₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,298 members, 8,421,221 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 02:20 AM

Toggle theme

Headbasher96's Posts

Nairaland ForumHeadbasher96's ProfileHeadbasher96's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 68 pages)

Nairaland GeneralRe: I Will Start Killing For A Living by headbasher96(m): 11:16pm On Jan 24, 2022
Your father come start with me make i show u how the street be
RomanceRe: I Need Your Advice Plsssss by headbasher96(m): 10:55pm On Jan 24, 2022
So to carry squad go teach the ex lesson tje hard u play with my sis and loose your life shikena
RomanceRe: My Girlfriend Is Harassing Me by headbasher96(m): 11:44am On Jan 24, 2022
obatreasure:
[ author=headbasher96 post=109634958]no do make that banny go test the OP urdordor o before the banny go laper unit go kpogide with men wey posess jazzing in with kala come knack am shot to confirm the selina recabadey o.

U know say them say

Ayawase kebukebu ma tete ma te man
If your urdordor no reach no put body na spiritual lewu lewu them the take run am make una dey explain this grammar for people like us naa
no cap op u no get urdordor thats why u no fit comprisone the caprisone
CrimeRe: As Nigeria Was Playing Ball Blackaxe And Vikings Were Killing Themselves PHOTOS by headbasher96(m): 7:25am On Jan 24, 2022
sacajawea:
Do they ever go close to innocent people (in form of Confrontations, armed robberies, anger)
Or it's purely within themselves...
u as innocent man be wary of your environment if them start u have to run as far as u can because there is nothing u will tell them that they will believe u are not involved because for hit every man is a target and once u are a cultist u must indulge in robbery thats the spirit of a gun
CrimeRe: As Nigeria Was Playing Ball Blackaxe And Vikings Were Killing Themselves PHOTOS by headbasher96(m): 7:21am On Jan 24, 2022
Gadafii:
so you Don go Bamba and chill with the "big boys" before, shocked shocked

And you even know them, and you wan even put calls to confirm, and you even Sabi where the matter dey sup guyhuh

You sure say you be Jew man so, abi you sef dey game.

If you dey game better quit and run as fast as you can, if you be Jew man better make you no dey make statements like the one above, he go put you for hot okro soup one day, stay safe comrade
baba those days are gone but u have to tread with caution because once u dey game u be target so we put calls know where to go and where not to.

Na ignorance make me chill with the big boys and u saw where i made mention of bad friends right but wait one of my squad that year his name was gadaffi as well u sure say no be u ba
CrimeRe: As Nigeria Was Playing Ball Blackaxe And Vikings Were Killing Themselves PHOTOS by headbasher96(m): 11:22pm On Jan 23, 2022
The one with black looks like paperboy thats the only face i can see the othets are blurry but he looks like paper boy i will make calls tomorrow to confirm and that road there is the road to peniel college front of gyado villa gate
CrimeRe: As Nigeria Was Playing Ball Blackaxe And Vikings Were Killing Themselves PHOTOS by headbasher96(m): 11:21pm On Jan 23, 2022
Cultistupdate:
Check above the photos has been posted. One the mother was crying like a baby. Blackaxe and Vikings is the whole South Africa not enough for them? They have started in Benue. These two groups err. grin
cultism has been in benue and it is very brutal due to the number of hausa involve u know hausa are devoted people anything they do they do it whole heartedly naf the funniest part is they buy weapons give to christian boy to kill their own brother foolish christian boys will lead the way to other christians house for them to kill when its a hausas turn they tip their brother off to run away from town
CrimeRe: As Nigeria Was Playing Ball Blackaxe And Vikings Were Killing Themselves PHOTOS by headbasher96(m): 11:17pm On Jan 23, 2022
BigKhalifa:
Cultists killing Cultists


E no concern us
we wey wise run u think say e easy na 6ft some of us for go now bad friends no good
CrimeRe: As Nigeria Was Playing Ball Blackaxe And Vikings Were Killing Themselves PHOTOS by headbasher96(m): 11:15pm On Jan 23, 2022
Oga my state is world best in cultism related matter if u will get pictures and videos i might be able to identify some cultism i know alot of them in benue i don chill with them before i see the light and my boys usually update me maybe i might even get the info first hand before u do let daylight come i dont want to call them this night.

