Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 194 pages)
Hmmmmmmmmmm, Na lran gangan be isreal target all this while When the heat is on HE-RAN will surely RAN lran don dey do testing testing since Isreal dey look Dem with one kain devilish and bombastic side eyes. Just like the Palestine, make lran just attack first, we go see who go laugh last. Isreal will surely not do the first attack, they won't never ever, Dem don dey wait for this opportunity long long time. |
This man no just get sense at all at all He should just keep quiet, instead of talking trash..... |
So you expect her to provide for you as a man.... ??.?And you will sit down with full joy and satisfaction eating what your wife provided with her sweat comfortably IF YOU ARE DOING THIS , AS A MAN YOU ARE A SHAME..... ONE ELDERLY MAN TOLD US PUBLICLY I NO DEY Bleep MY CHILDREN NA MY WIFE I DEY Bleep NA DEM, I GO GIVE ALL MY PROPERTIES MAKE CHILDREN SEF GO HUSTLE ALL OF US OPEN MOUTH, WE NO DIT CLOSE AM |
Shey na that one be the solution abi... Small minded people. Simply tell them to adhere to all safety measures next time to avoid further occurrence. Which one be say, we ban any movie on water and riverine areas. Which kind nonsense be that |
E be like Tinubu no give Atiku man dis contract oooooooooooo Atiku no something we don't know Dis one wey Atiku wan no by force by fire E be like e don calculate him own share inside before Dem divert the work give another person..... Atiku Atiku Atiku The president Nigeria will never ever have |
Road no good Dem complain Road don good now Na to die dey hungry una again Die wey una go still cool down die, una dey hurry. |
I go nack my wife tire I go nack her eeeehn Mtchewwwwwwwwww Marry first... Nack go be the last thing on your mind Bill go wan keeeeeee you |
socialmediaman:BUHARI formed CPC because he thinks he was popular enough to win. BUHARI was the founder with like minds the same way, TINUBU formed ACN with like minds. They thought they were popular enough to win. Since he think he is bigger than LP in you people's head.... Let him leave and form his own party with like minds, let's see what becomes of him. |
😅😅🤣😂🤣😂🤣😂🤣 😅😅😂🤣😅😅😂🤣😅 The way OBI go loss in 2027 eeeehn Himself go shock........... Suddenly they realized the North is important The North have been marginalized not the south East again 😂😂🤣😅😂🤣😅🤣😂😂🤣 😅😅😂🤣😂🤣😅😅😂😂😂 After election they resume to their SOS mood Jezzzzzzzzzzz |
socialmediaman:Let OBI do the popularity test and float his own party.... Let's see how popular he is..... Bet me, OBI won't float his own party, he will still be looking for another mushroom party to hide under. LET HIM DO THE POPULARITY TEST. |
Senior LP acting like their low budget LP Always blaming opposition for their inability to settle themselves in their party.... You cannot settle your internal party crisis and you want to govern Nigeria..... Una see say Na joke una dey Una never ready for governance at all at all |
Na Dem Dem Make Dem dey bully each other Bullying na part of them. Gambari keee Fulani Wertin concern us. |
Another heart attack for the enemies of Nigeria..... Una mind no go touch ground. Nigeria shall rise again |
Finally, Dem go settle out of court.... They will settle the FG, the matter go rest. Na that one wey run go get problem, he don automatically become international refugee. Any country very catch am now, go exploit am finish. Na that one go be cash cow for any country wey first catch am |
😅😅😂🤣😂🤣🤣 😅😅😂🤣😂😂😂 A house built on falsehood must surely scatter. When your enemies are busy blood bathing each other, without you firing a single shot at them........ We Don tell Dem before say LP under OBI Na Gbajue movement Dem no wan hear. See party wey wan rule NIGERIA. |
Baba who you dey whine You are.....!!!!!!!!! All politicians are desperate They can do anything to get votes. You are not an exception Gbajue Gbajue Gbajue He wan to dey form SAINT. |
