Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 212 pages)
The so called invisible mother Russia is not that invisible anyway Instead of waiting to die, why not launch out and die trying. Ukraine have scored a point that Mother Russia is just a bully and a weakling. Russia may eventually win but Ukraine have given them a scare for life. The werey go soon they threatened nuclear weapon, any small attack like this Werey Putin go dey threaten nuclear weapon like say, na only am get am. UKRAINE DON PROVE SAY NEEDLE SMALL BUT IF THE SMALL NEEDLE SHOOK YOU You go see blood. |
Na so Trump tell people to go and attack lawmakers even with his VP present.... So called advanced country..... Civilized people with uncivilized character. E don tey, wey Nigerian lawmakers throw blow sha..... Dem don find ways to settle themselves without blow. |
Cease OGUN state allocation for whatever period of time it takes to settle this rubbish and use it to settle this nonsense.... Very very embarrassing nonsense . Mad people in power. Una think say, Una madness and rubbish reach international community. Una go learn in hard way... |
Putin how far..... ??Ukraine occupying Russian territory for even an hour is a victory..... Make any werey try this shit with the US. Russia is just another overrated lran. The werey go soon threaten nuclear weapon now...... Very weak nonsense werey. He will surely be regretting the day he invaded Ukraine now. But This Ukraine sef get mind oooooo Well they have nothing to loss again sha. Ukraine be like Make everything kukuma scatter. |
MichaelSokoto:I already support your claim with my earlier comment on this same thread EMEFIELE IS THE NEW SANNI ABACHA OMO ALE JATIJATI |
Emefiele the new SANNI ABACHA of our time Just few years in charge.... Werey sef wan contest for president Imagine how the country go be under this werey. ELERIBU OMO ALE JATIJATI |
Like we even have 2% now Mtchewwwwwwwwww All of Dem na slay queens And hook up pro |
😂😂😅🤣😅🤣😅😅😂 🤣🤣😅😂😂😅😅😅😅 🤣🤣😂😅😂😂😂🤣🤣 Na wen Russia gragra ends Ukraine begin their own...... Putin this , Putin that E go come out threaten nuclear weapon now Oga Putin, Ukraine no use nuclear weapon oooooooooooo Na the same weapons, even inferior to yours na e Dem take dey fight you oooooooooooo Make una dey fight dey Last man standing.... Putin go dey regret the day, he decided to attack Ukraine now. He never saw all these nonsense coming. |
Una dey use Emilokan play..... Baba no dey use politics joke Ganduje is good to go, he as outlived his usefulness as a party chairman. Freshness is needed..... Interesting times ahead in the politics of the ruling party... Unlike one social media party that cannot put the party in order but want to put the country in order. Ordinary party convention they cannot do peaceful. LIKE SERIOUSLY IF YOU CANNOT PUT YOUR PARTY IN ORDER ORDINARY A SEGMENTS OF THE ENTIRE POPULATION, HOW CAN YOU SAY YOU WANT TO PUT THE COUNTRY IN ORDER..... ![]() ![]() ![]() ![]() ?YOU DEY WHINE..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ? |
Before you fit chop woman money Either you dey treat woman infection You be babalawo Alfa or pastor..... Or you go tell her say First give me #100 l go use am give you #1miliion. |
People dey hungry this one still dey find means to shut them down from crying This people really understand democracy like this abi.... Our own democracy get as e be oooooooooooo Is that the solution to the problems we get now oooooooooooo Who swear for this people gan na |
The Nigerian police force, always in the news for all the wrong reasons.... Police go leave criminals with weapons and evidence dey arrest the innocent call them criminals . God no go let person get police case, na that time you go no the meaning of Nigeria. |
Ekpa don dey reach home small small Hand go soon touch am The red cap citizens who were hailing him now, will now gather themselves and cry for government pardon. Like they are doing for Kanu..... Una no get mind Una go dey sharp mouth If hand comes touch una, una go dey cry ethnic tears.... Ordinary chest beaters. |
RuggedBiafran:Passport is worthless, passport is worthless but Dem no born you well to travel without it...... Last last all of una go well . |
This one don see this people finish... E don see Dem say Dem be cash cow Just capitalized on something they are passionate about and chop Dem raw...... You wanted out of a country You are participating in their elections You have representatives in government You collect allocation from the same country You use their passport and so many on And you wanted out Really...... ![]() ![]() ![]() ![]() Una never ready to comot. Una just want to taste power too but na long rope una dey |
