Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 194 pages)
This Shuaibu na show man E dey use style pepper this Obaseki Shuaibu 2000 Obaseki 0 |
Last time security personnel jubilated like that , was when ABACHA died. He must be a real monster and burden on them |
Last last the governors showed , they are the real consuming fire...... They are showing their face fully now. Hold your Governors for bear bear Na Dem gan gan be middle of corruption |
Person no dey condemn wertin person dey pamper....... If na you sef You go condemn wertin your boys dey do... ![]() ?? |
It used to be lmo State Now, Anambra is their headquarters Fasting turning to sambisa of the East. Na so North take start Dem think say na joke , say Dem dey fight government of the day, until the chicken came to roost. They are paying dearly for it now. |
So what is spectacular about his resignation sef...... What spectacular thing as he done. Has security intelligence gathering improved under him or insecurity reduced. Abeggggggggg Make Dem shift jareeee |
😅😅🤣😂😂😅🤣😂 😅😅🤣🤣😂🤣😅😅 Some people go just wake up reason foolishly come social media dey talk wackkkkkkk Na wertin come him mind he talk so HIGHLY RESPONSIBLE IRRESPONSIBLE TALK We wey don marry gan sef Body dey tell us Wereyyyyyyyyyyyyy No lateness for marriage Dem no dey catch late comer You fit less than 30 still dey reason like a toddler and you still be above 30 still dey reason same way. Marriage na maturity no be by size or age No be even by money sef. |
So he should be eating chicken instead because he works for chicken Republic abi.... ![]() ![]() ?Is that supposed to be a joke. So if you work for car company, does that translate to you having a car under a must... ![]() ![]() Una too like rough play for this country |
Government no go do anything now, to curb cement smuggling now. If l were a manufacturer, you can't compare #8k to #240k, l will be tempted to do same but This is what we produced locally and the price can be regulated. Curb cement smuggling So that we won't suffer like we do in petroleum sector |
Johncarlo07:😅😅🤣😂🤣🤣😂😅 🤣😂😂😅🤣😂😂🤣 😅😅😂🤣😂😂😂😂 Cease USA land abi USA cease Russian land Have heard of ALASKA a US state.... ![]() ??Read who originally owned Alaska... ![]() ?? |
😅😅😂🤣😅😅🤣🤣 😂😂😅🤣😂🤣😂😂 And don touch the invisible Putin He don dey find trouble anyhow. Germany just intentionally loud the news Make the wotowoto inside Russia for increase Putin can't even go near Germany at all at all. Mad man recognized fire Him madness to mad reach that level. Russia another OVERRATED IRAN |
Who is that SABIU TUNDE That guy really lived lavishly under BUHARI I think they needed to do special investigation on him. He really did many dirty things under BUHARI If Dem mention any corruption story go far like dis, as long as BUHARI regime is concerned, HIS NAME GO JUST POP UP ALONG THE STORY. |
😅😅😂🤣🤣🤣😂 😅🤣😂😂🤣🤣🤣 Polithiefcians go gather dey celebrate themselves, Una go gather dey hate unasef on their behalf 😅😅😂🤣😂😂😂😂 😅🤣🤣😂🤣🤣🤣🤣 |
Na wertin bad belleism dey cause be that When others are doing the needful You go dey busy with the hatred inside you Dey shout marginalization Until , every better thing pass you by...... Mtchewwwwwwwwww E dey their body That one concern dem Sons and daughters of hate and perdition must sha get destroyed ni, no matter the love you showed, NA DESTRUCTION DEM CHOOSE |
Hmmmmmmm Did the security improved under him Mtchewwwwwwwwww Birds of a feather. Well in Nigeria, he is brave to resign Very very brave in that particular position. |
And so........ ![]() ![]() ![]() Since you people only see opportunity in condemning your country They see a lot of opportunities in making money from your country. They gave you money, you sell to them abi na by force Dem collect una oil and gas sector..... ![]() ??Association of noisemakers That's business for you. |
Russia the overated lRAN in the news for all the wrong reasons lately....... But say the ISIS go leave Russian soil alive That one no go happen. Putin wey dey keee him own people because them challenge am on harmless issues Na this people e go come give money and helicopter....... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Dem choose the wrong country. E go rather burn the whole place to harshes. RIP to all the hostages and ISIS in advance. |
