Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 194 pages)
But l dey look am Ooooooooooo Everybody is dumping LP, PDP Nobody is bold enough to dump APC Dem just dey grumble Dey murmur underneath. Hmmmmmmmmmmmm Hmmmmmmieeerrrrrrr Hmmmmmiesttttttttttt |
You dey mind this people Very very deceitful people Theirs is the original, others are fake. Religion of peace indeed. We have enough laws oooooooooooo Make any other religious die in your place of worship oooooooooooo Make e no reach outside. |
9jvirgin:
|
Obasa sef wan flex muscle for Lagos politics Who dey deceive am. He is gone for life politically. Make e just enjoy wertin he gets if not, they will reason is matter beyond repair. |
Atiku don dey love everybody 😂😂😆🤣😅😅🤣🤣😆 😂😂😅😅🤣🤣🤣😅😅 Atiku wan sha overshadow Obi For dis talk talk game OBI don too dey shine Atiku no like am 😂😂🤣🤣😅😅🤣😅🤣 😂😅😅🤣🤣😅😅🤣😅 |
Junior brother (LP) don tackle Senior brother (PDP) , it is a family affairs. |
Jestin:No vex, which of the labour The one wey dey like go on strike Or the one wey all their elected legislators don almost port enter APC finish.... ![]() ![]() ? |
😅😅😂😂😂😆🤣🤣😆😂 😅😅🤣🤣😆😂😆🤣😅😅 PDP be like Atiku head Wike body Making up a full human body E no go work PDP wey everybody don cut their own parts go hide. I dey see APC for the talk Na PDP do meeting, na APC Dem use end am 🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺 |
Amaechi and Co dey find who Dem go use get power..... Shebi him get children and relatives Make he pack ready for fight. We Don wise We no dey fight for fools again. 8years as speaker 8years as governor 8years as Minister Can somebody points to one single Amaechis achievements..... ![]() ![]() ? |
Because we no allow Sharia abi Make una come turn all our people to disable because of Sharia...... Sharia wey una dey use punish the powerless Pardon the powerful Mtchewwwwwwwwww We no need am for southwest biko Make una dey enjoy am for where una take start am. |
Make l no go talk wertin go make DSS dey find me....... Dis country called Nigeria eeeeehn 🤣🤣😆😂😂😆🤣🤣🤣😅 😂😆😆😆🤣😅😅🤣😆😂 Ati government oooooooo Ati citizen oooooooooooo We get ooooo but we like beg |
🤣😂😂😆😆😂😂😋🥴 🤣😆😆😂😅😅🤣😆😂 See people wey wan rule Nigeria Small political rancour Dem no fit settle am Na Nigeria bigger problem dey sweet Dem to settle...... Association of mad people. |
Trump the loudmouth who promised to stop the war in a day, where is he.... ![]() ![]() Mtchewwwwwwwwww Trump na baba nla scam. For Putin, nothing go end this war ooooooooooooo Na you wey start the war go end am But wait oooooooooooo Who are you to call another country's president Illegitimate Especially the one you invaded illegitimately Putin madness don dey spread small small |
How many of Jesus disciples give Jesus Money Jesus even pay their taxes. He fed them all Took care of them and their families. So can we now conclude that they are doomed. Make any pastor no teach me nonsense oooo Na prayer l come church come do No be to dey listen to rubbish. |
😂😂🤣😅😅🤣🤣🤣😅 😂😂🤣😅😅😅🤣🤣😂 This man again He want to do the damage from inside But he forgot JAGABAN is not Buhari But seriously Hell Rufai has no where to go PDP is in Wike hands and we know where Wike belong. |
The wahalaaaaaa wey Trump dey find He go see am in full dose. Nobody gets monopoly of madness Putin go just dey one side dey laugh now. Trump is just awakening the awareness of many world leaders to his uselessness. Everyone is bracing up for him now. |
yarimo:Na people wey get numbers dey defect Weertin person wan use dot in a circle do. |
😅😅😂🤣🤣😂😅🤣🤣😂 😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣🤣😅 Dem don out spend the Dubai man Him money no work again Pot calling kettle black Birds of a feather |
El rufai anywhere belle face person He no dey build anything himself Always riding on people's successes He is going fail massively this time around. He has equally met his match in JAGABAN. All because he lost out in power game He turn PORTABLE CHO CHO CHO CHO EVERYWHERE |
Trump does not know what is about to it him He just dey jump here and there He is just promoting a counter reactional attitude from the world towards the USA. The USA is not invisible, and not self sufficient he needs other countries to balance up. Trump is upsetting this balance and risk losing the world respect it has earned over the years. USA is not self sufficient and invisible l repeat. I hope this food wey Trump dey cook He go fit finish am When e don. |
😂🤣🤣😅😅🤣😂😅 🤣🤣😂😅😅😂🤣🤣 The cry of lamentation Mallam is in severe pain Southern Kaduna is witnessing total freedom Dem don comot him hand from cooking pot Hunger don bring him voice out. Dem go dey form intellectual immediately Dem comot their hand from the Treasury. Mallam go wail tire Nothing for am |
Niger Republic abi After now the werey president for Niger Republic with him Northern collaborators go dey cry say Nigeria dey destabilize him country. The werey dey arm terrorists now inside Nigeria, nobody cry now oooooo |
All of una, never see anything You vote oooooo You no vote oooooo All of una go chop inside. |
This one just came in for revenge Na so e go do Four years go end all on vengeance. He thinks say, 4 years na forever...... America never see anything Everybody go collect from this man hand including those that votes for him. |
floss:Na the brain wey you take reason this talk , na e you take dey cross road bah.... ![]() ??I no wan believe so but If na so. You need help before, you jam something or something jam you. |
Na 2face and him wife divorced Una no noticed say Na women yeyebrities dey cry up and down on social media on their behalf........ Orisirisi Women and drama. Crying more than the bereaved. |
Wertin Trump go cause go make people dey look Putin as Saint. The world will now see the US as a bully because of this..... Werey Trump Make every just sit down tight More are still coming from Mr TRUMPET |
Na today.... ![]() ??Na there way No be today Biling MDAs to pass their budget Na old game. Be like the Billings too high this time around, na why the noise too much. |
Bala don throw stone meet glass the glass don scatter for him head.... Both Wike and Bala were ministers in Abuja. Who was more effective The records are visible even to the blind. Make Bala just lababa comot there Very very ineffective being |
This one just dey disgrace himself up and down. You are gone jareeee Go enjoy what you have stolen in peace or you end up in pieces. |
Everybody dey use Monday dey hustle One people turn Monday to holiday How Dem wan take contribute. Who go carry him money go where people dey sleep for house every Monday..... ![]() ![]() ![]() Mtchewwwwwwwwww Na una go tire. |
Dis one dey over estimate is political relevance..... So he travelled with the original mace ...... ![]() ![]() ![]() ![]() Obasa is gone and gone forever politically. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 194 pages)
