Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 194 pages)
The only constituted body that can remove the Governor is supreme Court and House of assembly and Funbara is not in good book of any of these. Who dey advise this Funbara sef..... ![]() ??Governance and thuggery no dey go together if you are not on the right side of power. Who dey advise Funbara..... ![]() ![]() ![]() ? |
Supreme Court sacked the duly elected zamfara Governor and Bayelsa nothing happen. Is ijaw people and Funbara bigger then the supreme Court..... ![]() ![]() ?No problem That thing wey una dey find Una go get am in full dose. Funbara no be the first Rivers State Governor to be sacked, and even No court don sack Funbara yet...... Why is he crying like disobedient children up and down. |
Dem teach me say When your enemies are making mistakes do not correct them. Na weertin go sink Dem be that. The Nigerian labour Congress Going political publicity was their first major error. |
Putin or not Russia get Trump password USA and her citizens don't know yet After 4 years they will understand what they voted for...... The power will be in this order China Russia USA |
If we tell them say PDP is dead Dem go increase the volume of their cry Like baby wey no see breast suck Wike tried to resurrect PDP, Atiku, saraki came back and sunk it again with their greedy ambitions..... PDP, Papa deceive pikin Poverty developmental party |
lexy2014:Wertin concern Obasa with this topic Heavy thunder fire Obasa Poor intelligence deficiency When person no fit argue reasonably E go dey find nonsense as reference point to justify him stupidity. |
Wantedmiller:So Funbara wan run billions of naira with 3 members out of 40 only, even contrary to supreme Court ruling..... ![]() ![]() ![]() ![]() ?A sensible governor no dey use house of assembly members joke. Na there the real power dey. Incase you no understand politics. |
Na old pictures be this now But even if na true Dem dey risk prison terms. He go do Dem like filmtrick. When Dem go pick them up till Funbara finish him tenure. Na Funbara l pity pass in all of this E wan outsmart him master. I go still repeat am If l be Wike....... Hmmmmmmmmmmmm Funbara no go rest, e no go fit close eye sleep |
Ipob miscreants and their supporters just dey make noise yen yen yen No be say Dem love Funbara but because of bad belle for Wike. Finally Funbara don lule. If Dem teach you, how to fish No go dey fish from oga pond. Funbara initial gragra don end Wike 1000 Funbara 0 |
Burna don scam olosho.... But seriously serious, the lady wan use body collect Lambo, like seriously Hardworking socialist indeed Dem go ask this one sef make e dey encourage and advise upcoming girls..... Mtchewwwwwwwwww |
Small girl Big God Hard work pays Na the hustle be that Clitocurrency people. Mtchewwwwwwwwww Mtchewwwwwwwwww |
Injury time goal Wike 100 Funbara 0 Never mess with the master |
Jamie Carragher sef dey do football pundits Anytime l see him in studio l just laugh Person wey get own goal Pass actual goal for him entire career Mtchewwwwwwwwww UK and over hyping under average players |
Reno no lie Rufai can deny but the evidences are scattered over Kaduna...... He made Kaduna hell for all his opponents, journalist were not spared either including foreign observers. How can Nigerians with their short memories forget this so soon . You may not like Reno, but where is the lies in what he said.... ![]() ![]() ![]() |
I just Like Trump He send anybody Papa Guy man is a showman The presidency given to him by the American people is to his own personal advantage. Wertin concern Trump concern American people. He is only interested in himself and what he feels is good for him personally. Dem go hear am this 4 years. |
Buhari own is understandable Elders no dey behave like hungry people But Amaechi and Mallam Are as useless as 'p' in psychology for now. Especially Amaechi that one just dey totally non existence politically. |
Why l no pity El Rufai be say Na wertin him dey do others, Dem do am Karma came too heavy for him to bear. E go cry tire His new party and himself will still fall flat The blood of Southern Kaduna people go dey pursue am till he rest finally. |
Nigeria Bello don gentle Him gragra don disappear..... Dem don use case hang am for kneck |
Smartwave:You said it on verbatim Wertin concern them You all can go and die for all they care As long as their purse is swelling with cash |
Una don close market of their sponsors Some of them too, get operation in there. Headquarters of fake anything in Nigeria #ONITSHA QND ABA |
🤣🤣😅😂😂😂😂😅 🤣😂😅😅😅😅😅😅 rebranded GBAJUE....!!! Another cashing out season is here... How can one man be greater than a whole political party, when it is not a cultural dance group. |
Na 2face case that one sef abi.... ??Person no do again You kpai yourself That one concern you Shey you see wertin blessing CEO dey do with person wey kpai husband. |
Because of ministerial appointments Bitter soul.... See who wan rescue Nigeria. |
AngloLatinos:Pain..... ![]() ![]() How...... ![]() ?You don ever hear the president respond to his wailing and crying.... ??Stop giving attention to irrelevant things. Mallam his just pained And throwing tantrums like a suckling. |
So.... ??Why is this on front page He wan express him frustrations say, Dem no give am MINISTERIAL APPOINTMENT Mtchewwwwwwwwww Make he getaaaaaaaaaatttt He just dey overhype himself. |
Nobody fit deport me for Nigeria But abroad... Another werey like Trump fit enter deport me |
Mr Ade dancer initial gragra don end.... Mr Jackson think say Na Fuji Gabe Dem dey dance for government house.... He go soon wise politically. |
Shey you prefer urgent #2k and to dey beg people...... ![]() ![]() ??People wey go dey advise you yen yen yen here are earning less..... Be like better hunger never fire you abi You still dey see where to sleep and chop shey. E never red finish, na why you dey ask.... ? |
Grandpa wey still get mind, pack lies full book,even at that old dying age. Some people care born certified liars. |
Dis one think say Na Fuji gabe Dem dey do for politics. You sworn in so called elected local government chairmen and told them to go hide somewhere 🤣🤣😅😅😂😂😅😂😂 🤣🤣😅😅😂😂😂😅🤣 😂😂😅😅🤣🤣😅😅😂 Dis Ade dancer funny pass Wike jareee |
The whole of Europe is not safe if Russia is allowed to have her way with Ukraine especially under Trump regime......... Dem go think say na play Poland is next and any other Baltic states that shares boundaries with Russia. Russia na dog wey no dey hear kai kai kai. |
Orisirisi See wertin IBB cause Abacha family wey supposed to dey Waka for night in Nigeria, don dey carry microphone talk. I support the lady sha She no lie........ IBB lie before, he still get mind lie for book even at old age, come still get mind use am gather money.... Baba nla yahoooooooo....!!!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 194 pages)
