Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 317 pages)
mukina2:arghhhhhhhhhhhhhhh |
yes oh puppies ! i wonder where this peeps get them from na those monkey fangs make me run comot " "wey brash and his poison? ![]() |
muki why you dey run? you suppose get power kill alla dem! ![]() @ crackles poison nor go work for this ones oh! " " |
i thought honeymoon was all about sex at any time "T " ![]() |
muki see this one below na hin be the ring leader oh! oya pursue them for me! " '
|
@ crackles am good and you? ![]() muki alla this monkeys dey pursue me from tibet you nor talk now oh ![]() pammy? did some one mention pammy? ![]() |
chinekeeeeeeeeeeeeeeeee! where is my bottle of patron when i neddit? i need to mask my eyes! ![]() |
ok dem wan kill me oh! ![]() see them! arghhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh! |
Ndipe:as a yankee wiccan aint she supposed to be powerless? i mean being a wiccan is just ceremonial abi? no powers? so if she offers you a burger or home made pouf-pouf ! you suppose take am! " " |
Ndipe:you nor get liver? ![]() |
iice:T'sup? me twinnies? pangolo music? greaaaaaaaaaaaaaaaatttt! that parry go jolly pass anything so wheres the parry at? ![]() mukinatu! i get sortin for you! ![]() |
na wah for dat boobarabaaaaaaaaa video! i don break yansh sef sake of sey i dey practise oya oh wey the parry? ![]() na me go dance pass!!! omo mushin nor dey carry last " " |
mukina2:hahahahahaahaha na like this you hate them? ![]() how i go marry monkey na? " " |
ifyalways:correct babe! you sabi what time it is innit? from mushin make she take okada enter oju-ina for lagos island! ![]() |
mukina2:hahahaha i don laff piss for body! is it bad to desire a good thing? ![]() am sure the dude is cute oya stop all that yeye! yeye and introduce me jor! and our union go benefit you in the end am sure! ![]() ify how body? aloib dey for ajegunle she dey buy sugarcane come house! you go wait am? ![]() |
even with my wrapper and blankets on na so i dey baff ![]() na who be Manchester united boss? i wan marry am! ![]() |
[quote author=Ebony-Silk link=topic=201658.msg3173057#msg3173057 date=1228256930]Ika6, no start am today o ![]() No let seun ban him on his birthday [/quote]" " wetin i do na? nor be jeje i siddon you go call am ![]() MrCrackles:okk!we need a litmus test to prove it! ![]() |
[quote author=Ebony-Silk link=topic=201658.msg3173006#msg3173006 date=1228256336]Doyin aka Brash,[/quote]OMG! " |
mukina2:" ' me laff you?make i baff naked for bathroom if i laff you come na who be wenger sef? ![]() |
mukina2: up wenger!~ ![]() |
don't chew with your mouth open ![]() eat in bits and pieces |
e remain one thing jor! ![]() |
hin papa? na who be the papa? ![]() na yah name i carry buy the thing oh! so na you get am! " " |
gbam! the persin wey juss enter! Ngwa!! produce mukinas pet monkey oh ! na she talk am nor be me oh " " |
okkkkkkkkkkkkk! padnars? my ingrish neffa reach dat level jor ![]() muki oh! somebody don kidnap the monkey wey buy for you oh ![]() |
i need to go and purge for one year! yeparipa! " |
mine is comprendpas@ml.co.uk ![]() |
mukina2:error! error! error i say! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 317 pages)

