Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 194 pages)
Weertin you like fit be my own poison But for me As long as you no dey behave like witch and you no dey dey private and public OS duty. |
You dey shame to hustle But you no dey shame to beg.... Person wey no Sabi hustle go Sabi beg Your choice |
You dey chat girl She dey tell you say, she no dey fine You still get mind continue the chat You get mind oooooooooooo You get mind like thief You no fit off your phone Remove the battery first |
I told people No matter your billions you can't fight power. If you have seen money and power at play before, you will understand better. All those children wey dey say Musk go win How MARKET.... ![]() ![]() |
😂🤣😅😅😅🤣🤣😂 😅😅🤣😂😂🤣🤣🤣 Who go dey find 25% in a place where a local government votes in the North will swallow a whole state voting strength Which serious politicians go dey plan for that nonsense...... ![]() ?Buhari have showed the whole Nigeria How insignificant SE voting strength is Moreover Even if he turn the whole SE to Mecca Children of hate gonna hate anyway He can't do anything about it A bad child is a bad child But the father is the father |
😂😂🤣😅😅😅😅😅 😂🤣🤣😅😅😅🤣🤣 See who dey talk Appointment bandits |
No need na Make Russia come Nairaland come give their fans free visa to go fight Ukraine free Instead wey Dem go dey waste their energy behind keypads.... Make dem kukuma carry kala give all of them in the name of solidarity for Russia. |
Giringori don go beg for Pope inauguration we understand....... But same Giringori go dey shout Corruption corruption corruption |
Wike, Wike, Wike Is not just a lawyer for anything He is a very very smart man, a very good politician. Carry one hand hold APC not that strong hold Carry the other choke PDP firmly. Take it or leave , Wike is not leaving PDP anytime soon, he will never ever decamp to the APC.. PDP is his house, his stronghold. Nothing, no space for him in APC. As long as Emilokan is the president, Wike will stay with Emilokan not APC. |
Fayose has been a Tinubu boy from ground zero even before becoming a Governor. There was never ever anywhere, he spoke against Tinubu, someone should prove me wrong.... So fayose visitation to Tinubu is like The younger brother, saying hi to the elder brother. Nothing new here to me |
Orisirisi And na dis one wan become president. E go just tell una say, Nigeria problem is caused by Lord luggard after Winning. Dis Giringori no be like person wey ready for governance at all at all Make e dey opposition, he is good in that area, make e dey entertain his disobedient children |
That one don pass red flag oooooooooooo And you still dey plan marriage with her I dey reason say You no dey whine am well because No be really the size, na the doings. I appreciate her for coming clean with you The ball dey your court now If you like No play am well. |
Agbegbaorogboye:Bad belle is allowed...... Nothing do you, it is allowed I can feel your pain |
Be careful who you mocked There is nothing like it can never happen to me in this life......... All the goats and cows mocking Biden then how far... ![]() ?. |
When you are good in your field of endeavors You dictate the terms and conditions Terms and conditions don't dictate to you. CR7 will be remembered in the football community for a very lonngggggg time CR7 the pride of European football. |
Shey na Atiku l go vote for before Abi El Rufai Abi Amaechi....... No mention OBI here, Dem dey use that one scatter vote in Nigerian election. |
Amitex:Una talk pass like this in 2023 Una even talk say APC no go give emilokan ticket Here we are....... Polling Booth no dey social media No be by cho cho cho cho |
Antoeni:Children of hate , perdition and destruction Spotted..... As e dey pain Dem E dey sweet us Bad belle is allowed. |
DMerciful:Where Atiku/Rufai/Amaechi dey.... ![]() ![]() Keep your BP drugs handy Make we no come hear Na OBI news kpai am...... |
😂😂😅😅🤣🤣😅😂😅 🤣🤣😂😂😅😅😅😅😂 Hell fire Rufai E just start to dey see hell sha Dem don dey leave party for head of coalition 🤣😅😅😂😂😂😂😅🤣 😂😂😅😅🤣🤣🤣😅😅😅 |
I thought some people say Both are doing pranks Something wey dey world news na prank Trump already said to his aides He is not meeting Elon personally again. The battle is drawn. But l see Trump making Elon suffer throughout his tenure |
muyico:If you know you know |
On Buruji Kasamu Abati lied........... Nobody called for the extradition of an innocent citizen. The USA demanded for his extradition and he was about to be extradited. Na the extradition wahalaaaaaa keeeee Buruji Kasamu. His extradition case is everywhere please Reuben don lie for that one |
Mr Man, you knew her ways and lifestyle very very well before you wifed her You knew what you are wifing No come dey expect pity on this forum Let's hear from her too Something is telling me You are as guilty as her Make l hear her side of the story first. |
Your respondent wey no get name Dey deceive una Eno is gone and gone for good. Una just wan sell news with una correspondent without name. |
You sef get ojukokoro Your game finally caught up with you Na wen she do you favour You wan come back out.... ![]() ![]() ?You think say you wise Abi... ![]() ??Na man dey do favour anyhow Woman no dey do favour anyhow Take it or leave it. You don't want anything from her but you accept this favour from her right. You dey joke Na joke you dey She go spoil show for you You go think say na joke |
Fayemi Aregbe Lai Ambode Obanikoro Sanwo and the list remain endless Tinubu go make a nobody be somebody, Dem go reach where power dey , use the power fight am, Emilokan go still get the last laugh over them. Fear Emilokan, no be ordinary person be that. Politicians dont joke with loyalty/betrayal just like cultist. They threat betrayal ruthlessly. Sanwo forgot his beginning Power got to his head. Just six years of power He through away decades of stewardship towards his Boss. Lesson for those wey get brain to learn |
2tpick:😅😅🤣🤣😂😂🤣😅 😂😂🤣🤣😅😅😅🤣 How many of your governors, ministers, senators and federal representative is talking about Biafra...... Dey there, dey teach your children about Simon ekpa bravery. |
stanluiz:Let America give Ukraine their long range missiles to launch at Putin for 6 months . Just 6 months, l want to see something |
Normal normal Russia vs Ukraine in any level of life is a mismatched, levels defer A power house like Russia, should not be still talking about Ukraine 3 years after Ukraine should have been wiped off as claimed by Putin.... It should have been a walk over for Russia. Despite the destruction and ruins Ukraine is still inflicting constant pain on Russia is that not disturbing. Even Putin that you are defending is worried. You won't be saying this, if Ukraine too had be allowed by her backers to use long range missiles at Russia,the way Russia is doing. So it is still a mismatched battle and Ukraine had really hold her head high indeed. |
This man eeeeehn Bash government for social media Collect " keep mouth shut money for back" Na who dey believe this area Daddy l pity pass |
Hmmmmmmm This Ukraine eeeeeehn l just hope Russia no go dey frustrated nuke Dem They are frustrating Putin too much Imagining destroy 20 warship bomber planes deep inside Russia and then this..... If the west has given them long range missiles since like Putin is using, this war go don end since. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 194 pages)
