Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 194 pages)
Dongquai:Buhari called them #DOT IN A CIRCLE |
🤣🤣😂😅😅😚 🤣😂😂😅😅😂 🤣🤣😅😅😂😂 SEE WHO WAN SAVE NIGERIA.... because OF ORDINARY MINISTERIAL APPOINTMENT El Rufai no dey hide him hatred for SE THAT GUY NA UNREPENTANT SADIST |
Dem dis cultural dance group of native doctors don start.... !!!!!!!!! |
IBB can justify nonsense eeeehn See as old man wey don near grave dey blow lies left and right... Like his government was the best we ever had. Make IBB go rest in peace oooooooooooo Make e no create wahalaaaaaa for himself as he dey near grave so..... Bubu never die oooooo Bubu go reply am unlike Abacha. |
You still dey carry love for head with all these brouhaha wey dey Nigeria. Be like you no get better workload You still dey monitor her on her social media pages Abi..... Find love again in another woman and moved on , stop monitoring her on her social media and through her friends. Face your life. |
Buhari no get forgiving spirit same with IBB Both of them, na birds of a feather. Make Dem two getaaaaaaat.....!!!!!!!!!!!! |
You supposed don know say, na public property/toilet you wan lash so..... Public toilets come with infections Your hunger for knack fit land you for land of no return. No say, l no tell you. But do wertin dey your mind because if anything later happen E still no concern me. |
To avoid see finish The ultimate rule is Irrespective of what is happening DO NOT BEG I REPEAT DO NOT BEG IF YOU MUST BEG LET IT BE YOUR PARENTS OR YOUR OWN IMMEDIATE SIBLINGS. |
CLERGY........ Scammers don spoil am. |
6 months to one year imprisonment go reset this one damaged brain. He needs it badly. |
mrvitalis:😅😂😂🤣🤣😂😂 😅😅🤣🤣😂😂🤣 So Obi sef get moles 😅😅😂😂🤣🤣 Funny people. So all the representative and Senate members too that defected are moles too.. ![]() ![]() ![]() ![]() Una Sabi give consolation to nonsense |
😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣 😅😅😂😂🤣😂😂😂 😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣 Na only OBI and his disobedient children Waka come. |
See wertin full grown man dey talk Nedu don suffer Every dick and harry wan use am trend. |
Hemanwel:If not for Buhari tsunami in 2015 who is El Rufai politically..... ![]() ??Even his Kaduna based is being run effectively without him by GOVERNOR SANNI All parties across party lines are queuing behind Sani. We shall see how Mallam will suffer further humiliation in 2027. He is just overrating himself. Na only noise like omokri he Sabi. |
He still dey get mind call Allah join Shameless people Like na him get life till 2027 This people overrate themselves too much . Quote me anywhere Mallam is going nowhere in 2027 He can't just strife and survive outside government Na government him life dey. |
LordYon08:Peace keh..... ![]() ![]() ![]() Trump and peace na enemies Person wey wan harness Gaza and Greenland dey talk Peace Peace no dey Trump dictionary Like Biden, Trump can't do anything militarily to Putin than sanctions..... |
Europe should ignore Trump and speak with one voice It is their continent to protect. Putin like Trump is a bully. Putin harness part of Georgia the world kept mute, He is doing same with Ukraine Who knows who is next. If he succeed with Ukraine again, other Baltic states are not safe wether those with NATO status or not...... Trump and Putin are long time friends long before Trump becomes president. Trump won't raise a finger against Putin, quote me anywhere. Europe defend yourself |
China and Russia wey don wise The only thing stopping the USA from attacking them is the nuclear weapons they have including North Korea. If l be those country l will continue to produce till there are no where to store them. Make l see the USA werey wey go mess with me. |
🤣😅😅😂😂😅😅🤣 😂😂😅😅🤣😅😅😅 He never left APC, he was just chased out by mallam. I want to see how influential Mallam is in 2027 with all these defections. Have you noticed mallam is afraid to publicly tell the whole world the party he belongs. He is still hoping, APC will call him for negotiation but the truth is Emilokan is looking beyond him Emilokan don see say, na paper weight he be without government patronage. |
🤣😅😅😂😅😅 🤣😂😂😅😅😂 Comedians Funny people The same way, Dem form indigenes of Abuja saying , Abuja 25% votes is bigger than all 36 states of federation combined. Dem too dey overrate themselves. |
Nobody dey port enter PDP or their younger brother LP...... Reverse is the case even in Hell fire Rufai state Una dey use Emilokan play. Hmmmmm Hmmmierrr Hmmmiesttt. |
Highest level of diplomatic insult. Ordinary Canada a whole CDS... ![]() ![]() Canadian embassy should be shut down immediately and their ambassador chase out. This is a big insult |
Who be saida boj..... Una too dey give attention to plenty nonsense, na why government dey take una joke. Na VDM talk..... Make she touch VDM, make VDM prove wertin him use him mouth talk. Yoruba people go say Na from a foolish person, wey take dey hear wertin wise person talk behind close door. |
GoldenJAT:🤣🤣😅😂😅😅 🤣😂😂😅😅😂 E pain you abi Carry your upstairs help your people before Dem destroy themselves finish. |
Free2Fly:Very easy to identify.... One child of hate spotted |
Yes oooooo See Governor wey dey think forward Irrespective of their political affiliations. People first before politics Before the children of hate and perdition Export their ESN and IPOB security nomenclature into the region.... Let's be proactive. People wey fit spoil their own thing, no go mind destroy other people own........ We need to up our security nomenclature in the SW, a joint one for that matter. |
Children of hate, perdition and destruction Will still come and vex their bad belleism on this thread. Dem don use bad belle water bathe them When their beloved ESN and IPOB is turning their region to a refugee camp. Your governors should drop their egos and discuss serious security nomenclature to put an end to this nonsense. All security are local Without the local support, government can do nothing. When you enjoy what you created You face and suffer the consequences Make una dey play Una think say, na joke. |
Grasscutter sef want a change in government like they meant well for Nigeria.... This baba chair and El Rufai sef Can someone pinpoint one tangible thing they have done for the benefits of Nigerians till date..... ![]() ![]() ?Association of yam eaters, regrouping to eat the yam by fire by force. |
Wait oooooooooooo No be same woman collect jet Lj slap from mummy Bianca...... ![]() ![]() ![]() She really get fowl attitude Let somebody remind her that She is out of power and another Bianca type of slap is closer to her now than she can ever imagine. |
Police again... Men in black Always in the news for bad reasons |
Dem don ghost me before Bounce my call I just waited for my turn As l recover finished NA ME COME OVER GHOST HER HER TEARS DRY FINISH I KUKUMA END EVERYTHING BEFORE SHE END ME. TILL TODAY, SHE GO SAY IF I KUKUMA NO CALL YOU YOU NO GO CALL ME ABEGGGGGGGGG CALL YOU FOR WHAT EXACTLY |
El Rufai keh Una still dey take mallam serious Obasanjo gave a perfect description of his kind of person. Anywhere his interest is buttered, he is interested. I have said it countless times, mallam is not loyal to anybody Go and watch his antecedents He is not loyal to anybody He is only loyal to his pockets. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 194 pages)
