Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 194 pages)
Dis one dey make mouth now If hand touch am now The sympathetic morons hailing him now, will say, " forgive am, na small boy dey worry am" Keypad warriors. Small boy wey dey deliver message wey pass him age. Issokay...... One by each, hand go reach all of una, no matter where una dey hide.... SHEY ALL THE MOUTH WEY KANU MAKE, HAND NO TOUCH AM..... ![]() ![]() ![]() ![]() ??COWARDSSSSSSSS....!!!!!! |
Putin and his men don finish penebeating experiment finish for him body. Na wertin Nigeria for do that finance nonsense be that.... Make we see the leg wey the werey for take use escape. |
Minister of Darkness Wertin he dey do there before Over bloated buffon...... Since he was appointed, can anybody mention one singular changes he has done. End time minister |
Gumi boiz.... Na who Gumi wants the government to pamper be dis.... Lazy ass terrorist...... Hand go soon touch all of una plus una sponsors. |
OBI The religious tourist He go soon resume church tour when it is time Na Islamic tour season be dis YES Daddy YES Daddy Gbajue. |
El Rufai is back in Nigeria He needs attention and he is getting it. He is only gathering forces so has to have a better negotiating political power in the next election. Politically El Rufai is not loyal to anybody Check his antecedents He just love attention, so that he can always negotiate his way to power. That's exactly what he is doing. |
I talk am before Hand go soon reach this terrorist advocate Na small small..... Dem go soon catch am fully. He is getting the attention he needed though Another Al-zazaky in disguise |
Nothing go happen..... Na husband and wife matter Isreal go do wertin Dem wan do, USA go find one thing one thing talk to defend them last last. USA no go do isreal jack. Isreal fears no foes |
See person future wife..... Wertin person dey use shame, dis one don lost am. No dignity at all |
If we call labour party mushroom party now Their supporters go dey vex, like pikin wey Dem comot breast from him mouth while sucking.... Gbajue movement |
Shey one ewuuuuu, news said, one don escape So who are dey filing charges against Everybody sha want traffic to their sites to gain more audience... Bad news really sales faster |
Woman hating on woman since the days of Adam and Eve..... They only agreed when it comes to hating on men. A woman enemy is another woman, infact the closest woman next to her, except her mother. |
SIMPonPatrol:
|
Aproko Gbeborun As you no get work na Cho cho cho cho no go kee you. Na werttin put one guy for kirikiri you dey try so.... May God help you |
Once your own people turned against you No matter, how wealthy, powerful, connected you are... YOU ARE A GONNER..... MOHBAD had too many friendly-enemies. |
Yes Daddy.... It is the islamic season He go soon resume church own. |
Oooooooh No be only soldiers collect, Dem keee police officers too..... Una mind go dey Una generation go hear the story. Una go run leave that same land go. |
This one still dey call Almighty Allah dey do wickedness...... If Dem call Dem terrorist now... All of Dem go dey foam for mouth Yen yen yen yen............. |
Tales by moonlight Una get mind keee soldiers Una still dey talk....... Oya come out and fight na Shey una say, una get craze full ground Come out and fight...... Shebi as una don kee the soldiers na Una don win abi.... ![]() ?Shey the land don be Una own now.... ?Very very senseless and lame excuses. Make una reserve the story for una generation yet unborn, because this wahalaaaaaa wey una cause so, na season film, e go longggggg |
engrchykae:😂😂😅🤣😅🤣😅🤣🤣 😂😅😅🤣🤣😅🤣😅😅 So you dey hail police now 😂😂🤣😅😅😅😅😅🤣😂 NIGERIANS Whoever call for trouble,will get it in full dose Irrespective of the community...... Pikin wey say, the paper no go sleep, him sef no go rest. |
If we have to WE WILL DO IT ALONE A president with ballsssssss A determined country It is now or never. Uproot all terrorists with whatever means or convention... Death to all terrorists |
Una gather mind kill Two majors Two captains And 18 other soldiers.... That's declaration of war, under whatever guises..... Una no go know peace oooooooooooo If your family or relatives dey that area, make una relocate for the next one year..... All this keypad warriors online, no go help una oooooooooooo Na to just dey form Jet li and Jacki Chan online be their own. |
Putin wey dey form overlord dom jam something......... Lord Putin, you are not invisible. You are only human Incase you forgot. If you think you can keeee at will You can also be terrorized at will. It shall be ill with the Wicked. |
Dis one dey send condolences from Dubai... 🤣😅😅😂🤣🤣😅😂 🤣🤣😅😂😂😅😅🤣 Dubai polithiefcians Every four four years, e go fly come Nigeria wan govern we, wey dey Nigeria... Very very useless failed polithiefcians |
Moscow of all places.... Putin thinks Russia is invisible Yawn Yawn Yawn Testing microphone Testing microphone Testing microphone Person wey dey spread war, no go no peace. Russia no go no peace, either Ukraine go down or not. |
E get points sha For the first time, l agree with this rugged and arrogant guy.... Those who need giveaways are not on social media. |
🤣🤣😂😅😂😅😅 🤣🤣😅😂😂😂😂 🤣🤣😅😂😅😅🤣 Confusion in the camp of the enemies Raise am Raise am Raise am More fire 🔥🔥🔥🔥🔥🔥 |
Is this supposed to be news, Anambra wey Dem dey slaughter demselves on daily basis. Weertin come be kidnapping. Soludo over to you..... SIR |
Another gbas gbos for the enemies of Nigeria. Na small small Na heart attack go keeeee all of una. Una mind no go touch ground |
When God want to fight for you without involving you........ Two friendly enemies, helping to destroy each other. Two frauds Gbajue Gbajue Gbajue |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 194 pages)
