Henrypraise's Posts
Nairaland Forum › Henrypraise's Profile › Henrypraise's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 55 pages)
Evestar200: hahahahaha, na all those things wey my 12yrs old younger brother fit cuk nai u sabi cuk?Na 12yrs I end 4 cookin, I no drag dat one. Na popsy place I de see so. |
Akshow: Ok air brain.Metwchhh!!! I sorry 4 ur life, u ar wasted. |
Evestar200: u nor dy shame? So u nor fit cook abi?Shuooo!!!!! Dem de shame put 4 d mata? If I sabi cook join d one wen I de so, nai be say I no go marry again o. But I sabi cook rice, boil indomie, fry plantain, boil egg, do sandwich u no na all dos kind tins. But momsy fud de make brain. |
Evestar200: did Nigeria won any Medal in london 2012? Blessing won bronze in Beijing 2008, Delta state Goverment has be the one sponsoring Blessing right 4rm d time she was pick in Sapele, F.G only Gave Blessing #7m when she won silver and bronze last year at the World Athletics Championships and Delta State Gave her #3m and Renew her sponsorhip after Rio De jenairo 2016 Olympics, so nobody is Sponsoring Blessing apart 4rm Delta State Goverment and Those who make deals with her.But Evestar wetin de pain all des santarus 4 dis mata na? Na say d babe no be yoruba or na say we de cheer her up. Btw, me no too gbado Uduaghan o, dat guy de crumble delta state o. |
Evestar200: oya go put banga soup 4 ewerre make u eat naNa bachelor I be, I no sabi cook, I de go popsy side 4 jakpa make I chow 4 dia. No level 4 my kitchen. |
Akshow: I am sick I hope to get well soonOkoro, U don cum bak? Artik u de see say urhobo n delta pple don full here, mind ur sef o. |
Evestar200: Ukodo, Banga and Coconut rice, owho and Starch and Ewerre go be our symbolLollzz, I prefer d owho n starch, abeg hungry wan catch me na. I rep urhobo n delta state big tym. |
Look @ it dis way, wen u ar in a movin vehicle n u ar playin wit a soft small ball by trowin it up n catchin it, does d ball fall back to ur hands or it moves backward? Since u ar inside d train, ur body is also at par wit d train try doin it wit a feather in a movin vehicle, were d wind shields ar rolled up, will d feather float freely in d air or it will float to d rear? |
poiZon: u for ask am say OSUN, EKITI, OYO, OGUN, BORNO, KANO ET AL whr PRESIDENT DEY SPONSOR WITH OYEL MONEY, THEM DEY APPRECIATE AM?No reason dia mata, de tink say naija na only 4 igbo n yoruba pple. All of dem na virus. |
fijiano202: when urhobo start to dey hoist flagIts figurative. Howeva an urhobo flag/ symbol has neva crossed my mind, if Urhobo go get flag at all, I wonda wetin go de d flag, weda na evwerre abi na yellow + yellow. |
Oshiano: author=Henrypraise]Ogho-Oghene n Okagbare liftin the Urhobo flag high, I knw Deltans are bless naturally, Omowumi n oritse femi equally doin the Itseke pple proud.Make all of una free me, wetin happen here sef? Shuooo, e de pain una say no be igbo or yoruba? I no understand wetin de sup here....... Make una lock up my mata. Una no understand me n I don explain, I see say una too dull, pple wen understand don like d post, make una go climb plantain tree |
metorichmond: Ogbeni go n sleep, deltans NI riverbank KO,Ur papa Ogbeni, address me as "oshare" Tell ur senior broda say, I say make e go white maggi. |
Akshow: carry shame agree say u eff up. It won't kill u to bow and say my bad. Over five pple quote u in d soace of five minute shouldn't that have been a warning sign that perhaps I was wrong this time?Y shud I? I don't join dem if I can't beat dem dats d diff btwn a warri brought up n d rest. If u don't understand my post, move on it won't kill u. But m sure sum pple understand, @ least I got 1 lyk, y body de inch u? Ur dusting powder don finish? |
tijjanioyan: mr tribal man u don start again oo ![]() |
Akshow: what they are saying is that u are rambling and going off point.Shuoooo!!!!!! Interpreter, who ask u? Face ur front... (I hope dis one isn't rambling) |
Nuvally: Nd how does it relate to the topic? Is the girl sponsored by ur governor?It won't relate to u now but if I had mention APC/ PDP it will. My friend go boil beans, it appears u av comprehension issues. N stop quotin me. |
Nuvally: What are u saying? LMAyedun: Whats this one saying actuallyLearn how to read n comprehend or dem no teach una comprehension passage? I say Deltans de do well but our governor de frustrate our effort. Do u understand now ![]() ? |