Those killings will be boys from villa suite and akpehe that will pull the heat drop pics
RomanceRe: Having A Crush On Your Cousin... by headbasher96(m): 11:08pm On Jan 23, 2022
teddybarz:
WTF are u sayin? What did u mean ?? sad
teddy on the corner now he gon be a junkie wow remember teddy dead

Download this song curtis mayfield freddi is dead and u will understand its a mp3 song
RomanceRe: Having A Crush On Your Cousin... by headbasher96(m): 10:24pm On Jan 23, 2022
teddybarz:
mehn. . Its a long story ? angry
tiadora moretto i will be fucking monkey uncle its u here again.

remember teddy dead thats what i said

RomanceRe: Which One Relates To You? by headbasher96(m): 10:18pm On Jan 23, 2022
7 is a goal�
RomanceRe: My Girlfriend Is Harassing Me by headbasher96(m): 10:02pm On Jan 23, 2022
fafambo:
are u in ph, if yes, just tell her that ur selina tested, that shes capping vertically, that her irene cannot caprison wetin e see wen ss3 boys Lap her unit to tamahug her, she will fear
no do make that banny go test the OP urdordor o before the banny go lap her unit go kpogide with men wey posess jazzing in with kala come knack am shot to confirm the selina recabadey o.

U know say them say

Ayawase kebukebu ma tete ma te man
If your urdordor no reach no put body na spiritual lewu lewu them the take run am
RomanceRe: My Girlfriend Is Harassing Me by headbasher96(m): 9:57pm On Jan 23, 2022
Op freestyle that banny make she sail before them go use one thing one thing knack u shot o if u know say your urdordor no reach no the go lap with careless banny them u the hear my caprisone ba that banny na losseguarding banny and no the get doings with all those bannies wey the lap bunk na okpo them be because decent banny no the go bunk
RomanceRe: How Good Are You With Movies, Tell Us The Title Of These Ones by headbasher96(m): 9:53pm On Jan 23, 2022
The eternals

Cop shop

Dangerous

The commando

Shangchi and the legend of the ten rings

Captain america

Iron man

Super man

Selina tested

007 no time to die

predator

One shot

Boyka

Beast of no nation

Strike back

Red notice

George of the jungle

Jurassic park

Dead pool

X-men

I can go all day i too the watch good movies
CrimeRe: Suspected Criminal Caught Robbing Victim In Broad Daylight In Bayelsa by headbasher96(m): 9:23pm On Jan 23, 2022
Na play them the play with the guy o give me 10 minute that face go change with slap if no be gang things this kind guy no fit rob person because u fit vex carry am for head put for gutter
FoodRe: Nnabuenyi Joint Ogbomanu Onitsha by headbasher96(m): 9:15pm On Jan 23, 2022
If its 404 i are looking for come to ozomangala if its cold drinks come to opposite dmhs there is one low key joint in a corner nobody will know u are there.

If it turn up locate sweet garden, m and c or the granded suite or go to sjoprite onitsha.


For clarity 404 is dog meat
RomanceRe: MEN!! If You Have Spent On A Random Biittch Before, Come In Here!! (Photos) by headbasher96(m): 7:08pm On Jan 23, 2022
TheGidRedpiller:
Ok
but mind u it doesnt mean i throw money around for girls there is this thing u said last year that build yourself and see hoes rushing has really worked for me because since the money started coming in they have been the ones trying to get acquainted to me like hey.

Hoe: headbasher u dey this area u go wake go work come back stay inside room u no the talk to anybody the other day i want come charge phone for your side i knock o but u no open and i know say u dey inside fine boy like u why u the do like this na

Me: sorry o i was making a call when u came that was why i did not answer u or got close to the do na u know say business call no the good to interrupt but no vex o.

