Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 102 103 104 105 106 107 108 109 110 (of 194 pages)
Storm the legislative quarters Took 3 minutes walk around And left the premises Funbara be like Na me be dis oooooooooooo Anybody wey wan impeach me, l dey here ooooooooooooooo I don show Mtchewwwwwwwwww Dis one na house boy governor Very very houseboy governor Who dey advise Funbara no get sense at all at all |
The goats and animals in Nigeria Hailing the military government in Burkinafaso and calling for same in Nigeria Because their candidate lost an election can see here, a glimpse of what a military government looks like..... Na just rehearsal be dis. |
Hmmmmmmmmm Isreal have come too far to back off This is the last fight and they must conclude what they have started. Next time think twice before you attack someone capable bof eliminating you completely........... Those hailing the Hamas group for attacking the isreal points then, calling it bravery. We look back now and know that It is actually an act of cowardice. |
Dem steal 2.7billion Court grant bail of #100m And you still think the executives are your problem....... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() As far as Nigeria judicial system is concerned Case don die like that ooooooooo Na so the case die. |
kingbee90:😅😅😂🤣😅🤣😂🤣 😅😅😂🤣😂🤣😅😅 It is a fact And you guys abandoned your heavenly blessed states to troup to the coward states by night bus. Being violent , lawless and hating is not bravery Being homely and accommodating is not cowardice. |
🤣😂😅🤣😅🤣 😂😂😅🤣😅😂 Somebody appointed by himself and two other persons declaring the action of somebody elected by 27 others illegal 🤣🤣😅😂🤣😂😂😅 🤣🤣😂😅😂😅😂🤣 Funbara go wake up one morning, see am for newspaper and TV news that he has been impeached and all security aides withdrawn. He is fighting a lost cause. He is not strategic at all. |
America and lsreal be like Shit and yansh When shit wan come yansh must open e no get as e wan do am. Biden just dey do media talk. |
Na una still dey take the Gbajue movement AKA obituaries serious. Professor Wole Soyinka didn't call them #GBAJUE for nothing. |
Wahalaaaaaa jam trouble If her mum, who was a single mother accepted her back home warmly That means It runs in their family I no go talk pass like that. You sure say, na you get those two kids abi you be caretaker |
[quote author=codwyha post=129831440]The presdent here is not known for obeying rules like that. We'll be having these type of incidents at least till he's gone.[/quote You are allowed to be stupid But displaying it all the time Is a high sign of madness |
So when you invaded and attack isreal and even took away people as hostages What were you thinking What were you expecting A friendly handshake right.... ![]() ![]() ??Anybody wey find wahalaaaaaa Anything wey him eye see Make e take am like that. You no fit go find person trouble inside him house, come dey preach peace give am After you don rob am. |
OBI supporters said OBI doesn't know if Reno exist but Obi's large supporters know more of Reno than OBI himself.... Is that not wonderful Reno whooping Obi ass everywhere he goes But Make una no vex oooooooooooo Wertin Obi buy for Reno market gangan sef. |
Obiedun:😅😅🤣😂😂😂😅🤣😅🤣 😂😂😅😅🤣😅🤣😅😂😂 That's new and e enter Wella MINISTER OF LAMENTATION INDEED |
Hmmmmmmm You beat my mama like this I mean my own very mother While l am alive... Hmmmmmmmmmmm Dead body go surplus... Like l am still alive ooooooo One of us must see Jesus live and direct that day.... |
Funbara is in office but not in power You go dey fight wertin fit keee you.... Politics no be for small small children Na men game....!!!!!!!!!!!!!! |
OBI NWANNE The court asked OBI and his team of Obituaries to present results contrary to what INEC presented Mr GBAJUE and his obituary team could not. So they are supposed to say you won, because you and your obituary team said so..... ![]() ![]() ![]() ?Incase you did not know OBI never went to court to say he won the election, read his petitions again He only called for the disqualification of the winner and asked the court to declare him winner on that basis. OBI TOO LIKE PLAY THE MOST ENTERTAINING POLITICIAN OF THE YEAR 2023/2024 SEASON |
I needed to read the whole write up to confirm if it was the same Ajuda l knew.... This man has been in the he business of fraud since the days of OBASANJO na. Dem still never see am imprisoned. Dem go soon release am now He Sabi bribe his way out eeeehn He don dey this business fraud thing for long AJUDA NA AGBA YAHOO. I DON DEY HEAR HIM STORY FOR LONG NA |
GBASGBOS Everyday between Naira and Dollar Let the best currency win Abeg |
One Human right activist talk am say These companies are not the problem But your own indigenous regulators Na Dem gan gan dey encourage these companies to misbehave after collecting Enough kickbacks from them.... BLAME YOUR INDIGENOUS VARIOUS REGULATORY BODIES FOR THESE COMPANY INSURANCE DONATIONS. |
Shebi una Sabi keep hostage as back up plan No problem Isreal say Dem no need the hostage again As una say una wicked Una sef go experience wickedness live and direct..... So people wey una kidnapped and keep as hostages no get wife and children abi... ![]() ![]() Terrorist |
She go soon find excuse leave one day Na you need to prepare your mind now No let am shock you She go soon leave as she use to threaten |
Worst of them all Minister of hellfire and darkness Dem supposed move am go Ministry of children affairs and kindergarten |
iamme1234:Dem no mention cultural/village artist here ooooo Na international starts the topic dey address |
The musicians themselves are enjoying their successe, na una Wey no get shishi, dey start hatred among unasef..... If Dem see, Dem go holla demselves continue their enjoyment Na una wey dey hustle to feed, dey fuel hatred among unasef Untop people wey no Sabi una Papa. |
Dis fight is never ending anytime soon The fight go reach next election Wish Funbara got balls But na puff puff mind he get He go dey punch above his weight. Wike go choke am die |
I heard of Religion comparative course Person go study religion comparative course..... ![]() ![]() ??I asked the person Dem dash you the course abi na you use your hand put am there. The school move her there and she accepted Chaiiiiiiiiiii I asked her What exactly do you intend to do with that course... She look me smile I fainted.....!!!¡!!!!!!!!!! |
Parents Imagine parents dey pay ahead for a child's expo, still get mind follow that child go exam hall.... Just imagine The Students already knows the parent had paid for expo, say they just concentrate on social media nonsense. All the lessons they are attending now are all expo centers which the parents fully paid for Chaaaaiiiiiiiiiiii Wahalaaaaaa don dey oooii |
WriterNig:558 death in Ukraine war in 2 years You sure say, brain no dey pepper you so Even Putin won't say that..... If you wan support something, support with sense and fact. We no be kindergarten children here. |
El Rufai support Tinubu right from his campaign, Bello own dey fight for him interest all along El Rufai is not loyal to anybody politically as long as his interest is not considered, he go scatter anything. He did it to OBJ Same to BUHARI So TINUBU too would have noticed this too Bello stole his people blind, must we now say, because he belongs to the ruling party, he should be allowed to go Scot free.... ![]() ![]() ![]() Some so called political journalist sef Una Sabi write nonsense |
🤣🤣😅😂🤣🤣😅😅🤣 😂😂😅🤣😂😅😅😂😂 Na reverse politics we dey play for Nigeria Na another party go dey help other party cry for their problems......... One party get problem Instead of solving it Dem go say, na the other party cause am Very very foolish,shameless and clueless people |
Once you can control your John Thomas 80% of your problem as a man is solved. Problem wey John Thomas go put man, him money no fit solve am. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 102 103 104 105 106 107 108 109 110 (of 194 pages)
