₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,858 members, 8,514,047 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 11:50 PM

Toggle theme

Ikamefa's Posts

Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 317 pages)

Fashion › Re: Ur Trouser Tear For Back: Nc U No Knw by ikamefa(f): 1:27am On Nov 18, 2008
@ topic na today?

people here dey tear the thing with blade to show yansh!

if you like look , if you like waka pass!

where is the embarrassment ? undecided

i been get one special one sef wey i dey wear for summer sef " grin "

abeg no long thing jor! grin cheesy grin cheesy cheesy grin cheesy
Romance › Re: Should I Relate My Health Problems To Her Beffore The Wedding? by ikamefa(f): 1:16am On Nov 18, 2008
i have always said it

if you truly care about your mate ,  NO HOLDING BACK! tell it all, if he/she truely loves yah, they will stay and try to work it out

if they don't , then they go! its better than losings smiley his/her love and respect at a later date when they find out themselves!

or some nasty condition or situation crops up!
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 1:10am On Nov 18, 2008
mk2 i get one convection for on top of kilimanjaro

i dey find the latest nimbus to use

i fit borrow yah own?

by the way wey that monkey soup you been buy pepper for? cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Health › Re: What Do Smokers Derive From Smoking by ikamefa(f): 1:02am On Nov 18, 2008
apart from blackened teeth

smoky breaths, bulging eyes grin grin grin grin

their clothes smelling like the engine of a locomotive train

ultimately  suffer from lung cancer and the list  of wahalas goes on "  grin "
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 12:45am On Nov 18, 2008
i wanna meat iice

i wanna eat iice

i wanna at iice

i wanna t iice " grin "

wey efribody? grin grin grin grin


iice:
[color=#9900ff] kiss kiss kiss

twinny glad you getting stronger kiss kiss


[/color]
kiss kiss kiss kiss kiss kiss thanks loff grin

mukinatuuuuuuuuuuuuuuu! kiss kiss kiss
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 12:33am On Nov 16, 2008
hahahaha pepper? abeg na monkey meat you wan use cook dat soup? ?

you nor know sey i get kiosk for jxn? " grin "

pepper dey among the essential commodities wey i dey sell cheesy

oya waka go dia i dey come join you cheesy grin cheesy grin cheesy grin
Fashion › Re: What Goes Best With Skinny Jeans by ikamefa(f): 12:28am On Nov 16, 2008
MrCrackles:
WTF

I don't do bleeding shoes like that IKA

Plimsoles and man-pumps strictly!! grin
okkkk! i geddit! cheesy
Fashion › Re: What Goes Best With Skinny Jeans by ikamefa(f): 12:26am On Nov 16, 2008
MrCrackles:
I normally wear pumps with mine

or Plimsoles cheesy
" grin " like this? tongue

Fashion › Re: What Goes Best With Skinny Jeans by ikamefa(f): 11:59pm On Nov 15, 2008
@topic
i don't think there is a rule oh undecided

as long as i can fit my big lumpy booty in 'em skinny jeans ,am floating out of the door jare grin grin grin grin grin grin

my advise is do you! rock it with what -ever pleases you!  wink
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 5:19pm On Nov 15, 2008
ehen! " grin " na dat male one i go use then, stubborn or not ,e go hear am today and hin feet na the right size sef " grin "

am good me loff getting stronger each minute " grin " kiss kiss kiss
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 5:12pm On Nov 15, 2008
am i lost or sortin?  shocked

wetin una dey yarn sef?
  tongue

muki those 2 monkeys on yah profile i fit get one?
them sey nake i bring monkey feet for one special concoction wey them wan give me? "  grin "

twinny i throway salute oh kiss kiss kiss kiss yansh neffa reach back sef since i don see yah brake light wetin dey? kiss
Music/Radio › Re: What Are You Listening To Right Now? by ikamefa(f): 12:15am On Nov 14, 2008
keisha cole-hum!

this too shall pass! grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 7:41pm On Nov 13, 2008
cheesy see cobwebs errwhere!

wey all this fifuls?  tongue cheesy cheesy cheesy

iice:
[color=#9900ff]Laydeeee angry angry[/color]
" grin " na who be laydeeeeee! grin cheesy grin cheesy grin
Music/Radio › Re: Any Song For The One You Love! by ikamefa(f): 7:36pm On Nov 13, 2008
mukina2:
Miss Independent - Neyo

for you ikamefa kiss kiss i love you kiss kiss kiss
mukiiiiiiiiiiiiii what will i do with you this girl sef kiss thanks oh! kiss kiss kiss kiss
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 12:28am On Nov 11, 2008
MrCrackles:
nah nobody dey sue you


Back off bruv, you don't want to touch a wounded lion! wink
na who you dey call brova? i look like a man to you, abi na cos of my fake mustachio? " grin "

wounded lion koo sane and healthy house cat nii! grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 12:25am On Nov 11, 2008
Uche2nna:
grin

Did I stumble upon the wrong covenhuh

Until U guys do away with ur super sonic broom sticks , U would always remain,,,,,,, grin
muki make you wan this yah husband oh cheesy

i suppose go chop!i go just carry hin meat do appetizer now if he continues to call us winches grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 12:21am On Nov 11, 2008
uche you wan wound?  na who be winch?  cheesy grin cheesy grin

mukina2:
it says Iice  . .can i meet you? grin

i do not want to be  sued  grin

Ikaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa grin

you luff it? grin grin
luff wetin? tongue
Romance › Re: My Akata Girl Just 'jilted' Me by ikamefa(f): 12:19am On Nov 11, 2008
FirstKing:
Naija girls for that region na don't touch o. Down south is still better. Na Wa region I dey (specifically Annapolis, MD). You get anyone on ground? I no want NJ, NY chiken o!
abeg wetin do  NY, NJ chicken?  undecided huh huh
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 12:00am On Nov 11, 2008
yessssssssss na me talk am grin grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 11:56pm On Nov 10, 2008
na true oh she must chop cane today! cheesy cheesy

even her friends go join chop inside this cane especially the one up dia " grin "
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 11:50pm On Nov 10, 2008
abegie meet who?


gerraway jor!
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 11:41pm On Nov 10, 2008
wey iice sef? cheesy cheesy
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 11:35pm On Nov 10, 2008
why are all this fifuls spamming this thread? angry angry

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 317 pages)