Hoe: but u i like the way u the do u no the even sitdown with those other guys wey full this street the do amebo i just like guys like u i go like make i be your friend o sometimes i go come the rest here e be like u the watch film u know say light no dey make i come receive fan na .

Me: ok no problem (once they come they come inside i limit my conversation to a minimum like i literrally dont speak much so they get curious).

Hoe: this your place clean o where u the get money this kind time wey naija hard na to the buy everything like this na .

Me: babe na god and focus o thats all i will say

Hoe: but this one wey i dey here what if your babe come see me here she no go vex ba (trying to play mind games)


Me: i no get babe o na church boy i be i no the do women thing because i no even sabi womam since them born me o.

Hoe: (in her mind kai i don get catch o make i spoil this one) but u know asy i like u ba like fresh guys like u no suppose the cook and wash i fit come the help u anytime u want because sometimes i no the do anything before i go u go give me your number so that i go flash u make we the always talk.

Me: no problem i hear u till when u the go na ( at that point i leave the room for a long time and sit outside to allow her fantasize i will automatically stay outside for 2 to 3 hours because mind u its the first time and they might get corky and want to make a move )

Hoe: where u go na since u just comot leave me here na waoh.

Me: i been the make business calls for outside babe i go like sleeo i no get time like that o tomorrow work go plenty.

Hoe: ha! See time na e too early to sleep now its just 8:45pm na abi u the pursue me.

Me: no how i go pursue u na u be my visitor na ok stay when u want go wake me (i will pretend to sleep and just be meditating about my like it takes guts to be an alpha male honestly )


I know there will be alot running thriugh her mind at that time but i dont budge and last last they usually stay till 12:00am and i tell them please go i want to lock my door it has been going on for a long time like there is competion on my head for who will first sleep in my room see poor boy like me wey just the grind make mama smile o girls the kill theirselves for nothing and i can lay with any of them without giving a dime due to the way i have presented myself

TRP is golden✊
RomanceRe: When Last Did You Bleep A Girl With Standing Breast by headbasher96(m): 6:20pm On Jan 23, 2022
How has breast become a rating too na

I no the worry for wetin i no say some of my sisters no get my 2cent
RomanceRe: MEN!! If You Have Spent On A Random Biittch Before, Come In Here!! (Photos) by headbasher96(m): 6:09pm On Jan 23, 2022
Oga gidredpiller i help ladies because i have at the point and time not because i have a thing for them TRP is reserved for ladies am dating and i dont date fools dey contribute to our relatiinship as well so i think am no simp.

Its only a fool that helps a lady in return for relationship or sex and nobody is going to change my mindset on these because ladies have also helped me alot with no string attached that is what has made me kind to them.

Imagine a redpiller dating your sister how would u feel about that
RomanceRe: How I Nearly Fell In Love With A Hooker by headbasher96(m): 5:48pm On Jan 23, 2022
teddybarz:
be calmin down. grin

He was referrin to the OP Na. . grin


U Rush d quy quick as if una done get issue before grin



Anyway, wetin teddy knw. . Meh una Enjoy. grin
teddy is dead thats what i said let a rap a plan say he'd see him hope but the hope was a rope and he should have known am about to misuse him rip up and abuse him another junkies plan selling dope for the man a terrible blow and thats how it goes.

Teddy on a corner now he gonna be a junkie wow remember teddy dead.


If u dont understand mention for clarity
Cop shop 2021 try and see the movie
CrimeRe: Please Help...the Increased Rate Of Jungle Justice In Onitsha by headbasher96(m): 3:28pm On Jan 23, 2022
Nwaotu10:
It's obvious the op is not onistha resident.

Imagine what would've become of Awada, nkpor, Tarzan, obosi, Enu Onitsha etc if not for jungle justice.