Ogho-Oghene n Okagbare liftin the Urhobo flag high, I knw Deltans are bless naturally, Omowumi n oritse femi equally doin the Itseke pple proud. Only Uduaghan dat is frustrating everybodies effort, worst governor eva, maybe he commissioned dat swimming pool to encourage Ijaws to partake in sport |
Ask all girls n de tell u de ar in a relationship Ask all guys and de tell u de ar single U tell me hu ar d girls dating? Spirit husband or spirit bf. I am tall n dark m not cute like Davido or wizkid m more like dis expression: "if not 4 ur rough beard n hair u will be really cute". I prefer my rough looks. I am a worker n stay alone, in a cool environment yet no serious babe. Just normal runs babe troopin in n out. All d serious babe be formin my husband will locate me instead of dem goin out to locate us. |
Op, look @ it dis way: The guy wit a big grab n black dig has room to change to a loving guy n change is possible ( to d girl it bcomes a win win situation on both sides). On d oda hand, d guy wit a pale little finger size dick is all nice now (it bothers me dat even wit his biro cover dick he still nags) u n I knw d only change possible is to start beatin d babe, he can't do dick enlargement (4 d babe its a loss loss situation) So sorry to be dis blunt... Girl make ur choice wisely. A big black dick wit wide girth, or a pale biro cover size dick. (War of dicks)............ |
Pepper soup. But to give my sef a special treat, dis is wat I lyk: U mix d oil wit well roasted bonga fish and pepper (fresh or dried pepper), den u add a little salt. My fellow nlders ur life will neva remain d same, but pls don't take dis wen u av cata, d roasted bonga fish, pepper n oil will irritate ur cata. Den on a light note dia is a cold water soup we call ERIBOTOR in delta state amongst urhobo, ijaw n itseke u fit use dat one take follow up on d mata. |
Wen de start predictin nairabet n merrybet accurately, pls lemme knw. My dog ricky go start to work 4 all d fud wen she de chop since... I am quietly waitin 4 d premiership season to start. All agbo guys in d huz I hail una. |
pazienza: Why must you lots find a way to drag Ndiigbo into anything you lots are doing.I tink d attachment problem shud be addressed to u, did u not read d post? I said Igbo n yoruba or is it d reference to bald head dats eatin u up? I said bald head not flat head. |
Seun: Good choice br. Now that she is more mature, complications due to pregnancy are less likely to happen.Oga seun, u like pets too? U ar always on dis pet session (m stalkin u, creepy). I stay in warri, delta state. |
11. Some Nigerians take pleasure in farting very loud n de ar greeted wen de do even me find dis one weird. 12. Nigerians are religious actors: sum one goes to all d churches n still has a charm in a cupboard. Nigerians like noise, de ar always complainin wen de ar deprive of noise makin during any world cup |
kenjava20: How old is your female caucasian .1yr 6 months, dis is her second heat, I didn't cross her durin d first heat. |
adezjamz: you have an attachment problem bro. You can do much better than her.U av bald head problem. Go hug transformer if e pain u. If she were to be igbo or yoruba u pple won't let us hear word. I am doin my tribe n state proud in my field. |
Okagbare makin okpe, urhobo and delta state proud since medieval ages. I love dis girl. Her "Oka" really "gbare" |
Strong sapele okpe girl... Okagbare doin okpe and urhobo proud. |
tyoseni: It's kind of too late because the child in picture is now a full grown up child. This could have been averted when he was still within the first 4 months of infant age by wearing him hand glove.How practicable is dis wearin glove? My friends beautiful daughter is just 4 months old n she sucks her finger like her life depends on it. We av a tried d glove tin since she was 2months, my dear, babies ar wiser dan we tink, initially she will cry like sumtin is happenin to her n won't suckle breast, in a mata of weeks dis baby already knw how to remove d glove. At the end we allow her be n ensure her hands ar always clean. She is decidin her own life. The best tin to do is monitor her n ensure her hands ar not dirty. If u get angry at d baby n also force d baby not to suck her fingers, u may be exposing her to psychological inbalance at an early age. |
Very gud move |
For me its the smoke n intense heat. Other ingredient include: The sweats, too much talk (spit). |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 55 pages)