Shall no let Nigerians unite against you You no go survive am If you survive am You go tell your great grandchildren the story and e no go sweet for your mouth Nigeria 1000 South Africa 0 |
Putin how far.... If Sweden join NATO there will be consequences Sweden don join If Finland join NATO there will be consequences Finland don join........... Putin just dey over exaggerate himself... Russia another OVERRATED IRAN....!!!!!!! With the way Putin invade Georgia, Ukraine if l am a neighboring country too, l will join NATO to prevent being bullied. |
Who dey seek this black on black gbewiri opinion on this matter. If hand touch AJAERO make OBI come fight for am. THAT THING WEY OBI, DEY FIND HE GO SEE AM LIVE AND DIRECT. |
Wonders shall never end in the land of the living ATIKU sef dey follow call Tinubu thief 😂🤣🤣😅🤣😅😅 😅🤣🤣😂😂🤣😂 ATIKU of all thieves Orisirisi Pot sef dey call kettle black |
Werey just dey do showmanship these days... E don go romance the chechyns to come help pursue the Ukraine occupiers. Putin be like : kor kor, l don come again oooooooo, as l dey come Chychen leaders ; werey you don go start wertin you no fit finish again Putin : Na so l see am, e don choke, l need una help as usual. Mtchewwwwwwwwww Russia another OVERRATED IRAN |
Ajaero in Yoruba language means Public dog...... Face labour matter, you no gree You carry one one hold labour another hand hold politics. Why you no go get problem..... ![]() ??Very very greedy something. |
😅😅😂😂🤣😂😂😅🤣 😂😂😅😅🤣😅🤣😅😂 🤣🤣😅😅😂😅😂😅🤣 Even eluuuuppppp folks aka Labour Union, wey work for the new minimum wage, their governor dodge am. Shey na person wey dey owe workers salary wan pay minimum wage. When they say, your Governors are your problem, you go say na Emilokan. Make everybody go draw their Governors for bear bear............. |
anonimi:Children of hate spotted I no kukuma mention anybody name. Oya go to your state and clap for your governor, you no gree go. Mtchewwwwwwwwww Destructive creatures. |
obedience4:Educate the ignoramus Too much Hollywood war film, Dey worry am |
Na this kind military, the rag tag group in Russian uniform wan fight..... ![]() ![]() ![]() ?Putin sef no say, shoe get size Okrika get quality..... Putin mad gan, very mad, but Him madness no dey use fire play Russia another overrated lRAN |
Lagos is working South West is progressing Sons and Daughters of hate and perdition are hating................... Eko onibaje Ile ODUA onidaru...... Awon omo ELERIBU yi, olorun oni fun won Se. Hating is allowed Bad belleism is welcomed From the children of destruction and perdition |
Funbara don enter......... Agreement is agreement Anybody wey break agreement, anything wey him eye see, make e take am like that.... Funbara pick the fight too early He gave Wike enough time to prepare. This elder Clarke, once Dem shook money for him mouth, him voice go come loud I remember him, in the days of Jonathan. |
😂😂🤣😅🤣😅😂😂 🤣🤣😅😂😅😂😅🤣 Northern Nigeria Emilokan don comot feeding bottle from their mouth Dem wan collect am back..... Overfed babies. Northern Nigeria can't survive a year outside power in Nigeria. Very very power hungry people. They have the largest years of ruling Nigeria either militarily or democratically but any tangible improvements in the North.... ![]() ![]() Give them power They give the power back to their COWS |
Werey admit say Kursk is under occupation I think say him fellow werey for Nairaland talk say na propaganda......... Supporters of Mother Russia Una Papa talk say Kursk is under occupation Oooooooooooooooooooooo Russia another overrated lRAN |
Na small beating he chop for lmo state Dem don dey give am liver abi Police go still come drag am like Dino Malaye soon. Shey he no wan respect himself... Simple thing, go there with all your LAWYERS Shame the police force. He that has nothing to hide Fears no foes. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 194 pages)