Any criminal deserved to be burnt alive.
Country hard, you come wan still collect the one wey I dey manage.
thank god say una wey dey onitsha dey here the see how this boys the operate
RomanceRe: My Friend Is Angry With His Girlfriend Because Of This. by headbasher96(m): 8:40pm On Jan 22, 2022
Since your friend graduate he wants to ruin a 100level girls dream abi to make her pregnant here is my advice u and your friend na weyrey una be
CrimeRe: Lady Stripped Unclad, Stoned During Deliverance By White Garment Church Prophet by headbasher96(m): 6:38pm On Jan 22, 2022
They did not force her to go for the deliverance na she went their willingly so if they like they should club her to death na she waka go na she want replicate stephen in the bible na
CrimeRe: Please Help...the Increased Rate Of Jungle Justice In Onitsha by headbasher96(m): 6:23pm On Jan 22, 2022
If u know what those nkpor boys are doing in onitsha u will have a rethink on this post.


U cant sit outside with your valueables here in onitsha or even move on the road at night without been mobed by boys in tricycle.

Last tuesday that nmk was in court those boys mobbed some girls at dmgs roundabout me and my brother witnessed it live before we will go close to m &c around stock exchange the same tricycle mobbed a boy standing on the road they were 5 in number.

the boy was alone i took a big stick from a suya mans fire and raced towards them because they are usually not armed their strength is in numbers or they carry machete at times on sighting me and my brother running to aid the boy because the boy alone put up alot of resistance even as they broke bottle on the boys head but they were 4 one refuse to come down i think thats their getaway driver.

We they say us charging towards them they hit him with a club the phone fell and they took it jumped in the tricycle and sped off had it been we were not around nibble we could have caught up with them atleast my target was to kill the first one i got close so.

Had it been i snuffed life out of any of them will u call it jungle justice because i felt very bad about it for the boy and the girls how can youths refuse to work because igbo people are afraid of everything then u think u can use it against them.

Though am not igbo in my state we chase thieves head on because i am a native man and god is with me bullet and knife cannot penetrate my body
RomanceRe: . by headbasher96(m): 5:29pm On Jan 22, 2022
pansophist:
By being educated, I don't mean schooled, or being certificated. Going through the four walls of classroom doesn't makes one educated. Educated is the true acquisition of knowledge, that is reflected on how one understands life, carry themselves, the quality of their mind, and being refined.
well said
RomanceRe: . by headbasher96(m): 10:42am On Jan 22, 2022
Whats the difference between a educated and non educated woman in nigeria wey i dey with corper yesterday she no the even understand simple english
RomanceRe: A Man And A Lady On A Motorcycle In Lagos Nigeria (1969) by headbasher96(m): 11:46pm On Jan 21, 2022
Michelle70:
50years from now, our children will put how we dressed on bumshot and enter bikes.

Then there will be comments like "this is when there is still decency in the world" cos in the future, women will only wear pant and bra upandan.
30-50years after that, there won't be bra again, just pant and a little fabric to cover the nipple.
Then after that, we will have the era of no bra, just pant.
Then after that, there won't be pant, just a little rope tied around our waist with a little pocket to put prik
Then after that, we get to the modern Adam and eve era.

By my estimate, it will take 400-500 yrs to get to this era
and that time u go the see chop one chop two pussy litter everywhere like bros come test my own e sweet o u no like the way i shave am.

Imagine where local man go wake stand for varrenda early morning the stretch body.

Road work go funny die that time gbola will be dancing jangolover upadan left and right but na footballers their prik go long due to excess jumping and long jump people go always the treat prik because them go allow the land untop their oversized balls
RomanceRe: What's With This New Obsession With Relationships? by headbasher96(m): 1:28pm On Jan 21, 2022
FERNANDEZISBACK:
Thank you..I am only doing the work..
Hope your day is going great?
yea will are leaving the dream.

Its really hard for someone to chose that he will stand out among the crowd and not follow the trend
RomanceRe: What's With This New Obsession With Relationships? by headbasher96(m): 12:26pm On Jan 21, 2022
FERNANDEZISBACK:
Another person's happiness shouldn't be your cause for sorrow.. undecided
Let them love and discuss relationship issue..they ain't hurting no one..
i think e get where u the work ba?

The way u the get time to follow this peoole for nairaland the surprise me o u the try

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 68 pages)