Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 97 98 99 100 (of 194 pages)
Dem dis one no get problem with Nigeria or better government na TINUBU be Dem problem........ But na Dem go dey shout bad government pass. People wey be say Dem no fit survive for them states Go run to another state and be demanding for good government and equality. Make una dey take Dem serious. |
Trouble don dey find trouble.... Shey una say dis one too na protest... Tooooooooooor IGP dey use style tell una say I hear wertin una dey do my men on the field oooooooooooo I no too vex sha But if una continue like dis Dead body go surplus. That's the summary of what IGP said. |
There is nothing as peaceful protest Especially against the government. Hijacked or not That trouble wey una dey find Una go soon see am |
victorDanladi:All of Dem are joining protest in other states to help them destroy themselves....... |
And it is there right to loot and destroy during protest abi..... ![]() ??Funny people |
BondRiv:Exactly... Put yourself against the security forces RIP ENDS YOUR STORY |
Dem talk pass like this during ENDSARS Laslas dead body surplus |
This one dey USA dey call for protest... Nelson Mandela never stepped out of SA when fighting for freedom.... You said you are a freedom fighter.... ??Come down here and lead your people to freedom. Una go just dey use innocent people Cash out in the name of protest Mtchewwwwwwwwww |
If una like make una finish unasef, Make una no sha run come peaceful regions and start constituting nuisance..... Una think say una dey do person Una just dey destroy unasef.... |
#HARRIS The new hurricane..... Una think say, Trump dey avoid her for nothing.... Nobody saw this coming. Trump finally met his match. As Uzodinmma shocked his haters in lmo state with a landslide victory, I see KAMALA HARRIS DOING SAME. TRUMP GO AND QUEUE AGAIN. NOBODY SAW THIS COMING.... HARRIS IS HERE TO STAY |
Have you seen the letter written to the IGP about the states, they selected for protest..... ![]() ![]() ![]() Look for it and read those States Then you will know that, this is not actually Nigerians protesting but selected people looking for vengeance on the Nation. Awon atoko WA bale je.... So una remove all una own states Come dey cry on behalf of others To allow you destroy them. E no go work this time. |
Wertin Dem dis one dey protest For Biafra PETER obi Leflendum Nnamdi Kanu.... Or Nigeria Very very confused set of creatures. VERY VERY ANYHOW PEOPLE Shebi una say, una no be Nigerian but Una wan protest with Nigerians. |
elhakiimed:Eyaaaaaah See painment 😅🤣🤣😅😅😅🤣 😅😅🤣🤣🤣😅😅 As e dey pain Dem E dey sweet us As e dey sweet us E dey pain Dem... Sorry oooooooo Go use your mama wrapper wipe your tears Pele ooooooo 🤣🤣😅😅😅😅😅😅😅 |
And this one too is a peaceful protest abi.... Na so una take dey find trouble... E good sha Take the protest to the sit of power That's fine by me.... But if you called this peaceful YOU ARE MADDDDDDDDDDD |
Which election..... The idi Amin of Venezuela. |
Hmmmmmmm We tell Dem Dem dey jubilate..... Una nefa see anything. We are just starting |
Lagos dey arrest criminals Haters of Lagos dey pamper their criminals run to Lagos..... Just imagine Children of hate and perdition. |
Buhari led his protest Tinubu led protest Pastor Adeboye led protest.... Even Sowore led protest Which protest this giringori don ever lead before for him life.... ![]() ![]() ![]() Na to dey use people fight him battle he like COWARD And na this one wan be president #spineless# |
Oyaaaaaa Terrorists apologist Una brothers don strike again Make una clap for unasef...... Isreal is coming with a language only then will understand.... For now celebrate your brotherly terrorists |
Na why we say Make everybody go their state go protest be that..... You no fit leave your state governor come dey make noise for another person state. GO TO YOUR VARIOUS STATES AND PROTEST. IF YOU REALLY WANT TO PROTEST PEACEFULLY..... |
E don enjoy too much Over pampering don master am. Make he face real business burden like most Nigerians without government backing had been facing.... DAVIDO don kukuma talk am say DEM GO FEEL IT DANGOTE SEF GO FEEL AM. Make everybody operate business normal normal, no OJORO Make we see who Sabi run things true true. |
🤣🤣😅🤣😅🤣😅😅 🤣🤣😅🤣😅😅🤣🤣 With this Trump just make Harris electoral stock higher So Trump sef Sabi who to dodge... Werey don jam Woman wey go use am play publicly |
Oleeeeeeeeeee You met a working system Bastardized it and turn it your way to be the normal way. Now it as been returned to how you guys met it and you guys are angry... Oleeeeeeeeeee Beneficiaries of a crook , non functioning system. Oleeeeeeeeee |
This Ifeanyi guy eeeehn Too power hungry...... The Atiku of anambra state election... Serial customer. E go still chop am again for this coming election |
That's fine Women leading by example Make everybody go their village go protest If you wan spoil anything Go spoil your Papa and Mama village. THAT'S FINE. |
payaseriy:If Dem catch you lasan Your condition go come worse Crime as a shorter life span Temporary pleasure for permanent pain |
Aisha there beautiful bride Don dey carry hand touch their special person..... Fight go soon surplus now Make l dey read comments |
Egoveen:If Dem born you in particular well Come out and try shit..... Come out this time. Make una go una village go burn am down in the name of protest. Na another person property dey sweet una to burn down. Destructive children |
When you don't know when to draw the lines...... The message as been passed Na over Sabi dey happen now. For those destructive children of hate and perdition wey dey target our infrastructure in the South West..... Una go jam better Agbako Better Agbako Make Una try nonsense this time Una no go destroy Una house Come dey destroy house wey harbour una AGBAKO, I MEAN BETTER AGBAKO AWAIT UNA |
Even Trump sef go shock.... Maka HARRIS PREPARE OOOOOOO DEM GO WAN USE RACIST SLOGAN TAKE FINISH HER NA SHE NO GO GREE LIKE OBANA SEF NO GREE FOR DEM.... I WISH HER THE BEST OF LUCK. Whichever way, whoever wins Americans gain They are very patriotic people. Foreign policy is where the battle ground is. |
PEACE2023:Chai Chai Chai See painment........... |
Minus 1 You go dey trust Nigerian polithiefcians.... Leaving others to continue labouring in vain. Na only GIRINGORI go remain for labour by next election. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 97 98 99 100 (of 194 pages)
