Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 194 pages)
TINUBU IS NOT JONATHAN or BUHARI That El Rufai can intimidate. El Rufai sef no go try am El Rufai is no match for TINUBU |
Two domestic nuisance |
Sooner than later, hand go soon touch this Man..... Na small small, he go soon talk wertin go make hand touch am soon |
They deserved it They follow for the depreciation All of them go follow chop inside... As una no wan give Nigeria rest, unasef no go no rest. Una mind no go touch ground sef |
🤣😂😂😂😂😅🤣😂😂 😅😅🤣😂🤣🤣🤣😅😅 Same university in Nigeria, with Nigerian girls 😂🤣🤣😅🤣😅🤣😅🤣🤣 😂😂😅🤣🤣😅😅🤣😅😅 Make l laugh again |
Zeebuy:🤣😂😂😂😂😂 ,🤣😂😂😂😂😂 🤣🤣😂😂😂😂 Na Dem E pain am Baby factory products |
Dem don carry am enter WAEC sef Fraudsters Gbajue |
Another useless online warriors disposed Because you have phone and shikini Data You go dey your Papa compound, dey cause trouble for your generation. I think more of this is needed at this time. |
Make you no go use your own wreck her child own.... She get right to ask E reach to ask |
Yes Daddy You dey whine me ni This OBI can even follow babalawo because of politics..... Well e dey learn the rope sha OBI is still a boy He is learning the rope Well done |
This one don wake up with a cracked brain again... Anytime, he needs attention, na to use nuclear weapon threaten over 9 billion people on earth, like he will be the only one alive after everything is done.... Very very werey president. |
Basketmouth don start again Dem say Person wey dey talk too much Is likely to talk plenty nonsense... Wicked Wike on the beat again |
We Don tell them before say Even UN go follow Dem cry..... That thing wey Dem dey find, Dem go see am. Dem go see am in abundance. |
In the voice of the obituaries... THEY WANT TO ISLAMIZED ABIA STATE.... Ewusssssssssssssss Headless mobs |
Akpabio had always been a greedy person Na him greediness drag am enter APC But Batman will not support his removal Batman knows how to play the noise game All dis cut and join news, no go change anything. May be after this four years, Akpabio can take a bow, but for now, enjoy the AKPABIO show. |
All the cows and goats wey dey hail the killers of this noble soldiers how far.... ??Shey una don pack unasef go Delta go defend the village as una promise us on NAIRALAND... NAIRALAND keypad warriors. Una get mind keeeee Two majors Two captain in a single day.... ![]() ![]() That's declaration of war. Una mind no go no peace |
anonymous1759:Me... ![]() Pained.. 🤣😂😂😂😂😂😂🤣😂😂 Yaba people don open door Dis one don escape again Be happy your personal Lord and Savior won Be happy..... Are you okay now... ![]() |
Like seriously, Padding is not new in Nigeria Why una come take this one serious.. Dem go still pad next year again. First time l heard about padding was during OBASANJO ERA. Dem catch Dem, Dem say no be padding na "CONSTITUENCIES PROJECT" Na because some got more than others, na why the noise plenty... All of Dem for that assembly, both green and red chamber be BARAWO |
Bwala the glutton bashing heavily the social media president OBI.... Bwala sef get bad mouth, obituaries don meet their equal.... But seriously all what Bwala said is right. OBITUARIES/GBAJUE OVER TO YOU. |
Election abi selection... Who told you there democracy in Russia. Another selection concluded. Everything wey get beginning must surely end somebody..... Let Putin enjoy his autocratic government, e go end someday. |
😂😅😂😂😂🤣😂🤣 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣 😂😂🤣🤣😂🤣🤣😂 Africans and their bitter politics of annoyance and anger..... He never meant well for the community in the first place. |
See wertin Northern elites are causing their non elite people... Pain and agony all in the name of politics and power. Na this monster wey una create go soon consume all of una soonest. |
Namaster:Werey dey him Papa house dey type shit... If Dem born you gangan well... Go near that place this night. You go see Angel today today. Even Asari Dokubo, una Papa no go try shook mouth for this matter wey you dey talk so. |
People wey dey follow this community rejoice over this matter, go soon follow them cry.... Una get mind kill Major join......... Una generation go feel am. Wertin una buy pass market, people wey no even follow una price the market go pay inside. |
Dem dis one don buy market.... Una get mind kill Nigerian soldier.... Odi is an example... If you dey that LGA relocate I say relocate oooooooooooo Nigerian soldier no get Joy when it comes to one of their own being harassed not to talk of killed..... People wey dey follow una dey rejoice Go soon follow una cry massacre . E don red for all of una in that area. UN sef go follow una cry |
Like l no understand Hoodlums invade vigilante office 😂😂🤣🤣🤣🤣😂🤣🤣 😂😂🤣🤣😂🤣😂😂😂 Nothing wey person no go hear and see finish for this Anambra State. So Anambra get hoodlums... But na Tinubu be their generational problem. Land of billionaires in indeed... They are really enjoying life in Anambra State |
This lunatic don need attention again Who dey beg you not to start Start na..... And see wertin go follow, wether you yourself go dey safe. Mumu man Very very foolish president. |
Na fury vs Anthony l wan see.... Fury sef no for him mind say Na big body without engine him be... Fury no go last round 5 with Joshua.... Hopefully the fight go happen this year. |
Person wey no get work Wey no get #100k for account Don drop quote...... Ask her to show us, her Papa account balance before he marry her Mama She sef go shame...... Na people wey get poverty background dey reason like this. Poverty don massacre their life, so Dem believe say, after money na money. God punish poverty....!!!!!!! |
Shey shanties dey for Anambra ni Anambra the home of billionaires I think say, everywhere smooth and set for Anambra State. OBI has don everything needed to be done. OBI don turn Anambra to Mecca already 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂 This silly Nigerian Israelite and their nonsense bragging right eeeeeeeeehnnnnnn Awon olori pelebe.... Make Dem sha follow night bus enter Lagos. We go welcome them as usual. Eko no get time for haters...... |
As matter stand now Na only Kanu fit chop pardon last last. Be like, him head don reset say No be by gragra, if l continues like this, l go tey here. This myatti killers, go tey pass Kanu for that cell. Gumi Igboho Ekpa..... On the line |
Wertin BUHARI dey fear to do since For over 8years. BATMAN don do am..... Na Sunday lgboho remain now. E don dey form local champion again Hand go soon touch am, make e just do any small nonsense.... That one we dey Sweden, Ekpa abi na okpa be he name, e don quiet small now. E don tey, we l hear him voice. He don dey hear new things,small small say, hand don dey move close to him backyard. Every eediotssssss, against Nigeria go soon receive sense, sooner than later |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 194 pages)
??