I get money I can get whatever l want. YOUR MONEY PERISH WITH YOU |
Check well..... The speaker and governor don get problem |
Verydarkman, normal normal no get levels for Nigeria politics but for gossips only. But in reality If no be peer pressure Weertin supposed concern Obi concern Nigerian president. Shoe get size Okrika get quality. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 194 pages)
Going to tribunal in naija is a waste of time.
I asked AI to show me what animals would look like if evolution never happened