Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 317 pages)
MrCrackles:aight i don overstay sef i don waka! ![]() |
MrCrackles:i nor dey go nowhere oh did some one mentioned worwor? ![]()
|
on condition that overnight pammy go full ground! roasted monkey meat go dey surplus ![]() and specially prepared green-bat soup! ![]() only then will you see my brake-lights " " |
aight another one? ![]() |
Dual Core:hahahahahahahahahahaahahaha *laughing in chinese* " " |
yam:gbam! and @ topic don't you take vacations? ![]() |
erhmmmmmmm ! is that bowy up there speaking spanglish? ![]() muki e be like sey errbody dey crase for this bobaraba dance oh! :o i went to little Africa today in my neck of the woods! come see as women dey shake body as soon as that word is mentioned in a song " "brash nuttin do you jare continue to shake at work ! just make sure your evil-boss does not see you oh! ![]() |
sillyboy:yep! actually they're very crunchy ! ![]() |
aight this happened when i was growing in Lagos, i used to love AKARA! (bean balls) if my mum does not make it at home, i must go out and buy it from the local sellers, soon it became an addiction " " especially the ones made with palm oil hahhaa!if my mum sends me on an errand, and i bring home her change,30 mins later her change will just disappear from her night stand, ika6 has gone to buy akara , my trick then was to buy and finish eating it before coming home.the day she weaned me off my akara addiction was the day she caught me eating it outside, with a big bottle of orobo pepsi " "i got the greatest beating of my life that day there and then! " "till today when i see akara i remember my mum! |
huh? makagini? ![]() |
Laughing in chinese " " |
mukina2:67 rams? yipeeeeeeeeeeeeeeeeee! i trust you! ![]() i hope you did not sell that one with the thick black mustachio? ![]() i wan take that one do sortin oh! ![]() muki and brash another round? ![]()
|
anyway make i mercy for una! cheers efribodi!!!!!!!!!!!!! " "
|
mukina2:am good oh ! and you ? MrCrackles:food na who cook am? am allergic to erhmmmmmmmmmm! somebody remind me na? ![]() pammy ? you dey trust me with yah pammy? @ crackles you go wound! " " you nor know sey pammy na my 2nd name? ![]() |
![]() |
Takbir! Allahu Akbar! ![]() ok i don come back! for a few mins! ![]() so wetin dey ground? ![]() i see sey we don get bruvas full hia wetin dey shele? " " |
[quote author=Nosa-Henry link=topic=204391.msg3190143#msg3190143 date=1228581164]Guy, what you want to hear is that you should forgive her. Yes forgive her, pet her back and accept her into your life again. In fact marry her soonest. Let me tell you that girl will f**k your brother or best friend.[/quote]hummmmmmmmmm here comes the soothsayers, the astrologers , the star gazers! na wah! ![]() |
Bamsyle:erhnnnnnnnnn! na who be this one ![]() anybody get catapult for hia? i wan blind persin! " " |
awwwwwwwwwwwww! i love that 2nd pix! this is what i see my crazy self doing next summer! ![]() |
[quote author=@topic=topic=204391.msg3189925#msg3189925 date=1228577350]@ ikamefa girl where did u get that pics,is that you doing the pole dance?well being industrious comes in diverse forms.[/quote]@topic is that me? nahhhhh i aint white! but do i pole dance ? hells yeah! see that's where am different from your girl! " "your girl has a lot of peeps looking at her goods i've got only one person! on the issue of being industrious, how else is she supposed to take care of her self? you are lucky shes just baring her goodies ![]() |
@ topic be glad your girl is a very industrious woman! ![]() like someone said kini big deal?
|
momoraba! bobaraba! bolokass! wollosso makis? ![]() una wan kill persin for this party oh? ![]() una sure sey my hips nor go break so? ![]() |
@ topic i agree with only no 24 |
makagini inside here sef? kedu? o din ma! ![]() |
ika is singing! if you're sexy and bolokass say amen! if you're sexy and bolokass say amen! erhmm muki how am i supposed to learn all those fancy foot work and hip action? ![]() parry dress? |
huh? ![]() * shivering* ![]() |
iice:t'sup? loff? mukina2: " wetin? ![]() |
tonto ryhmes with ![]() wonderment! |
aight i don come back ! wetin full ground!? i don collect my money " " make i find trouble small ![]() mushin girl nor dey carry last! " "do i smell romance in hia? ![]() brash and muki sitting on a tree K I S S I N G! ![]() make una nor fall break una heads oh! " " |
belly dancing tonight anyone? ? ![]() pammy dey efri night! " "just pay yah toll for check point! @ crackles T'sup me loffs? @ crackles werrin dey? you aight? make i waka comot small! mallam Nuru for junction won carry me-pepper money run! i go beat am die today! " "mukina2:na lie jor! if you talk rubbish now i go just post yah pishure for hia! " " |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 317 pages)