Dangore never talk price, una don dey tell am how much e supposed sell.... Evil people..... Dis one sef na government fault abi Very very evil people... Una see wertin una Papa and Mama wey dey do oil business dey cause abi.... Issokay We are all NIGERIANS |
OBI wan run again as usual.... See who warn govern Nigeria Small problem, e don relocate. This one for govern anything like dis... ?? |
😂😂🤣🤣😅😂🤣 😅😅😂🤣😂🤣😅 Una go dey trust USA 😂😂🤣😅🤣🤣😅😂 The same USA that warn Israel to stop attacking Palestinians. Isreal don no say, USA can't do Dem jack, that's why Dem say Una help us oooooooooooo, una no help us oooooooooooo, we go attack alone. People with Jewish origin are the major financial of elections in the USA either democratic or Republican or any other party. YOU GO DEY TRUST USA FOR ISREAL MATTER DONT Bleep WITH ISREAL. |
Sani said nothing but the truth But You want power by force by fire You got it and now you realized the challenge .... ![]() ?You take them on and stop whining like a baby. Polithiefcians with their antics. If you can't handle ordinary salary matter, then resign but He rather die there than resign Mtchewwwwwwwwww Birds of a feather Like he is better than El Rufai |
🤣🤣😂🤣🤣🤣 Una still dey take this Obituary serious Baba nla fraud Gbajue authentic |
Bp for the enemies of the nation Una mind no go touch ground |
Happy Birthday, president Bola Ahmed Tinubu ( Alabi) May NIGERIA and NIGERIANS prosper and succeed in your tenure. Just like BUHARI may all those who wish you death, experience death before you , may they suffer terrible and irrecoverable loss in all their endeavors. God bless Nigeria |
This comedians don start again Cry cry baby of Nigeria You want a 6th state in a zoo And you want the zoo to give you trillion Una go on holiday for a while Only to resume with nonsense again. |
But the online Obituaries will disagree They will rather blame Tinubu for their troubles... Anything to make the Andrew liver salt party look blameless issokay. Gbajue movement .... If Abure no dey see money chop, why he wan die there.... Party of self righteous people They are the saint Others are the devil. |
Rufai the attention seeker... When he was in PDP E wan use yabbies finish BUHARI... E join APC, e use yabbies finish PDP E dey attack TINUBU wen he was in good book of BUHARI.... Wen he see say, president no go reach am, but vice fit touch am, he join TINUBU to yab BUHARI...... TINUBU don break him backbone finally, baba dey plan how e go take collect VP at least in the next election.... E go fail again this time. I love El Rufai though, he is also a good political strategist. El Rufai is the Northern Wike, they are only loyal to you when they seek power, once they get power... THEY ARE LOYAL TO THEMSELVES ONLY. |
Declared kidnapping a capital offense punishable by death or life imprisonment with hard labour. Make we see who wan die true true. Una go catch boko boiz, still free Dem Call Dem "repentant BK boiz" Is that supposed to be a joke or something. |
😅😅🤣🤣🤣🤣😂😅 🤣🤣😂😅🤣😂😂🤣 You go see as Dem go stylishly avoid makinde and Wike..... Those ones big pass PDP. Dem no be PDP mate. |
Last last Gumi go end up as another El-zazzaky, na small time remain for am. Hand don dey near am small small. E go soon go for another questioning, e no go come back. E go be like film trick for him eye. |
Dis one dey make mouth now If hand touch am now The sympathetic morons hailing him now, will say, " forgive am, na small boy dey worry am" Keypad warriors. Small boy wey dey deliver message wey pass him age. Issokay...... One by each, hand go reach all of una, no matter where una dey hide.... SHEY ALL THE MOUTH WEY KANU MAKE, HAND NO TOUCH AM..... ![]() ![]() ![]() ![]() ??COWARDSSSSSSSS....!!!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 194 pages)
??.?