Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 194 pages)
Dem don start If Dem scatter ladipo market now Dem go dey cry ethnic something something. Lagos make una no sleep Dis children of hate and disaster den dey climb tree pass branch ooooo Dem don scatter home Dem wan scatter outside E Ma sun ooooooo |
Over to you Social media inlaws ..... Shey make we go help you flog her or what When una two dey do the do We dey there... And this social media ranting sef Mtchewwwwwwwwww |
Obaseki with a fractured PDP being led by Wike his arch enemy is gone. Shuaibu really hold OBASEKI for where go hook am Wella. Obaseki still get court case with the royal house of Benin Person well dey do Obaseki, really do am well. |
Finally Ndume don turn starboy Okay the ordered you to join Na Dem say quit We no need you again. What is the noise now. Ndume sef dey form Strong Man . Mtchewwwwwwwwww Birds of a feather |
Dem don buy market Country wey no dey get head before Isreal go make Dem more headless. You go dey find wahalaaaaaa for person wey be say na wahalaaaaaa be him livelihood. The world is about to cry for Yemen again . |
motayoayinde:One Taliban is spotted here defending his colleagues actions. |
No dey pity Nigerian polithiefcians ooooo Na the market wey Dem buy Dem carry so..... Birds of a feather. In four months time both you and Obaseki become ordinary citizens automatically. Illusional beings. But sha... OBASEKI GO COLLECT SHA NO BE SMALL........... |
Dis one go soon go carry him own yamayama money rub OBI cubana now..... I just love this Obi cubana He Sabi enjoy life low-key MY MAN.... Make dis Blord shall no carry him own sand sand rub for Obi garri. God abeggggg oooooooo |
Nigeria is ready for them Make Dem show............. |
Monimaker22:Why e come dey pain you like dis Na your Papa Dem put for prison.... ![]() ?I kukuma no mention your name or family name |
Lagos no be where terrorists are allowed to thrive and roam freely A good example for future would be nzogbu nzogbu terrorist LAGOS NO BE ANAMBRA |
Shuaibu go just dey misbehave anyhow now Na time to pepper Obaseki be dis Obaseki tenure go soon finish Incase Obaseki deny him his due benefits Shuaibu go use the next government which he is definitely working for to collect his full benefits.... Dem go to pour sand sand for Obaseki opolo eyes too much |
🤣😅😂🤣😅😅🤣 😂😂😅🤣😂😅😅😂 Atiku go whine Obi Na Obi no go gree And if he likes make he gree That one concern them. |
Bigsam99:Your opinion though But why telling me the religion you belief Even if you are atheist. It is your opinion brother You are welcome |
Eneye4me:If l talk say your Papa head no correct now you go dey vex..... But true true, him head no correct He should have used condom that would have save the world another pollution like you. |
Increase minimum wage Increase minimum wage E reach time to pay now Employees don dey dodge You see now. We are our own enemies. |
Doyin2:Don't be unfortunate I didn't mention you in any of my post Dey your lane. I repeat DON'T BE UNFORTUNATE |
Oya ooooo Terrorists make una come jubilate ooooo Isreal is under attack.... But If lsreal retaliate now. They are termed the #AGRESSOR Issokay Hope Yemen is well weaponised to bear the retaliation. I no wan hear say Na children and pregnant women dey die Because that's always the narrative. |
Shuaibu 7 Obaseki 5 Shuaibu equalized and scored injury time goal join. Shuaibu don go join the power that be, Dem go combine pepper Obaseki for the remaining 4 months or so. |
One dealer training tell us for one training say... Most supposed import cars were stolen cars. This matter don confirmed wertin he dey tell us that time.... |
Edo don dey lead already..... Something wey supreme Court just pass into law... Edo don run carry first Issokay |
Asari finally find his voice again Wike really deny the guy funds to misbehave Finally, Dem don see SIMI as another sim to cash out .... Issokay, Everybody go just dey use SIMI cash out anyhow After four years Dem dump am |
This regulatory Bodies across board are very very useless.... All of them are compromised entities. Scrap them all. Tell me one that is functional, except they are called out, function for some few days or weeks and go back to their old ways. |
Nobody like to labour in vain Except the children of hate and perdition Na only OBI Waka come. Everybody don cut share from am Dem don Waka..... |
RighteousDemon:Who dey ask demon for help... I repeat Stop being unfortunate Don't be unfortunate |
RighteousDemon:Don't be unfortunate please I no address your Papa in my comments |
The matter don touch the book haram senator sef... Issokay Shettima do dis one. E show say e get political power for Borno pass Ndume..... Make Ndume just dey plan to follow El Rufai join Atiku party if not. APC ticket go hard am come 2027 Dem don mark him face down. Nigerian politics too dey sweet me. |
Who dis one dey whine..... Person wey don dey there since E no see anything do Na three months e wan take end am We too like whining for this country |
Abba with his initial gragra Baba don calm down... Kano with her many Emirs |
Sermwell:Nigerian police abi which police.... Case wey even worst pass Blord own don die. Mtchewwwwwwwwww No worry, l go quote you again when Dem release am. |
PepeXKermit:Dey whine yourself Be like you just enter Nigeria. |
Na settlement go end everything Once you hear say Police arrest person wey get money... ![]() Dem wan just cut there own share be that. Mtchewwwwwwwwww |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 194 pages)

diff dept dey npf