Person wey him Papa from Germany Him Mama na Scottish Dey call others immigrants.......... USA is a country of immigrants. Trump sef, very very loud mouthed. If everybody Waka comot based on their origin, USA will be empty. Deportation is normal in USA Obama was said to have done the largest deportation in USA history but he didn't make noise about it. TRUMP getaaaaaat. |
Bible talk say Na inside the so called house of God Judgement go take start..... Bible don already know say Dem go use Bible scammed many people. Explanation go finish for many people mouth on judgement Day Dem go explain tire |
Na so OBJ own be Same thing he did during BUHARI regime Na to dey give advise through letters and interviews him Sabi...... Noisemaking Attention seeking elders. Who him advise help sef.... |
Many troubles for the man that troubled so many others..... El Rufai troubles is not ending anytime soon. Dem sha wan crumble am. But If Dem no fight themselves, how the masses wan know say, Dem don shortchanged them. Let the roforofo fight continue Referee blow whistle |
🤣🤣😅😂😅😂😂😂🤣🤣😅😂 🤣🤣😂😂😅😂😂😅😅😂😅🤣 North tire keh They are tired because they only want power They ruled Nigeria the most. What is or are their achievements.... ?They can't breathe without power. Who no tire for the North before in this Nigeria.... ![]() ![]() ?If Dem wan go, make Dem dey go oooo Make everybody defend their territory. But the truth be say They don't want to go They just want power back desperately |
Na everything be politics for this black on black Man..... Till today the black on black devil never chuk mouth for the supreme Court judgment liberating the LGAs from their devilish grip. Werey no gree talk because He was also guilty. This one sef dey find power like him mentor ATIKU |
VDM already bought the products Prophet go explain tire Explanation go finish for him mouth E go explain how the soap go give the buyer speed and prosperity in life by FAITH. VDM go just damage this false prophet for life I heard he had withdrew the case He better do. Because the kind disgrace that await him eeeeeeeeehnnnnnn will drive him to another profession patapata |
That's why campaigns are not cheap... Election no be by crowd oooooooo Na so OBI start the crowd movement TINUBU doubled the crowd.. Last last we know, how the election went. TRUMP always pulled crowd anyway, anytime, anywhere in the USA but the man referred to as SLEEPING JOE. Unseated him as an incumbent. Abeg let the election begins l can't wait. But My heart and soul go for this WOMAN. |
TossTos:So VDM bought the products as seen in his videos based on what the prophet said the products will do and the products did not worked as expected. CAN'T VDM SUE MR PROPHET FOR SCAMMING and SALES OF FAKE PRODUCTS BASED ON WHAT IT WAS ADVERTISED FOR...... ![]() ??BECAUSE HE ALSO HAVE EVIDENCES. WOOOOOOOOOOO PROPHET DON BUY MARKET. PROPHET DON REACH BUS STOP VDM GET DEJI ADEYANJU AND OTHER OGBONGE HUMAN RIGHT LAWYERS FOR HIM BACK UNA THINK SAY, HE JUST DEY TALK |
Court no dey work with faith but physical evidence..... Like you take person go court tell court say, the person use juju keeee your person. JUJU is not known to law, like your faith is not known to law Dem go tell prophet, make he come prove how him products dey do all weertin him talk say he dey do. Na NAFDAC wey come enter the matter be another problem. Prophet don go drag NAFDAC enter wertin Dem no fit explain. Prophet go explain tire EXPLANATION GO FINISH FOR HIM MOUTH |
Except him right.... Always having this holy than thou attitude Always thinking Nigeria is better off with him only in power. Baba Abeg just go sit down Jeje like IBB dey look. Your talk don dey irritate us too much now. |
This guy just like attention... Trying to be another SOWORE in diaspora Mtchewwwwwwwwww Getaaaaaat |
Isreal never start with Lebanon Dem still dey gather ingredients.... Una dey use isreal play. Dem talk and do... Dem no dey do We will We shall Dem no get time |
DAVIDO don talk am Dem go fell it......... I was wondering too But this EMILOKAN matter touch everybody |
One goat go still come tell us say WERTIN concern us there.... People future wife. Imaging selling your body for human hair to cover your empty head that can't reason right...... This gender and nonsense eeeeeeeeehnnnnnn........ End time gender |
😂😂🤣😅🤣😅🤣 😂😂😅🤣😅😅😅 Later dis one sef, go dey follow fellow ignoramus shout OUR GOVERNMENT IS BAD LET GOVERNMENT CUT DOWN COST OF GOVERNANCE.... AN AVERAGE NIGERIAN IS A LOOTING MACHINE JUST WAITING FOR AN OPPORTUNITY TO FUNCTION EFFECTIVELY. |
He reach to remove am Guy man living like God Remember the little boy at the mall he beat mercilessly while tagging him "IPOB' Power is really transient. He has been used and dump |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 212 pages)
??

