Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 194 pages)
jmoore:Pot wey dey call kettle black. |
Make he come Nigeria come talk am. |
Wahalaaaaaa Hmmmmmmmmm At least this one help her parents She no trowey herself. If she die today, her parents no loss Unlike the ones we have in Nigeria Very very useless yeyebrities Low budget oloshos |
They came for the money As he don loss na They backed off. More people go see gather chop him money for 2027, this time around Dem go carry bullion van Pocket come. OBI must pay.... Eyes don open Dem don see wertin Dem Abure and Apapa dey die for. |
CHELSEA no serious at all But Galatasaray is way out for him At least he will be busy. Let him just make use of this opportunity. But those guys advising this guy should be rounded up and shot. They just messed with one of the biggest transfer market for an AFRICAN. |
Atiku wan rob Dem again Very very smart thief..... 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 |
Initial gragra, dey can't do him jack Wicked Wike 😂😂😂😂😂😂😂😂 😂😂😂😂😂😂😂😂 PDP Achilles heels PDP prodigal adult. Where were all dis noisemakers when Wike was single handedly financing the PDP..... ??They all ran to APC Food don don, una wan come comot him hand from food. If l be Wike, l go do worse Una fadaaaaaaaa. Especially Atiku, he go do election Run go Dubai after four years Dey drag ticket with people wey dey on ground for years. Una fadaaaaaaaaaa |
Na now he start...... ![]() ![]() ?E don pass to use hand cover now Una dey invite the whole country This one no be prayer matter oooooo Na full rehabilitation he needs. Make una carry go yaba left No be everybody wey mad dey there. |
I don talk am before say Hand go touch dis werey directly or indirectly She still get accomplices in Nigeria worse than her roaming freely. All those on space with her on the day of discussion too should all be rounded up. |
Speaking of Aja okuta steel , Atiku said Musa Yaradua revoke their contract... Yaradua came after Atiku and obasanjo government. Is Atiku saying, the contract was fine under them until Yaradua came and saw the massive looting and corruption going on..... ![]() ![]() ![]() This people no rate us at all at all Atiku should just stop talking E no get level to talk about corruption in Nigeria. Make Atiku, him sef follow contribute to where Nigeria is today. Atiku wereyyyyyyyyy |
So you don't have fuel and you are loading passengers in your own very garage.... All because of money The driver and the manager are very very mad. You collected money in full for the service you are not prepared to render but rather frustrate the life of the customers. The Driver should thank his stars that, there are no equally mad men like him , in the bus. E for no say, no be only him violence dey hungry, everybody is frustrated already. Very very foolish set of people. |
Those who lives in glass house don't throw stones. Dangote stone don go meet him brother. And na Dangote go still go treat the injury. Mr Dangote, stop disturbing us with your noise, you already know where the larger part of your problem his. Fix it or remain silence please No be only you get refinery for Nigeria Why the noise........ ![]() ![]() ![]() ![]() ? |
People wey dey advise this Osimhen be him silent enemies..... Wether na pride dey worry am sef He go soon burst like balloon. You dey use Italian club , do yanga and you come still be Africa. Italy wey Sabi keeeee people career, if you are not Italian. Ronaldo Ronaldhino Even ballotelli gan sef, because of pride Dem sink am.... Who you be... ?Be like you no know who Antonio Conte be You think say, na finidi George. Better run comot as fast as you can for any amount at all Comot oooooooooooooo |
Dis one don dey post anyhow on Facebook this days.... Dem don comot him hand from the cooking pot... Him mouth don dey loud small Small. He lost at all levels Federal oooooooooooo State oooooooooooooo Local oooooooooooooo Total lost, God no catch am small......... |
When the North dominated the security apparatus under BUHARI, l think the country was more safe and secured... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Cry me a river.... Nigeria is not a Northern property Every tribe is entitled to any position as long as they are qualified. Una go cry tire Power hungry mofos Must Nigeria start and end with you guys.... ![]() ![]() ![]() ?? |
