Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 194 pages)
As pastor dey talk about Jesus They also need to talk to the first human that converse with the devil directly.(Woman) How person wan take talk about Jesus without mentioning the devil. |
Jakpon:Where is the lie in all you wrote here. You just the plain truth Which they knew all this while |
😂🤣🤣😅😅😂😂🤣 😅😅😂🤣😂😅😂😅 So una dey run for the same demons wey una dey pamper. Insecurity thrives when community cooperate with it. |
SisterAnn:Birds of a feather. |
This one wan dey use man fund her fake lifestyle....... She should asked the now sugar Mummies who were once like her How farrrrr......!!!!!!!!!!!!!! |
They will blame APC See people wey wan rule Nigeria Common inter political rancors they cannot solve........ Association of aggrieved demons. |
There next target Russia is aggressively trying to take over Africa. |
We thought it was for the men alone Be like their women no wan gree.... |
USA go dey act like The USA is heaven on Earth Mtchewwwwwwwwww |
😂😂😅🤣🤣🤣😅 😂🤣🤣😅😅🤣🤣 If l talk say, prison dey sweet this werey Him fellow online/offline werey go dey cry Yen yen yen Make Dem just forget am there The place dey sweet the werey |
Chai See weertin Dem reduced Daddy Atiku to To dey make cameo appearance for comedy shows........ Chai Finally Dem don turn Atiku to Dino melaye. |
Una go dey cry marginalization The small one wey una get Una still use wahalaaaaaa scatter am Suffer no dey tire una..... ![]() ![]() ![]() ![]() ?Person wey swear for SE region No go die better The curse really strong. |
This one never ready to leave prison The place too sweet am Enjoyment full there. |
He is not yet matured. Rufai is still crawling politically Even at over 60 years old. He did not know how to fight politically He is easily bittered and offended Very very bittered human being. You can trust such person with power. He is only loyal to himself and his pocket. Mention one of his benefactor he as not abused From Atiku, To OBJ To Buhari |
Make all of una dey live in deny Weertin una dey pamper Go soon render all of una homeless Na matter of time.........!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Shey we saw Eze ndigbo of Lagos threatening lagosians with IPOB before he was arrested and jailed. Make una calm down Na una eyes una go take see the wahalaaaaaa wey una dey pamper..... |
Tompolo come big pass Jonathan Na WA oooooooooooo Orisirisi E don show Jonathan before E don go show Jonathan again. E don go warn am for him house What audacity. I trust Jonathan to obey and keep mute. No wonder his momentum as died lately. Tompolo be like U no me na U no weertin l fit do Make e no be like I no warn you Na why l carry myself by myself come meet you eye ball to eye ball I no kukuma send you No come pour sand sand for my garri |
I thought they said FG is the one withholding the werey case. He is pleading for more time to examine a case going to 4-5 years now Una sure say This werey wan comot for that prison Be like the place dey sweet am. He wanted unrestricted access to visitation but can restrict the movement of others with threat of death. You see how heartless this man is . |
Timber keh Weertin him dey find there... Dem dey call bulls Snail sef show face. |
😅🤣🤣😂😂😅🤣🤣 😂😅😅🤣🤣😅😅😅 Cunny Man E don cast FG don close case Come defend yourself You dey play games. You wan choose the judge and court to try you Which kind nonsense be that Be like This guy dey enjoy where Dem put am. |
Why always the Nigerian police force.... ![]() ![]() ![]() |
Sha dey prepare money down to bury your Papa.... Na your Papa go find trouble E don carry wood wey get ant enter house The woman no get fault ooooooo Blame your papa That thing wey your papa dey find up and down E don finally jam am |
Smartcitizen:October 20, is here Where are you guys... ![]() ![]() ![]() ??If Dem call una wailing wailer and chest beaters now, una go dey vex like dog wey miss bone Online chest beating and ranting is all you can do. Mtchewwwwwwwwww |
😂😅🤣🤣🤣😂😂😅🤣 😂😅😅🤣😅😂😅🤣🤣 People that want to rescue Nigeria. Like they have never ruled before now. Nonsense ingredients people. |
Weird names give to to the South South no contest am..... One Yoruba name that still baffles me to today is my course mate with the name AGBOGUNLERI meaning Carry battle for head More like wahalaaaaaa is my hobby The person come short like short put. One day , she offend one lecturer The lecturer look her from head to toe Come talk say No wonder Dem give you that name Your battle too much for you to carry. |
Bolivia with their suffocating weather Na so Dem carry Kaka, Ronaldinho, Robihno and so on, to one yeye field wipe Dem 5-0 on one of their world qualifiers some years back...... Ronaldinho come dey shout Meeeeen All through the game I was struggling with my breathe. |
A serial defector like him should know better He is talking from experience.... But that he and his online and offline goons are not pained by these massive defections is a big lie..... If these guys are defecting to ADC Shey the werey go dey talk all this plenty talk... ![]() ?Giringori and all his offline and online goons are in sifia pain. |
As matter come dey be so Be like Giringori and his online and offline goons go soon join APC oooooooooooo But weda Dem join or not At this point They are very very too useless to APC Men wey matter don mount already. |
Shebi all of una for una small head dey call Emilokan OTP Just to feel happy. Una just dey start. |
APC just dey sign players left and right, back and front Weda transfer market open or close, Dat one no concern dem Dem no send anybody Papa. Na PDP players Dem dey sign pass Na ADC wey no get any valuable player to sell, dey help PDP dey cry. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 194 pages)
