Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 194 pages)
😂😂🤣😅😅🤣🤣🤣 😂😂😅🤣😅😅😅🤣 Aregbesola sef Small yansh dey shake oooooo Meeting of failed nonetities |
This man call Trump is just dumb I will end Russia Ukraine war in 24hours Very very loud mouthed buffoon. Mtchewwwwwwwwww American don go elect advance lienus as president. Europe should just carry their cross ooooo Trump no go help Dem do nothing |
Where is the lie.... ![]() ?Youths in church in general especially choir Hate prayers The moment it is time to pray They will sneak quietly outside to go and start discussion But na Dem go come dey sing in tongue for us, dey deceive us like say we no Sabi Dem again. |
Una eyes don dey clear Na now dey break Like you create a monster to destroy yourself in the name of freedom fighting How sensible is that..... ![]() ?Mtchewwwwwwwwww |
Trump thinks say na joke The world fully ready for him this time around |
When a full grown man suddenly becomes a certified wailers daily Something is definitely wrong. El Rufai is overrating himself and his ability. He failed the ministerial test but his appointees are in Tinubu government. Same way Tinubu appointees were in PMB government and he Tinubu was still kicked out but decided to play along. El rufai is still learning politics. Crying up and down the social media is not the right way to go about this. |
Who fly go support before if no be shit |
Person wey dey live inside glass house still dey throw stones Mtchewwwwwwwwww El Rufai needs attention He needs it badly He is out of power and the only thing next is to start behaving like Peter Obi. Anything, anything to prove that he is still existing...... He go cry tire. |
Trump no no say this time The world ready for am. You can't bully the world at the same time. The United States is about to experience the worst resistance against them across the globe under Trump administration.... E go do Trump like filmtrick. |
El rufai just dey overrate himself If not for the tsunami of PMB Who is El Rufai......... ![]() ![]() ??That guy is only loyal to himself Anywhere food dey, he go shook head As long as it is beneficial to him If it is not He go scatter everywhere Mtchewwwwwwwwww |
Una never see anything... Enjoy the monster you created and allowed. Na una go tire |
Of what use is Amaechi to today's APC If not that he is expecting bargain of some sort from the power that be. What exactly is he doing in APC SABOTEURS....!!!!!!! |
Trump go soon withdraw the US from the world..... They will be stand alone continent soon under Trump. |
LP again....... ![]() ??Nobody like labour in vain Not even you wey dey read wertin l write sef. Una dey use emilokan dey play. Guy man don go finger every major opposition party Make una go regroup after him second term Una too like play Una dey joke. |
I love China Stand up face to face with the bully What you know how to do I can do it Better. Trump is in for a long battle across the globe He will just end up ridiculing the United States |
First it was Canada now China GBASGBOS for Trump.... Trump will ridicule the United state in his four years rule. Many countries will stand toe to toe with the US not militarily though but in terms of this economy war that Trump is bringing on. The United States is not a self sufficient country either, they need other countries to maintain balance of power Who will tell this loud mouthed US president so. |
Another pained El Rufai members No food to chop again Mtchewwwwwwwwww Hungry hyenas........... |
Mtchewwwwwwwwww Borrow and borrow Accumulate huge debts Call it wealth Frustrate creditors till they are tired Call it hardwork to young men around you. Borrow borrow make me rich crew |
Who wan invest in a people who encourages terrorism and destruction. If na you sef, you go put money.... ![]() ![]() Na Dem go tire. |
Chaiiiiii Iheanacho chaiiiiii See as person just dey fall gradually Is move to Manchester was the fall of his grace I wish him well. Very talented player but badly managed |
😂😂🤣🤣😅😅🤣🤣 😂😂😅😅🤣🤣😅😅 Eluuuppppppp Defection number what now.... ![]() ![]() Stop joking See LP wey wan rescue Nigeria. |
You shut them down because they refused you classified documents.... Trump government of vengeance Let him continue 4 years is not forever. Everything go soon end |
But PDP sef Is there no better candidates than Atiku.... ?PDP just dey carry Atiku for head Atiku no get anything to offer Give the presidential ticket to someone else Atiku and OBI have same mentality It is either , or is them or no other. |
VinnyBaba:And your people dey look you like this You don dey go small small And nobody gree tell you. |
Religion of peace people don start I no want something You say I must want or you kpai me Which kind wahalaaaaaa be dis na.... Na peace be dis or pieces..... ![]() ![]() ?? |
Cho cho cho cho Like portable See who wan be president. All polithiefcians do that That's not news anymore including Amaechi himself. When will this adult children learn politics Politics no be by cho cho cho. Chai see weertin hunger reduce The once great Amaechi to |
😅😅🤣🤣🤣😅😅🤣😂 😅😅🤣🤣😂😂🤣😅😅 Buhari do pass dis one When e finally enter We no wertin sup. If OBI like Make e fry and sell boli for hold up E no go work. |
IPAC oooooooooooo ATIKU oooooooooooo Both are jobless Na Dem dey take ATIKU serious. Atiku wey be say, anytime he talk Everybody suppose hissssssssss Like Mtchewwwwwwwwww Mtchewwwwwwwwww Mtchewwwwwwwwww |
Mtchewwwwwwwwww So it all started on your wedding day gangan Mr, go and sit down jareeeee Stop disturbing our peace here. |
Just imagine what the so called freedom fighters are doing to their own people The people you want to set free are now victims of your freedom fight courtesy of you the freedom fighter...... Very tactless, senseless and useless individuals Una never see anything Una just dey start The monster you all are harboring will consume everyone of you. Enjoy what you allowed. |
Lions dey fight Local fowl dey shook mouth Russian carry fowl go block Ukraine for front 😂😂🤣😅😅😅🤣😂😂🤣 😅😅😂😂🤣🤣😂😂😂😂 Very very wicked country |
If no be say, some individuals are not at ease with the way SW is peaceful.... Weertin we wan use Sharia do for SW. All these places wey Sharia dey No be Dem gangan get bandits, herdsmen and BH problems.... What as Sharia done to curb them Una wan sell wahalaaaaaa give us abi We no buy We no want We are not fantastics in SW Our people Christians, Muslims, traditional worshippers all in one family and we love ourselves without issues. So wertin we wan use Sharia do... ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 194 pages)


