Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 194 pages)
Court no dey work with faith but physical evidence..... Like you take person go court tell court say, the person use juju keeee your person. JUJU is not known to law, like your faith is not known to law Dem go tell prophet, make he come prove how him products dey do all weertin him talk say he dey do. Na NAFDAC wey come enter the matter be another problem. Prophet don go drag NAFDAC enter wertin Dem no fit explain. Prophet go explain tire EXPLANATION GO FINISH FOR HIM MOUTH |
Except him right.... Always having this holy than thou attitude Always thinking Nigeria is better off with him only in power. Baba Abeg just go sit down Jeje like IBB dey look. Your talk don dey irritate us too much now. |
This guy just like attention... Trying to be another SOWORE in diaspora Mtchewwwwwwwwww Getaaaaaat |
Isreal never start with Lebanon Dem still dey gather ingredients.... Una dey use isreal play. Dem talk and do... Dem no dey do We will We shall Dem no get time |
DAVIDO don talk am Dem go fell it......... I was wondering too But this EMILOKAN matter touch everybody |
One goat go still come tell us say WERTIN concern us there.... People future wife. Imaging selling your body for human hair to cover your empty head that can't reason right...... This gender and nonsense eeeeeeeeehnnnnnn........ End time gender |
😂😂🤣😅🤣😅🤣 😂😂😅🤣😅😅😅 Later dis one sef, go dey follow fellow ignoramus shout OUR GOVERNMENT IS BAD LET GOVERNMENT CUT DOWN COST OF GOVERNANCE.... AN AVERAGE NIGERIAN IS A LOOTING MACHINE JUST WAITING FOR AN OPPORTUNITY TO FUNCTION EFFECTIVELY. |
He reach to remove am Guy man living like God Remember the little boy at the mall he beat mercilessly while tagging him "IPOB' Power is really transient. He has been used and dump |
Two goat and yam..... Na the people wey Kano youths supposed carry protest go meet be this |
Tjra:So the birth control is the solution to their problem up North right..... ![]() ??And the Government is using the resources allocated to their people judiciously right.... ![]() ![]() ![]() ?Address corruption first Then we can come back to talk about reproduction ok. If you like born one A corrupt system will still make the child looks like an orphan. |
Una never see anything... So birth rate be the problem or mismanagement of what belongs to them. Dem plenty pass China or India.... ![]() ![]() ![]() Make una dey deceive unasef Una no gather discuss their welfare na reproduction be the next agenda Mtchewwwwwwwwww YEYENISM |
AbleGodsolution:Na your Papa l go blame Na why l say make government subsidized condom be dis. 2 for #50 go prevent rubbish like you roaming about on social media aimlessly. |
😅😂🤣🤣😂🤣😂😂 😅😅🤣😂🤣🤣🤣😅 In this age and time Dem still dey use wheelbarrow as empowerment program for North Una come say, problem no go dey E GO TOO SURPLUS.... Hmmmmmmmmmmm Northern leaders are sleeping too much On a bed laden with time bomb If those boys finally discovered who their real enemies are. The film go too long... E no go get ending |
Finally this Barcanistan don go smoke Mary Kay......... It is all about power. The North can't just tolerate being out of power. They see Nigeria as their own. They just wanted power back through whatever MEANS. If Dem like make Dem, carry Saudi Arabia flag protest. That one concern them. It is the turn of the south, let them wait for their turn. |
This one dey Dubai dey comment After four years E go carry him too left leg enter Nigeria come contest election..... Serial loser. If Nigeria mistakenly go enter this man hand Eeeeeeeeehnnnnnn Jesus said it IT IS FINISHED...!!!!!!!? |
😅😅😂🤣😂🤣😂😂 😅😅🤣😂😂🤣🤣🤣 Ali Ndume Issokay...... Shettima don tell am words Apologize or go look for ticket in labour party.... Ndume shout " l refused to labour in vain, sorry Sir" |
But sincerely The northern government deserves this. They have impoverished this folks too much. They thought they wanted to fight emilokan But Finally they played themselves into the hands of their people that are actually angry for a long long time. Their game back fired.... |
Almunjid:Lebanon wey lran dey colonized.... ![]() ![]() Wertin you dey smoke this guy...... Be like you don sniff powder |
Almunjid:You said countries not country Mention one just one middle east country that can stand alone toe to toe with isreal... ?Just one. AM WAITING MENTION ONE |
Almunjid:When the US warn lsreal not to attack the last stronghold of the Palestine, what did BENJAMIN Ntanyhu said to the US..... ??Hope you remember..... Let me remind you... HE SAID IN PLAIN TERMS WITHOUT MINCING WORDS.... WITH OR WITHOUT THE US WE WILL ATTACK AND THEY ATTACKED... .. JUST DEY USE ISREAL PLAY EEEEEHN |
Last last lran want to test their power Una dey use lsreal play. Isreal wey dey find lran long time. 🤣🤣😅😂😂😅😅😂😅 🤣🤣😂😅😅🤣😂😂🤣 If you dey Lebanon Run oooooooooooo Na the battle field be that. Isreal and lran be like Brazil and Argentina football match.... That one don pass sport, na full scale war. |
Trouble dey sleep yanga go wake am and this is peaceful protest too abi... Na so una go dey find trouble... Issokay ooooooo I no wan here say, something something when something happened and another something follow.... Na who call for fight dey see war |
Make North continue ooooo Make Dem no stop If Dem stop E no go better for them... |
oteim:To them, it is all about power They want the power back... Abeggggggggg No be only them dey Nigeria. Wether they are happy or not e no concern us Na Dem even rule this country pass Wertin Dem achieve.... ![]() ?Anytime the south is in power They must shall protest ni. |
Turkey invade isreal kehhhh Erdogan too like talk..... Turkey wey isreal go use do barbeque last last. Na people wey dey underate Israel l pity pass People wey dey live and survive in the midst of enemies for years. Anything dey wey fit scare them again... ![]() ![]() |
derecho:Issokay So disturbing the peace of others is part of your protest..... Issokay.... You go no say, he that is down, can still go down below..... MAKE UNA KWANTINUE...!!! |
Tooooor Better say USA assembled Chinese team defeated the MAIN CHINA TEAM.... Na why l love USA be dis No matter your colour or race As long as you can help in achieving success and greatness for the country YOU ARE WELCOMED WHY DEM NO GO PROGRESS. |
Na there problem dey Una dey protest still wan use una own disturb others........ Una come say una no go get problem Problem go surplus. That thing wey una dey find, una go soon get am. |
Like OBI didn't know before.... OBI knew na, ha had never ever deny that na. Show me one place he denied that since this administration has started. Check his case at the election tribunal court There was nowhere he said TINUBU didn't win. Check his case very well. He wanted the TINUBU disqualified on other grounds, not on the results of the election. Na the homeless, headless, vision less mobs wey dey follow am dey talk rubbish. OBI wey wise . |
Americans used prisoned swapped to score political points.... Na Russian own, l no understand. I dey sure say, na to do Putin's bad runs. |
Na how to protest be this... Not by burning things and places... You are hungry..... Take back your rice. I like this one |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 194 pages)


