Iamjustified's Posts
Nairaland Forum › Iamjustified's Profile › Iamjustified's Posts
Like if you didn't bother reading this. |
You’ve to have real passion for the job to be able to do it successfully and make your family proud.[quote][/quote]E dey for white men culture to dey carry sheet b4 dem come colonize us. na white man job abeg. Yellow card to Op.
|
you forgot me. |
WARNING TO THIRD MAINLAND BRIDGE. YOU MUST NOT FALL O!!!
|
i AGREE WITH YOU OP. MATT 7:7 |
This country matter tire me o i swear down. I just wan speak my mind no be say i dey comment on top any post or somtin.. I no even get time read this post at all because me i don tire to dey sit down for here dey read news everyday. Something has to be done. I no know where or how e wan happen but something has to be done startiing from you and me. The Whole nation is clueless about what's going on in this Nation. No idea at all! Starting from ME the least to the President Buhari of the Federal Republic of Nigeria the Head. I believe say na until all of us we fit by ourself decide to overcome fear/fright and we ready shed our blood for this country against dem dis bad eggs wey don spoil and d flies wey don petch chop deep inside enter our wound. If we no fit face death face-to-face like dis challenge am dem i no believe say we even deserve to live. Even me sef never wan die becos i never even use d kind phone wey i want or get car or house sef but seriously, Why we dey use medicine when we sick?? I believe say na until this sick Nation use medicine before e fit heal and dat medicine na you and me. Dis one no be matter of boko haram abi no boko haram. D mata be say even issue wey no b boko haram for just our within sef we no dey fit face am, i mean tinz like family matter. Our papa, our mama, our brothers and sisters wey dey do bad bad tinz sef we no dey fit correct dem or try challenge dem talk less of challenging social issues and societal issues. E b like say my talk no dey make sense again sef but me i feel say na until you and me fit do something right from our within na him dis country fit better. i dey see one oyinbo video yesterday wey Alibaba share wey even Oyinbo man dey fit advise Intelligent Nigerians say make we find any possible means run commot for here because our people wey dey lead us here dem dey clueless and dem no want progress and dem care about dem pockets only. Something or someone has to come to revive our hopes. I believe say we d people need personal development and motivation from already motivated individuals to come out and ginger d rest of us i no know if i dey make any sense at all or person dey see from my point of view but me personally my problem be say i need personal development and people wey fit ginger me to do somtin. Now, about dis election matter. I never do my PVC i never do National ID because i no even dey motivated to go do am. Since i small i sabi say votes no dey count for around dis place. I for like vote for pesin wey fit convince me say him get good intentions but now even Pastor, Gov staffs, VCs and people wey get positions wey dem dey hold sef don get format for hand like yahoo boys. My bros still dey tell me 2 days ago say one pastor dey ask am for him tithe. Me i no know where dis country dey come from, where we dey or where we dey go. I no even know wetin i wan talk again abi how i wan talk am but everything just taya me. |
Make una no chastise am na! babe, take yellow card.
|
He looks like a responsible boy with bad temper. |
This people will keep exposing themselves and we will just be here folding our arms looking and laughing with nothing to do about it. Prayer sef no dey work again. If we no act nothing go show walahi. meanwhile i am here typing this shit.. i don't even understand anything again. |
orjikuramo:It was intentional man it's why i put it in capitu letters. Thanks anyways. |
Male version of Toke. I hope Toke sees what she has CURSED. |
I NO READ AM FINISH BUT I KNOW ONCE A TIFF FOREVER A TIFF. |
THIS WOMAN LIKE TO DO WHAT THE LADIES ARE DOING SHA!! YELLOW CARD TO YOU Ma!
|
doskie:BROS NO ALLOW BLIND MAN LEAD ANODA BLIND MAN ABEG. |
cookieT:BROS, SEE EHN I DON DO WAHALA FOR DIS TIN O BECAUSE DEM TALK SAY DEM NO DEY COLLECT ALL THOSE ELECTRONIC MEDICAL CERTIFICATE WEY WE DEY PRINT SAY DEM REQUIRE THE ONE DULY SIGNED AND STAMPED SO I ROAM ABOUT TODAY TAYA FOR OJO SECRETARIAT & HOSPITAL DEY CHARGE ME 4500 I TELL DEM I NO GET AM SO DEM DECIDE TO DO SOME OTHER TESTS FOR ME FOR 2500 WETIN PAIN ME PASS BE SAY I NO CHOP ANYTIN COMMOT DEM STILL CON DRAW MY BLOOD JOIN. I JUST DEY REACH HOUSE LIKE AN HOUR AND I STILL NEVER CHOP. I SPENT OVER 3K + T.FARE ALREADY STILL THEY DIDN'T ISSUE ME CERTIFICATE THEY WANT ME TO GO FOR XRAY AND STOOL TEST AGAIN AND I DO NOT HAVE ANOTHER 3-5K FOR DAT ONE AGAIN. DIS U'R BROS FOR LUTH HOW I WAN TAKE SEE AM ABI U DEY ASSURE ME SAY DEM GO COLLECT AM IF NA ELECTRONIC MEDICAL CERTIFICATE HIM GIVE ME ![]() I NO PLAN MAKE MY WRITEUP PLENTY LIKE DIS BUT SORRY ABEG. I DEY EXPECT YOUR RESPONSE.. |
Hmm.. Na white wife i dey find like dis o. |
It is well. Yellow card to Lagos government. |
dem deserve warning like this.
|
SEE AS THAT BOY FOR CHOIR DEY LOOK SENATOR ADELEKE. |
Na only Dailysun newspaper our NASS dey lunch for Nigeria.[b][/b] |
I EVEN THINK SAY NA SUSPECT THE CALABAR MUSICIAN AND PRODUCER SEF. DIS ONE NO BE NEWS NA..[font=Lucida Sans Unicode][/font] |
SHEY NA ONLY ME DEY SEE DAT AUNTY WEY GET K-LEGS FOR BACK?? SO RICH PEOPLE SEF DEY GET K-LEGS ABI SHEY NA KNOCKING KNEES WE GO CALL AM?? HMM..[b][/b] |
ABEG ME I GO LIKE SABI IF E COMPULSORY MAKE THE MEDICAL FITNESS TEST RESULT BE FROM STATE/FEDERAL OWNED HOSPITAL??[b][/b] |
N[b][/b]A ATTEMPTED MURDER BE DIS WAN O. |
We are just here to have fun. Father and Son! awon eyan Timaya and Patoranking. ![]() |
vululadilolo:YOU HAVE SAID IT ALL. OPO ORO O KUN AGBON! |
Dem try. |
Ok. Dis na Naija. |
Ok |
doskie:No idea |
I don't see the reason why she wouldn't defend him. It is not the first time i heard that simi mixed Adekunle's album. so wetin b d news again?? Do You Know? Simi Produced 15 Out Of 16 Tracks On Adekunle Gold’s Album “GOLD” http://www..ng/others/know-simi-produced-15-16-tracks-adekunle-golds-album-gold |
He who has ears let him ear what the spirit is saying. delugajackson: |