Baba avoid stray bullet NFF and Nigeria sport organization can embarrass the country eeeeeehn I think Dem wan share pay with the guy Na sharing familiar cause problem. Make government comot hand patapata for sport at all level matter. Just make infrastructures available. Make Dem dey mumu demselves dey go. |
Government should not treat this organization with kids glove oooooooooooo They are registered terrorists organization Buhari already proscribed them. Imagine blocking and standing up to the country's chief of defence staff ( BURATAI) These are well sponsored, organized terrorists organization in the name of religion Ooooooooooooooo Tooooooooooor Government make una no sleep oooooooo |
diamond68:Dem don dey show una , how exactly Dem view una..... On that space, her fellow idiots were encouraging her to go ahead. They should gather those ones too. |
She is subtly saying the minds of many of them If they had their ways, they would do worse Animals in human form. Children of hate, destruction and perdition Very very destructive set of creatures... |
😅😅😂🤣🤣😂🤣😂 😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣🤣 All dis chewgum boiz Wey like to do show off Something wey everybody dey share Only you wan claim am publicly. She dey game Na the guy no dey game. |
Hmmmmmmmmm Hmmmmmmmmmmm Person wey hand go soon touch directly or indirectly.... The matter no go end like that We go hear from her soon. Children of hate and perdition everywhere you turn. |
Softmen:Make l no call you wertin dey my mind. Children of hate and perdition |
Dcaliphate:Hardworking coward Oya clap for your generation. I kukuma no mention any name, why are you pained... ![]() ![]() |
Southeasteners hmmmmmm Make una wayo wayo That monster wey una dey pamper Go chop una beyond una expectation. Cubana priest leave east, put business for west...... Una dey pamper fire Issokay. The North try am, Dem dey pay dearly now. Issokay Make we see who go loss pass and who go laugh last |
No problem Make everybody sha go their state go protest Make frustrated children of hate and perdition no come vent their uselessness on other place. Your Governors are as guilty as the federal government. All your Governors are even more guilty if not worse than FG. Almost all your Guvernors can't pay the new minimum wage But your protest na to destroy and spoil other people's infrastructure. Make one werey , no come try madness for South West in the name of protest. |
To storm and shout solidarity forever abi If Dem like make Dem go cause trouble collect from police and come dey shout strike Make una oga go explain himself with una lawyer very simple thing to do. If una go misbehave, Nigerian police no kukuma get Joy before, all of una go collect. Make one goat no use personal beef come declare say strike dey . Nigerians no need strike Abeg MR AJAERO GO ANSWER YOUR CASE WITH YOUR LAWYERS. |
Lateef73:He is just stupid and power drunk. He wanted to create the former USSR that's his mission but the power that be won't allow and that's makes him more MAD. |
Russian supporters shouting propaganda una Russia Papa don tell una say No be propaganda ooooooooo Ukrainian Army are actually in Kursk region of Russia.... Instead make the werey gather Army pursue Dem, he dey blame USA 😅😅😂😂🤣🤣🤣😂😂 😅😅🤣😂😂🤣🤣🤣🤣 Na the same weapons you use enter Ukraine Dem sef take enter Russia no be nuclear weapons Dem take enter. Werey don dey threatened nuclear war Very very weak idiots. This Putin is even weaker than l thought Always barking and barking Like USA send am message Russia another OVERRATED IRAN |
This Shuaibu na show man E dey use style pepper this Obaseki Shuaibu 2000 Obaseki 0 |
Last time security personnel jubilated like that , was when ABACHA died. He must be a real monster and burden on them |
Last last the governors showed , they are the real consuming fire...... They are showing their face fully now. Hold your Governors for bear bear Na Dem gan gan be middle of corruption |
Person no dey condemn wertin person dey pamper....... If na you sef You go condemn wertin your boys dey do... ![]() ?? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 194 pages)
??