Heffem's Posts
Nairaland Forum › Heffem's Profile › Heffem's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 31 pages)
u deserve the beating.... u wan tell me say u no know say an him name be that? ....... ask fela.... |
44smart:....Then ur friend should forget everything about her if he wants to live longer.... |
No plan to even stop yet?....e be like say time don dey reach be that o |
Op, if na this man matter we no go comot for here today.... abeg leave matter for Mathias... u wan compare colour TV with black-and-white TV ? |
why una no go make money wey them don curse since una don dey feast untop innocent souls them sweat........ |
yes na true you resemble am.. same papa different mama |
is the lady in question an orphan? |
bro...the only decider now is your mum. her decision could make or mar you... look for people she respects a lot and let them talk to her.. she needs to forgive thou its not easy..knowing fully well "that all things work together for good......." or else you wont be able to concentrate on your job for now |
you go dull for class well well the way I dey look you so....... |
I sure say the phone memory dey imitate ur upstairs op... |
I can't believe I had so much patience and time to read all these, thou touchy...... it is well |
32 hours, op na you and the cows them come together? cos I no understand how you take know their journey duration..... |
I wonder what those animals in human skin still doing on our roads.... if they are this skillful, why not relocate them all to boko haram infested areas.... awon eran ko jati jati |
abimbawealth:...How? |
if ur friend really want his wedding to hold, i'm sure he knows what to do.......forget that Church and move on........ This is one of those reasons i go to Church once in every 9month... |
Ag. president of NCAN, Badagry branch..... at the moment we are satisfied and good-to-go |
that lady above me must be speaking from exprience.........u never chi chonchin |
i feel like crying for the future of this great country........pls guys i am yet to hear from pastor tunde badkare...thought he championed the SNG campaign against fuel subsidy removal during uncle joe's regime...i comment my reserve |
walahi dem no get choice....dem go always come again cos if ENGINE don dey short oil....RINGING must take place... |
caprini1:......That your CFA calculation is wrong my friend.......as at last night 3/08/2016.......exchange rate is N635 to 1000CFA........ at this point, it is only God that can help us in this country.... |
FlexTrex:God bless ur muscle my brother......exactly my mind |
nothing special na............. |
buh wait a minute guys........something is not right about that pix.... if that guy truly commit the said suicide, why is he still holding ontop a crunchy branch or am i missing something?...... person wey die ontop tree supos suspend him hands and legs na........no be better die be dis one abeg |
half bread is better than puff puff....
|
i wont stop her cos if i do at that moment, she might run mad..........op, u know what i mean na |
op, if i slap u ehn.........ur prick go raise.... |
that number2 like seriously. why u go even call me for like 15times in 5minutes? for what?!......ur destiny dey my hand ni? |
[quote author=yarimo post=47164815]Where is the he'll is the pictures of the stampede? .............it seems u are trying to say something..... |
Op,e get the kind joke wey u go crack for this Buhari regime wey be say people go just break ur head for u.........just take ur time o |
carmag:SPOTTED!!! and not SPORTED.......olodo rabata ![]() |
if ur hand never strong ontop steering, e never strong be dat. No come here come dey form whitey abeg |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 31 pages)
Ag. president of NCAN, Badagry branch..... at the moment we are satisfied and good-to-go
if i slap u ehn.........ur prick go raise....